Oppypoppy's Posts
Nairaland Forum › Oppypoppy's Profile › Oppypoppy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 21 pages)
People wet dey laff everyday dey ARO. U no get better tin to tink? Only to laff? Abeg chk yasef. |
Since people dey show I go extend d date. Why not....People plenty ni naw. |
Omo labi iwe lari. Professor Efiko. ;DD. Reading is good though. Since u ain't happy by d way you go abt it. Make friends, go out, mix with good people diz ll reduce your addict to books. |
If na man now no one wld raise eyebrow. Abeg u can't teach ur mom how to live her life BC she bore. Let her be and you focus on your life. Aftrtall no law is holding her back, she is a widow and can remarry, if she wills. Buh if its getting too much you can talk to her with respect. |
Where the foto? |
Unbelievable! |
Maybe because black women are not so crazy and proud to divorce easily at flimpsy reasons and at any time as white women do. Everyman wants a home. |
Where is da video or I don't bilivit. |
Beauty lies in eyes of d beholder sha. Buh make she no ugly. I love balanced body. I hate fat butto.ck wey no dey make dem run for motor for road and make dem look unsmart. I love balance equal smart body. |
Chai! |
Nigerians with to dey copy oyinbo... Na wa o. |
Ewww! |
Mr samtrust u better start working towards making Heaven, shey u wan go hell ni? wey u dey prove say e no exist. Don't encourage humans to continue in thier sins o BC its will be written against you. Hell is real and not good. |
Maaaan! 1-3 no bother me na the 5&6 worse pass. |
I no understand d pics sef ![]() |
Ok.. |
Abeg leave her jor. She get time and she dey enjoy herself. Sey na one mama chukudi wey ask God for prayer dat morning say "God wetin I do u?" Wey Dey seek wetin her pikin go chop go get time dey post baba Sikira bumbum for him balcony put for internet? Abeg she no get wahala make she kp herself bizzy abeg. |
I won't condem you, I'm not God. I understand how you feel, this not how God create man. If you are still in Lagos and you really need help to be free from thiz urge. Pls email me i would tell u a place you should go. Its only God can help you. My e-mail is iamastar4ever@yahoo.com. I expect to read from you. If you are real. |
Hmmmmmmmmm |
Na was oh |
Hey Yamunla! See all ur points are good but why the extra mile of pretence? that's no happiness. You don't have to teach a happy woman who is treated well by her hubby how to reciprocate or love him die, it comes naturally. Then the idea of make d woman fukc am everymorn if d guy b politician or make maid no serve am fud is bullshit. You can't stop a dog to from being a dog. Those points of yours don't work. If u treat ur woman like a queen I know women so easy to make dem go ur way. She ll go extra mile to treat you as her Lord. |
![]() |
McCarlito:You cool oh. Wish means u go dey forgive ur ladies well as per "just a slip of tongue. |
If I b d woman I go push d yeye comot i.e End of story. Make e go meet hin lovina. |
Black African man wicked o, chai! On top diz small car?! Haba! |
Abi na. Na so we see am for Naija |
hahahaha....yeye gal |
Er! Its all sweet to write and easy to follow IF dem Neva comot his face and heart from u, all diz r vain. I'm not saying they ain't good oh. Buh only if God is allowed to be the Head of that Home. |
My mom, hmmmmmm not the best mom though just dat she my mom dats all. I will choose my dad over and over again. |
I love the last sentence. Nothing kool like ur wife bragging about you. God help marriages, just dat Satan hates it He tries evrryway to destroy marriages BC God creates it. God help us. |
U are not serious! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 21 pages)
People wet dey laff everyday dey ARO. U no get better tin to tink? Only to laff? Abeg chk yasef.

hahahaha....yeye gal