Omamuzo7's Posts
Nairaland Forum › Omamuzo7's Profile › Omamuzo7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 18 pages)
see flex na by search fm,we no dey lol.hacko,davo,bulcray,nd d rest i see una oooo.una boy dmoritz loyal oooo |
congrat guys,futmx waga.no shuntin.Dr uno uno will b vry pls wit u guys.sowi,me no send d debate oooo bt did follow it sha |
if una need pure water just let me no |
dat no concern dmoritz,na my exam wen i nova rite dey wori me.okocious if no b say i sabi u ehhhhhh,wetin hapen afta strike fr skul fr hapen na nw.to d nwest couples,i salute.i voluntial to solve una weddin date |
Hack is correct oooo,pls run ur luv packages offline or in d rite forum plsssssssssss.u cn get her contact or anytin nd do dat dere bt nt here pls.i dnt debate,best of luck guys. I remain my humble slf dmoritz explicite |
Rexsul: *cough* emmmm.......i want 2 use ds medium 2 declare my LOVE for Blessy Swt on ds thread since ds is where i met her.....plz dear would u b my honneypie? *cover face wit book*.....Sir Djhack leebliss horlaxymoney starlin Rh angel nd others plzzz i need ur support here. Tnxu have our support,fire down nd blessy swit b his swit potato |
dmoritz,vc of futmx nd d chairman of all math nd stat nwly admitted student.LOL,no hard feelins ok |
dmoritz,vc of futmx |
una get work so,na ASUU cos am ba.mst u guys yab urslf.evrybodi is handsome,if u dnt like dos nt mean am nt handsom ok |
dere is no problem at all.hapi nw mnth to u all |
dis guy do comit muda,cova wit him babe blood,na muda |
any lecturer dat luvs his work will resume.i cnt wait fr dis hole tin to die off.ASUU shud stop dis nonsence play of salary.we student will hav to claim damage cos house rent house expired etc.we are nt skulin free of charge,so,dey wil hav to compensate us fr d tym wasted on d strike.i just had dat one of my guy has bin admited to my dept.ur all wlcm to math nd stat family.am officially wlcmin u guys unbehav of d dean of skul of science nd d vc of futmx nd d nass presido nd sug presido. |
frebies am a math nd stat student of fut.we are much here na.so u need rum mate. |
rexul na marriage sure pass gaskiya.me too won pregnate one gal now,narriage don happen b dat na, u wen no.i no get moni fr gal allowance lik cookin allowance,washin my cloths allowance,slipin wit me allowance,carin my pregnancy allowance,luvin me allownce etc,gal salary wen she no work for like ASUU dem,gal welfare like makeup,dress,paint,london hair lol.na ASUU cos all dis ba,so tai marriage rite don ton sumtin else.nd she want full implemntation b4 marriage.na wa lol rexul,hack nd dave abeg make uba hlp me,i luv dis gal lol. |
Blessy swt: wao, dave dnt tink d orda way rund, al i meant is dat i n his sister hav sumtins in common oh.lol,i luv dat oooooo.rexul ur sista nd i also hav sumtin in common oooooo |
davo,na true talk ba.hehehehehehhehehe.oya just close one eye giv am lol.hack shia u no say u ma hmmmmmmmm.make skul resume first.i go find una reach bosso undaground lol |
oh God pls i need to fnish my exam b4 xmas.ASUU must call off dis strike ooooo.rexul wich one b hidden agenda again,pasin dey ask u fr numba openly u dey ask of hidden agenda.dis na open hidden agenda ba lol.i fit no ur sista too ba |
greetins fellas.wlcum at starling to NL nd FUTMX ooooo,hack,emmy,davidgerald,rexul nd d rest i see u guys.dis strike is mestup.guy dere are two tins involve in iyayi death.its eida its pland or its nt.if its nt,its ok.bt if it ws pland,dere are two tins involv. Just strollin by ok.faith,R angel,toirilo nd d rest i see u gals too oooo.remain my humbleslf dmoritz of math nd stat kingdom. |
4923lions |
WHOSEMAN: I v d same issue o,civil engr dept, applied wt my HND And wz given 200Lits nt an error,sum dept admit to 200l while sum 300l wit ur hnd |
Bulcqlay: Tnx u guy 4 ur unceasing prayer, so mucg api to let u knw dat ave bin givin way 2 2level direct at math nd stat world, @dmoritz, kudos 2 u o, nd d rest pal i dey hail o, @hack, u a da bstcongrate bro,we tank God fr putin smile on our faces |
[quote author=ojtech8291]ACCEPTANCE FEE PAYMENT CLOSES ON THE 31ST OCTOBER, 2013 and dey said we( d.e) should start immediately. I'm confused, somebody xplain abeg. Guy d one dat closed is fr first list na,snce dey said u shud commence ur paymnt,just wait nd keep checkin,soon,u will b told hw to go abt it ok. |
VICTOFX: guy i want to know if everyone who has gotten the DE admission in FUT seen their names on JAMBforget jamb list abeg.d main tin is dat ur name is in futmx site,dats all. |
Dj hack: first batch undergraduate has also bn updated lilshelvy go n check urz........Olivia dn gt oooooooooooo(((((OOOOO.....u guyz shld go n checkna true talk oooo,make una go check ooo.i will even sugest to 2nd chioce to check too nd jamb portal too.gudluck guys as we don day celebrate olivia own ooooooooooooo |
08136097251 guy add me again sumtin went wrng nd i ws out of d run fr d first chat.waitin |
08136097251 no tym |
08136097251 |
2chainzz: wait ooooo....y cnt i login ma data base n am alrdy a stdnt....hv dey changd anytinguy me too |
Okocious: Y want waste time arrange CV? Ecobank still de na, make we enter 2geda na, i knw where we go fint bullets.......na joke o.i fit provide nagat nd bag |
kiddeinstein: Please iNeed answers ASAP...it means futmx is yet to upload his name as in he is yet to b given admission,keep checkin fr him ok |
d frustration just strt,e nova enta tension,by d time fut frustration under tension join hahahaha,u fit tlk to us abt stress.d only tin uni in naija nos is hw to teach us hw to struggle nd adapt instead of inventin sumtin dat wil reduce d stress,mechew nd goloco.guys wish u guys success,pls fr dos of u dat added me on 2go i hav accepted it,it wasnt dat i hav ben login in nd fail to accept it ok,try nd undastand.hapi new mnth fellas nd fellow student.dis mnth,dos stil wetin fr dere names will b told congratulations oooooooooooooo Amen |
Okocious:haahahahahhahahahahahahaha.guy,hw far, |

bros all of us knw dat link, as dem want pay u on 29 u want take style increase ur doller earnings abi, if dem pay me de small wey i don earn na him be say na online i go sleep next month o.