OMOTOWO's Posts
Nairaland Forum › OMOTOWO's Profile › OMOTOWO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 77 pages)
Izen:woman talk |
Lastanza:
|
On 18th of march,my wife mistakingly dare me by lasnding a soft slap on my right ear just because I said her brother is not responsible..I thought it was a joke..a no reply the slap.I called her sister and her mum to know that her daughter don pass her boundary...na so dem dey beg me like sey a be one idol..her mama told me she will come to our house all the way from alakuko to talk sense into her head the following day ..na when I know sey her mum dey inside bus dey com na im I retaliate..Na bathroom a go..she dey sitting room dey watch her usual telemundo as a kno she don dey relax...na from back I give her four hot slaps...the kain slap wey dey reset brain if e no format am sef..if u c as eyes swell up...the part com red like sey na hotplate wey see full current...after I slap her finish,a com go buy coke give er..(she drink am o)..as her mama com ,na so I tell her sey she don push me to the wall again that day again as she wan slap me again but I needed to act fast to avoid the kain tin wey apun the previous day..a no sey er mama no dey happy but she confirmed from her if she truly slap me the previous day and she said yes..wetin u wan make er mama talk...she just dey beg me despite the fact sey the kain symbol and pattern wey she meet for her pretty daughter face no good ..as from DAT day,her daughter have been doing normal ...SOME WIVES /WOMEN ACTUALLY NEED A SLAP FOR BRAIN FORMAT provided if the kain woman first raise her hand to slap you like my wife.She wanted to take advantage of my meekness ..If u c how my wife dey fumble sey na small one be that IFOTI wey a chop as a no reply the slap DAT day..sey big slap dey com..com dey do like sey na she marry me or na she dey pay rent ...WE ARE BEST FRIENDS NOW...IF I TALK 1 NOW,SHE NO DEY TALK 2 BECAUSE NA 5 DAYS THAT EYES USE TO COME BACK TO NORMAL....SHE NEARLY GO BLIND SEF |
lovethfaith:me 8 to 8 ? |
linkers:how many company you don get?no vex oo,even your father,how many company both of you get..mumu boy...na so e easy to get company!!!
|
linkers:Na so e easy to get a company abi..Oya ,how many own u don get?na jealousy go kill u
|
jerry0123:a kill-joy spotted.So,he shouldn't thank God?It seems you don't know how far #150,000 can go for someone in a month..so,those graduates wey N power com dey pay #30,000 nko?wetin u go com talk for their matter
|
Congratulations..a prophesy from me to you..I don't know how it just came to my mind.please,stay away from olosho.they will ruin you down..God bless you . |
If ds one na billionaire,wetin com be dangote ? |
Next governor of her state ...opolokopolo |
delzbaba:na today ..that one no dey work again..a don do am tire..since two days again now,GOTV don start una nonsense again |
Jewelnutch:And this one go enter labour market now they claim sey job no dey country ..Who go wan employ this one?She is too happy to have been deployed to Lagos .She can't believe it.The funniest part is that the interview which failed woefully was conducted in Ikeja(which is the capital of Lagos) because from the scene,my fellow lagosians will agree with me that's Alausa in ikeja.To slap the girl just dey hungry me.I believe this is the first time she is stepping into Lagos .I can see that in her face because she was very happy and confident to answer those questions..mumu girl..Now,if dem talk sey ladies have nothing to offer than sex some girls go dey para.Tell me wetin this one go fit do to help herself and Nigeria as a whole.Na only Bleep dem sabi..Awon eeyan CHIDIMA OKEKE CUCUMBER |
The funny video of a female corps member who said Enugu is the capital of Anambra state has gone viral on social media. An Instagram user identified as, @lexyflexxy, shared the video after watching the funny interview on his television(I also watched the show on PLANET TV last week). The lady even said the state capital of Lagos is Abuja.The corps member whose name is unknown was asked to name the capital of some states during a street interview.She seemed confident as she answered the questions but she failed the interview woefully. I was stunned to see a corps member who graduated from university make this error. Now lets see, how many of you can read the state and capital without making mistakes? The lady graduated from ABU according to what she said at the beginning of the interview when the planet TV presenter asked her which institution she graduated from.I will soon post the video. MODIFIED: Sorry, Iwas unable to download the video but you can watch it here.. https://www.instagram.com/p/BSPBZZLh0XA/
|
You just started ..you have already been enslaved |
DollarAngel:thank u |
DollarAngel:I say amen to that.that was how I lost my baby a minute after he sneezed and that was immeaditely he was born.. |
All these ones except 9ice are not singer na...dem be ebinna ....If a no make sense,pls hit the like button for me..a wan rate my IQ |
As if that is an achievement.abeg today s my post birthday ..pls dash me post birthday LIKES abeg |
Mr seun ,I beg you in the name of God to please start deactivating members account who have nothing good to comment on posts.It is irritating to see some irresponsible guys and gals, fathers and mothers who called themselves members of NCAN to keep hurling insults on tribes of suspects /criminals who are caught or being tried in the court of law for one offence or the other.This is getting too stale and boring because it is becoming a norm on nairaland and I think it is high time your moderators frown at such nonsense.Something like this should be frowned at.It has started for long and now it has escalated into tribal e-war.Why will you allow this to linger on and could we say you are happy your members are involving themselves in this mess?Now is the time to stop this because it is no more funny and it makes me think we have more children/teenagers/kids on this forum than adults |
Emekus92:na lie ..show me the coupon code make I confamento |
Must every story involve sex nowadays? |
No how this one no go get sugar boy wey go dey Sama her left and right |
Kemen the pervert |
chiomababy22:how old are you.. Let us hook up.. I don't mind. I am single and I believe your kid should not be a barrier. You can send me a pm |
AWon oloriburuku somebody. |
Game yaf FiNished |
FuckBuhari:lolx e pain am |
Justiceotuya:for this recession Abi.. No worry.. Dem go reshow am this night for supesport |
I dont know why I will keep subscribing #1900 monthly on my GOTV and I will not be able to watch match like this. useless country |
Oya today na my birthday..edakun e saanu mi pelu LIKES |
Oya today na my birthday..edakun e saanu mi pelu LIKES |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 77 pages)