Oleigh's Posts
Nairaland Forum › Oleigh's Profile › Oleigh's Posts
sony ericsson at any time,who dey talk about samsung?samsung is bulshit,after sonyericsson na nokia oo. |
well,if those big names no play nigeria will win the match,but if like mikel,odiah,utaka play den we will loose woefuly |
my lady,abeg make you no kill urself bcoz of one guy ooo,just take your time as God go do your own 4 you,just leave the stupid guy 4 God he will surely judge him. |
wetin i marry if my wife no fit cook nigerian food,she go return to her father's house ni oo |
Marketing in nigerian banks is just like slavery,imagine i bring my salary in just one day and my annual salary in 3 or 4 month,well as 4me oo i dey try my best and thinking on how to start my own business someday. |
the ireland wey dem won play sef dem no go fit win sef?until siasia go be super eagles coach dats wen we'll have a team dat will shake the world again.even its not sure if nigeria go qualify 4 world cup sef. |
lagos is the best place to live in nigeria as i cannot live where i will rent a one room self contain for =n=170,000,av been to abuja the place is just too boring the place is only gud 4 the rich people but 4 d active poor suffer dey,imagine you can still eat in lagos wit at least=n=100 but dat one no dey abuja oo as a plate of food na =n=300,the place only gud 4 those fraudstars and thieves in nigeria. |
Na only God fit help graduates for dis nigeria oooo,as for me i get hnd(upper credit)but na my ond i dey use wuk. |
so you no dey shame abi,in luv wit your sisters husband and you still dey happy dey post am 4 here,na dat your sister go kill you last last when she return and you don get belle 4 her husband.ASHAWO LIKE YOU. |
well as for me ooo,okocha don try but him no even reach kanu 4 football.okocha na one of the best midfielders abi,kanu go dey for one of the football legend in the world and in africa.with all okocha skills him no fit qualify nigeria for last world cup. |
Wat if you keep telling you friend and he refuses because i'm having a case like dat even on the day of his introduction one girl still dey wait for my friend,wetin we go kall dat one. |
my name is leigh olaniyi live in woji porthacourt. |
see this yeye poster as he come disgrace himself,na wa oooo |
i knowe say if dem dey collect money to post topic you no go post dis yeye tpoic wey you post. |
my friend wether you be christain or muslim na prayer you need ooooo,see a pastor or imam. |
which stupid question this poster dey ask sef,as everybody wan wuk 4 oceanic bank now wetin you wan do 4dem?4 una in4omation oceanic bank no dey employ again ooo.make una know. |
na wa oooo,so na your dick sweet like dat .well no kill urself oooo |
any time wey you want you can marry,and if you like no marry nevertheless jesus no marry b4 him go back to heaven. |
if you no get wetin you go do abeg stop posting rubbish topic here ooo,you wan tell me say you dey first class because i know say second class sef you no dey.people wey no even get degree sef see better wife marry,my papa finish wit third class 4 university but as at today i sure say your papa no get money reach my daddy and your mummy sef no fine reach my own.so degree no get anything to do wit marraige. |
na wa ooo,i dey 4 porthacourt as i no know wetin dey happen oooo.wey i still dey think say i go come yaba come pack some akube,how i go do am now. |
haaaaaaaaaaaa naija don show we hot pass timaya obafemi go blow like thunder, uche, go skater there defence, nsofor go suffer then.nothig dey happen we go win 3-0.watch out.send de massage to kenya and tunisia our wife sorry amokachi inlaws |
since you can sleep with anyboby,well let me give you my number if me sef fit chop 4there.bastard ashawo. |
kill urself now,because ur girl go back 2 her ex abi you too no get ex? then go 4 Y. |
this one na jamb question o. |
this one na jamb question o. |
it all depend on trust. |