Opracus's Posts
Nairaland Forum › Opracus's Profile › Opracus's Posts
ahhhhh joy u disgraced me nd even put salt in my garri ahhhhh it unfair nd it to rude |
correct ur mistake it joy nt rejoice bcus joy lives wit dem nt rejoice |
am late 2 comment 4giv me aunt flakky whoa jane pls b pregnant oooo but at d mention of jayie wat jane business oga oooo |
nice one keep it up |
thanks aunty flakky am api u updated thanks i will always follow you |
ahhhhh accident eyah sowie |
we r following oooo please aunty flakky dnt vex na every hour i dey check mayb u have updated we dey follow you like twitter |
lovely story |
nice update keep it up more inks 2 ur pen |
uncle sam am back again oooo wat a nice update .But pls will u help me open an email bcus d gmail didnt open d file and i have tried all my best 2 open a email but i couldnt get thru pls help me |
i knw wan talk since bcus am busy wit my husband story but sha dis adesuwa need cane .thanks one more tym aunty flakky |
i love you aunt flakky nd i love dis story i was weeping wen i read it everybody arounds me think am mad (i wished i was jane) |
am nt havin any email acct d only i have is blocked since |
d attachment is not openin dis wat was written der ( d attachment cannot b viewed as HTML.download d attachment to view it in its original format) thank u |
good morning api new mnth .please d novels on my email opened but der is no novel in it ,it just only attachment |
good mawin sir,have paid into d gtb acct dis mawin |
have done it i will pay tomorrow |
abi ooo make adesuwa self go out abi is she as ugly like kilode .........but sha sorry adesuwa bcus hameenat took ur home luv just for a night |
nice sister nd caring also |
whoa i opened new page |
thanks alot dat gud but wer is d bank acct nd d name of d bank .Hw r we goin to fill d teller |
cold sprit *** |
abeg give me 3bottles of spirit nd 4fishroll aunty flakky thanks 4 d update |
whoa lovely update But sha am d smallest gal i will stay in d front of d row wit my big spoon nd flat plate 4 my akaraaaaaaa thanks aunt flakky ;Dwhoa lovely update But sha am d smallest gal i will stay in d front of d row wit my big spoon nd flat plate 4 my akaraaaaaaa thanks aunt flakky |
i will eat ooo thank God am d 1st 2 pick my spoon 2 eat |
thanks alot oooo sir even if is nt dat clear again as before but thanks alot 4 d updatin.................pls wich site can i download d story 4rm sir? |
api bdai bro WULLNP IJN have fun bcus it ur day nd always put God first in all ur ways nd is overflow blessing will b wit u HAPPY BDAI |
move on dear 1st 2 comment |
uncle yi pls upload ooo i cnt wait again oooo u pple just dey chat chat chat chat ahhhh abeg uploade |
aunt flakky welldone ooo may d lord almighty continue to bless you and give u more power nd brain to write more keep it up ma but dont forget that 'MY HUSBAND' story oo we are all waiting for you ma thank you |
nice work sis flakky kogi when God will catch you ehhh u will just b like a novice let wait nd c |
lolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz nice work |