OmoTier1's Posts
Nairaland Forum › OmoTier1's Profile › OmoTier1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 164 pages)
[quote author=Ejiné]Guys, visit Ghanaweb now! Those people wan die!!! [/quote]Wetin you go find for there?... Abakiliki girls no do you |
bedford101: [size=18pt][b][/b][/size]Lol... @pepsi ambassador... |
mukina2: nor use me playwetin at least we win sumthin..afterall.. all nah cup.... ![]() |
HNosegbe: No be only T.B. Joshua... Na Octopus Paul u for talk...I cast and bin you.. loose and tie you... by thunder by fire .. ![]() |
mukina2: i vex tire for that matchthe noisey neighbours are gone... GUNNERS must win the remain games to top 3rd.... ![]() |
mukina2: lol i meant for AFCON , ,we still have epl and ucl naI sabi wear Brazeer oh .. better go console yaya.. him dey cry ... Manu 2 -0 Everton, ![]() |
On a serious note... is the absence of the North Africa giants partly the reason we won this cup ..I mean eyy no go easy for Morocco... |
HNosegbe: Arsenal = Barrenness.I go shook you shooku shooku for eye oh... we must win am by force or by fire.. T.B. Joshua don talk .. |
rafiky: [color=#006600][/color]Proudly NaijaWho is this Nigerien you are wanted in Mali .. |
[size=38pt]Arsenal... winner of 2012/2013 FA CUP... [/size] ![]() |
HNosegbe: FA cup ko, FB cup nilo lemmi kick you oh... shooo.. you want make we carry cup again ...GUNNERS 4 LIFE.. |
[size=28pt]ABRANTIE[/size] don run go hide for bush |
HNosegbe: It took Nigeria 19 years. Arsenal fans relax, there's still hope.Bros.. no lemme kick your brockos oh.... we go win FA cup... no be bean.. you hear ![]() |
Imagine... the pride, passion, power this victory has brought every Nigerian.... ![]() |
neena adjei: hahahhahahaha i don hearwhich one you dey form.. abi no be man you be again ![]() |
Next ..... Brazil 2014...... we must not loose sight! Keshi proved against all odds to get these boys together and He had more at His disposal... let Him continue developing these boys with discipline |
Looking forwards to Wednesday ... Manu go hear wen.. ![]() |
See nah.. no holiday for me... David Cameron no go gree declare holiday |
mukina2: viewing centre for AFCOn 2013 closesNo match analysis Yaya don loss BPL oh.. you never hear ![]() |
Labroooookssssssss ![]() |
Make dem no break that cup oh... i need am ..cos man must drink garri with am... ![]() |
[quote author=Ejiné]Now, where is that Ghanaian moorron Lapaz? Like I told you guys, we are CLEARLY out of your league! Nigeria won the medal while Ghana won handshakes, and Gyan won a "40 Leaves" Edeh-Times-Edeh exercise book (probably to write down Names of Noisemakers when they get back to Ghana). Losers! [/quote] ![]() |
Seeas Sebb dey eye Moses.... him don see another GEM in the making ![]() |
A mansion should be built in Abuja for Keshi.... all the boys should get a house built for them in Abuja.... |
See all of them wey dey give medal for there.. dem be Naija enemy of progress.. Zuma.. and co.. ![]() |
Wetin David mark go find for there Him sabi pass ball with He big brockos.. |
BANCE wan cry... abeg oh.. make him no make all the pikin run go hide for bedroom.. ![]() |
Oya.... there must be holiday tomorrow in Nigeria... 19years...waiting is not easy... |
taharqa: Yes o..... Transformation in 9ja all d wayyou better get out of this section... you think say nah ode full here?... Tranformation ni... tranformer kon... ![]() |
free13: ladbrokes..................game over.YOU TOO YEYE.... ![]() |
wE HAVE WONNNNNNNNNNNNNNNNNNN |
its a rAMOSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSS |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 164 pages)
[/quote]Wetin you go find for there?... Abakiliki girls no do you




you are wanted in Mali ..

