₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,897 members, 8,447,584 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 03:07 PM

Toggle theme

Onyiip's Posts

Nairaland ForumOnyiip's ProfileOnyiip's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:39am On Mar 01, 2013
dmalam: dt ur frnd na security man? mek u connect us nw dear...lolz

Congratulations
na one of the guys for students affairs, dem never leave office o, no worry u go see urs later
but which ain congratulation be dis sef? I just dey provoke here
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:22am On Mar 01, 2013
dmalam: onyiip dem paste am?
dem no paste am o na call my friend call me
i just pray say the guy no check well
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:19am On Mar 01, 2013
Shey una see dis people abi? Na benue state dem carry me go instead of my calabar, where i wan find dat one now.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 8:40pm On Feb 28, 2013
dmalam: Mencade, i dey shika nw...but wl soon be thr...call mor nairalanders may we join hands...i knw say pushin go dey dis nite

reeT go rest nw...afta dt pauls missionary joni, u n onyii.p sopose dey bed dey watch am fr 4d whle sippin be**er sorry wine nw
i don tire to wait abeg, make i sleep wake up by 12am go check the list since abu don turn us to night crawlers.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 5:34pm On Feb 28, 2013
dmalam: reeT n onyiiP una don reach Zaria?

mencade,seyixz,manny,plankton,bigP, kheart, ndababa....abusites anynews?
4pm don nearly reach o, wetin dey happen nah
i don reach o, btw no be u i see dey look woman come hit me cheesy
i hear say dem go paste list tonight so call up na tomorrow.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:25pm On Feb 28, 2013
dmalam: i wish u safe joni ..notin much o we dey dey anticipate....as mencade said ur arrival safely is mor importnt thn d whol nysc tin...relax, enjoy ur joni n dnt fget to chop..

may God bring u n reeT safely...
thank you dear, i dey even hungry sef
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:21pm On Feb 28, 2013
reeeT: . hahahahahah ur own betta sef.mine own hmmmm, d car don spoil n d driver jst disapear say he wan go look 4mechanic! Imagine dis kind rubbish tin:i don vex tire 4here sef like say mke i die.dmalam,mencade,manny n lexy una wey dey skol mke una tlk ooo
babe eiya, my own better tru tru, dont worry ur driver go show soon. Abeg no vex o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 11:59am On Feb 28, 2013
dmalam, wetin dey happen for senate na? I still dey road o, i feel like taking the sterring from the driver and speed off till i arrive in school. I don tell am say im in a hurry and he's still driving like he's touring
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 8:20pm On Feb 27, 2013
wascosambe: ar u a bukite? Hw did ur pupsy knw abt dat? Am a bukite too nd am sure it's gona b pastd 2day. Anyway, am no lnga d only bukite here. U
im an abusite but my dad works in BUK.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 5:43pm On Feb 27, 2013
Abusites wetin dey happen na? I just come back from work and my dad tell me say letter never arrive BUK. Kano.
Fear don dey catch me o
RomanceRe: Do You Like Public Display Of Affection? by Onyiip(f): 3:17pm On Feb 26, 2013
crying and walk past thread
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 6:05pm On Feb 25, 2013
dmalam: Onyiip, any news frm anywhr on side...pls if thr is infm me o...i dey go market go buy my shorts nw..i no c dt one wey get nysc inscription on it...so na bend down select straight i dey go fr nw...
no worry Onyiip i go jik am, wash am perfum am well well, till dt okrika smell comot...hw u dey
nothing o, i call person wey dey student affairs he say till Wednesday, my boss even dey vex say i wan leave job after two months. Till thursday i go enter zaria, no strenght for pushing abeg

shey u know perfume dey stain white? I dey fine o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 1:01pm On Feb 25, 2013
Im glad to be part of 13A's congrats to us all and best wishes in the posting.
Dmalam, sandyluv, nikky, shugamania, ogbeche et al. I greet una
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 10:20pm On Feb 24, 2013
dmalam: u shld knw dt i dnt hate anybody in dis house, even u onyiip...i love n respct evrybodies opinion, smtimes i go op jst to mek sm frnds..but its seem d whole tin is irritatin u, i foreva rep.ABU, sowie u r embarrased by it...cheers!!!
No hard feelings o, just for you to put your attitude in check, you know too much of everything they say is badwink sleep tight
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 4:08pm On Feb 24, 2013
dmalam i must say that you are embarrassing me wit your comments, must you mock or insult others? You aren't repping ABU at all. Please turn a new leaf wink
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 2:28pm On Feb 22, 2013
My problem now is how to tell my boss that after two months only i will have to quit the job.
CelebritiesRe: Nollywood Actor Justus Esiri Is Dead by Onyiip(f): 7:29am On Feb 20, 2013
Ewww, this is so saddening. RIP Sir
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 7:41pm On Feb 17, 2013
House how una dey? How many days to go abeg?
I'm almost through with shopping, i'm having difficulty getting a white short.
I also have my jamb admission letter, abeg all should try and get theirs oh
SportsRe: Nigeria Vs Burkina Faso - AFCON 2013 Final (1 - 0) - On 10th February 2013 by Onyiip(f): 9:24pm On Feb 10, 2013
game over, congrats to super eagles. I represent nigeria
SportsRe: Nigeria Vs Burkina Faso - AFCON 2013 Final (1 - 0) - On 10th February 2013 by Onyiip(f): 9:12pm On Feb 10, 2013
6mins to go
SportsRe: Nigeria Vs Burkina Faso - AFCON 2013 Final (1 - 0) - On 10th February 2013 by Onyiip(f): 8:18pm On Feb 10, 2013
Half time, make una go strategize
SportsRe: Nigeria Vs Burkina Faso - AFCON 2013 Final (1 - 0) - On 10th February 2013 by Onyiip(f): 8:17pm On Feb 10, 2013
God thank you, we need more
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 9:40pm On Feb 08, 2013
OC cool: Hi guys! my Uniben peeps hw una dey? Wit a heavy heart and tears in my eyes but wit gratitude 2 God almighty, I hereby announce dat I was not mobilised 4 batch A. Goodluck and Godspeed 2 those of u mobilised. 2 those in my shoes, jst remember all tins re working 4 our good, it is well wit us all. It was nice meetin y'all on dis thread . I luv y'all. Take care and farewell!!!
aww dear i feel your painsad dont worry things would turn out to be better for you
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 6:11pm On Feb 08, 2013
grin congrats to all who made it, take heart to those who didnt and keep your hope alive to those on error list. Team calabar's plane is boarding grin
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 10:39pm On Feb 07, 2013
kishimi8: onyii you be big mumu ,., no wonder you did not reply,.., you just de post rumours
hey you've got no right to insult me. Are you sure you are alright at all, if you think im passing rumours why not confirm from those in school or is it that you've got no friends?
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 10:32pm On Feb 07, 2013
manny4u: is d list pasted at main gate or whr pls respnd am so eager 2 c my number, team Abuja all d way, Hotbella i c u gurl.
im not in zaria so im not sure where but its normally at main gate
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 9:46pm On Feb 07, 2013
this is to inform ABU graduates that the mobilization list has been pasted.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 8:56pm On Feb 07, 2013
[quote author=Hot~Bella]wow! Congrats hun!! I'm hapi for u..*hugs* Pray I get to see mine 2mao..[/quote]tnxs dear, u'll definitely smile tomorrow
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 8:39pm On Feb 07, 2013
dmalam: sorry, hw can i mistake u fr a HE, wen u dont luk like a one...I tot Ladies dnt do long legs...anyway, congratulations frm me, a fellow abusites, love u
i know that ladies have their way easier than guys. Lol
love ya too
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 8:25pm On Feb 07, 2013
kishimi8: abeg guy no jokes pls.,,. where them put the list for campushuh? ABU
oga i no talk say dem don paste am o, na person wey dey work for senate send me my no.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 8:18pm On Feb 07, 2013
dmalam: r u serios broza,? anyway d short leg niggas r gonna see theirs 2mao...uv done well, lucky u, long leg nigga
lol, im a she and not a he. Hope u aint drunksmiley

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)