Olas058's Posts
Nairaland Forum › Olas058's Profile › Olas058's Posts
1 (of 1 pages)
Nawa for dem oo |
Wat of dose dat r done wit medicals already? |
Wat of dose dat have done wit d medicals already? And are being called for training last yr... buh unfortunately dey postponed it to january hopefully... are dey affected too? |
I don't tink anifin will appin dis year again... guess too til next year january... |
Etisalat Wetin dey happin now...? Dis suspense much now.... |
Don't really knw watz wrong wit kano centre... nobody dey training since october... |
Oya na slimmy can u roja me d num... lemme holla d pesin den rasu d feedback to d house.. |
Pls does ani1 gat ani insider to confirm was goin on...? Mehn dis look silence long oo.. |
Can ani 1 pls give us info watz wrong wit kano centre... no batch @ training since last month... will dey still train dis year @ all? |
Can ani1 pls give info on[color=#006600][/color]... waz wrong wit kano centre...no batch @ training since last month...will dey stil train dis year @ all? |
1 (of 1 pages)