Oleigh's Posts
Nairaland Forum › Oleigh's Profile › Oleigh's Posts
not until people tells you use ur sence. |
everybody in nigeria now wants 2 be in uk or america but u say u wan come naija,i'll advice u just 2 come and spend holidays and even prepare 4 mosquito when coming. |
as 4 me o,i'll rather remain in nigeria than going 2 china abi who wan give me food 4 china if i dey hungry. |
every thing na luck,i know some people wey get olevels and their salary na 35k,i just pray 4 these graduates make their time come. |
Wat am i to do? i no fit get another father but i fit get another girl,i'll just control myself and walk away. |
Abeg i get one baba 4 lagos, we dey kall am babaarena if u know d place wey dem dey kall shitta 4 surulere just visit am and u go know say ur john thomas go b 2times bigger |