Oppypoppy's Posts
Nairaland Forum › Oppypoppy's Profile › Oppypoppy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
I don't judge, take side or listen n believe half part of a story. Make d wife con talk her own. Men can be funny. How woman go just leave u. E dey talk hinside him mouth dey sweet. Am sure d wife has a lot to say too. |
dem don't start again with dem stupid research. White dudes don't appreciate fat backsides like black dudes do reason BC na so God create us here so it attracts us. White dudes appreciate boobs dey sexually get a roused n attracted by it, reason BC God no giv dem dat backside hip thing. So drop stupit research. |
Anyway na so God create am most of our moms for diz nairaland if dem turn na so person Go put hand for head. Abegi leave that side na God create black women. Is it suppose to b NEWS ![]() |
Who say Bc he no open una bank acct eg Fess bank and UBA or Union bank? Wushkin yeye news be diz sef |
D gal wan burst for face...looks like a cartoon xter. |
What is diz? Diz demons are having nice times wearing human body. I pity d guy instead sha. |
He has always been mad since I knew him in OAU campus. Just DAT he's completely mad now. |
Why she con fold like pigeon wet enter coldwater? |
Whizzcute:Exactly. |
AcesIni:Walahi no be small ![]() |
![]() |
Eyah Na mental Problem o o. |
Retire sha?! nobody send hin Power line to produce 7 kids at 40. |
Some women are terrible, u can imagine wetin she dey do for huz. And the secret thing abt their behaviours (BC dem plenty out thr) is that they are frustrated dem no get husband and dey seek for one anyhow terribly. God go help dem. |
d man na olojukokoro for women, hw e go drop hin gal for an imaginary one? He go still later drop diz hin gal BC him eye no stay one place. |
What is going on diz daiz![]() |
funny na keke be their own levels of run. How many speed keke get for leg? |
Na New trend make all of dem de yellow ? |
Weda e dey prove say God is not enough to Protect. Abi wetin make person call diz one naw? |
Yes ke.. |
Sad |
Ladies and the mud they call make-up wey dem take dey decieve men and demsefs sef! And most of dem be ojuju kalabar o. If u see dem natural face freeze go freeze u. |
Hmm! Yeye galz? Dem full everywhere! |
Dem don start again sebi dem say frequent sex gud for body bla bla bla NOW many sex dey make person miserable. Hahahaha very funny. Na mistake research dem do b4? Nonsense! No be as ur body need am? Na so dem say brazie gud for women after dem say e no gud again say make women dey carry breast like monkey about. After now dem go say Smoking gud wella for body. End tym tins |
Diz wrong what abt the man who f..cked her. The supposedly husband of anoda man who slept with the wife of anoda man? Diz injustice. |
Its the parents fault. How ur picking go follo baba BC of biscuit n 20naira. Most parents don't talk and train their children at all. U can imagine how many rooms and babas d gal don't follo BC of sweet and diff food she for don' chop for strangers hand. Chai! the baba shd be hanged. JESUS! |
Abeg where the Police officer dey look ![]() |
Kool ![]() |
Weda dem de dance alanta for hell, he will go chk it out wen d time comes. |
How I wan know the Prettiest with d mud dem dey call makeup wey dem take dey plaster face. Abeg mak dem snap d early momo pics jor den I pick who fine pass |
Learn how to make Flowers, Leaf, Bags Purses, Teddy bears, Cup & Saucer, Basket, Couch, Handbags etc with Beads at a very affordable Price. Grab the Opportunity NOW. CALL or Add on Whatapp: 08180858542, 07084509144. email: iamastar4ever@yahoo.com
|
No im in Lagos |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
dem don't start again with dem stupid research. White dudes don't appreciate fat backsides like black dudes do reason BC na so God create us here so it attracts us. White dudes appreciate boobs dey sexually get a roused n attracted by it, reason BC God no giv dem dat backside hip thing. So drop stupit research.
Bc he no open una bank acct eg Fess bank and UBA or Union bank? Wushkin yeye news be diz sef

