Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 9:17pm On Oct 10, 2014 |
Fatalveli: U knw say I no disturb u since morwin wey u dey tease my own labaski! I can't take it anymore, labaski babe tell him to stand up from my sit! cmon get outta here ...sit on d floor and fold ur legs b4 i tel d bouncers to throw u out |
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 9:15pm On Oct 10, 2014 |
handie: bia, Mention and Onemansquad. respect yaselves before security throw you out o..... infact sef, i'm moving labaski from the two of una place. labaski dearie, come siddon with me for director's box jor brox humble yasef nd stay whr u dy o cos she no dy comot hia o |
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 8:22pm On Oct 10, 2014 |
Mention: I just wanna be your man... Bros abg sit dwn nd face ur front no turn ur head sideways to luk labaski o |
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 8:21pm On Oct 10, 2014 |
labaski: ftc  chai u first me ba #mehn dix story go swit die 1 Like |
|
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 6:37pm On Oct 10, 2014 |
labaski: na wetin i ask make u gimme.. why u dey do like ds nah?? oya cum sit beside me 1st na |
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 5:23pm On Oct 10, 2014 |
Hameenat94: go nd take urs... Im nt sharing my popcorn @ll Ahah thr is love in sharing shey u remember *oya ma scoop ma last popcorn |
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 5:16pm On Oct 10, 2014 |
labaski: catwalks majestically into d thread,, to d very front seat,, specially reserved for VVIP.. onemansquad, i need a bottle of Jack Daniels and a plate of cat fish pepper soup.. waiting patiently for d start of dis great story.. who is gonna be my right hand man through ds story??  yee!!! Wont u take appetizers first abi na hunga u cary enta dix thread *oya cum nd sit beside me cox if dose guys cum nw dy go dy distob u especially fatalveli |
Literature › Re: Law...(the Story Of A Man Who Took Law Into His Own Hands) by Onemansquad(m): 3:36pm On Oct 10, 2014 |
Bro what tuk u so lng ,hope all is wel |
Literature › Re: 17 Awosika-a Crime/action Thriller by Onemansquad(m): 3:18pm On Oct 10, 2014 |
*walks into d thread with ma hands in poket and hails evrybdy* #Double twale 4 ma bros 'mr handie' sits dwn on ma VIP seat nd cross leg chewin Hameenat's popcorn in slow motion 1 Like |
Literature › Re: My Husband......... by Onemansquad(m): 11:32am On Oct 10, 2014 |
Woo hapi birthday in arrears flakky wull prosperity nd property |
|
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 10:54am On Oct 10, 2014 |
hmm wat a nice lady |
Literature › Re: The Village Girl by Onemansquad(m): 10:48am On Oct 10, 2014 |
"Welcome To Lagos" Mma don enta one chance be dat oo  |
|
|
Literature › Re: The Reluctant Bride by Onemansquad(m): 8:57pm On Oct 09, 2014 |
Fatalveli: Had it been I meet with u in person nii, I would have attacked you with a very passionate kiss! U're just too much... Hey young man na any lady u see u go kiss *take time before i delip u oo* 1 Like |
Literature › Re: The Adjacent. A Crime Thriller by Onemansquad(m): 8:47pm On Oct 09, 2014 |
Hmm anxiously waitin |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 8:15pm On Oct 09, 2014 |
D9ty7: Just got back from the clinic my bros u nid relax oo its nt easy guy God is ur strength man @techno4life so na u dy torment d gals 4 dix thread ba God don catch u 2da 1 Like |
Literature › Re: The Village Girl by Onemansquad(m): 8:12pm On Oct 09, 2014 |
Hmm dis vanessa girl na smart gal oo she wants outsmart evrybdy *stella is out of d game...mma is out also bt wil she b bak??Hmm cynthia i pity u #i jst hope ladies wil learn frm dix story *some frnds are vipers* |
|
|
Literature › Re: The Adjacent. A Crime Thriller by Onemansquad(m): 6:00pm On Oct 09, 2014 |
#FTC Mehn dix alhaji hassim na bad ruged gangstar evn if dm catch him e suffer dem sha |
Literature › Re: The Reluctant Bride by Onemansquad(m): 5:25pm On Oct 09, 2014 |
Jordan if u ar wise u will av left dat house long time instead of bringn ur wife to be tormented thr 1 Like |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 5:05pm On Oct 09, 2014 |
Mehn is lyk clement, victoria nd kelvin's fada is a gangstar for giving birth to children dat uses gun |
Literature › Re: The Reluctant Bride by Onemansquad(m): 6:33am On Oct 09, 2014 |
can all dis instruction be carried out wel wen there is a she-devil in d house 1 Like |
|
Literature › Re: The Adjacent. A Crime Thriller by Onemansquad(m): 9:03pm On Oct 08, 2014 |
labaski: O.M.G. am blushing yellow and green.. thanks dearie.. yeeee!!! Yelow nd green #why u no blush green white green |
Literature › Re: The Adjacent. A Crime Thriller by Onemansquad(m): 9:01pm On Oct 08, 2014 |
Tnx handie 4 d dedication #waithn 4 da next update |
Literature › Re: The Adjacent. A Crime Thriller by Onemansquad(m): 3:19pm On Oct 08, 2014 |
Mimisboygreat: I go use my knife cut ur stomach open n brng it out hahahaha i laf #labaski u no go tel dix young man who e dy joke wit |
Literature › Re: On The Run (A Blockbuster Series) by Onemansquad(m): 2:56pm On Oct 08, 2014 |
Hmm mother-in-law self dy push psn do bad thing oo chai See rule abeg |
Literature › Re: The Adjacent. A Crime Thriller by Onemansquad(m): 2:38pm On Oct 08, 2014 |
Mimisboygreat: wia dat Onemansquad dy cos me go use my matchete finish am o.. Ehen as 4 dat meat if una like mek em b last year wey una chop am, wetin I knw b say una go vomit am ghan. Young man relax d meat dy ma belle already as u can see toothpick d ma mouth pickin out d meat frm ma tong |