Osasp's Posts
Nairaland Forum › Osasp's Profile › Osasp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 73 pages)
erm, i no really sound 4 yoruba aswell |
we no dey slack now, where ur pic dey sef, u fit b d girl init? |
yh am thinkin d same too @omo eko- u r a nigerian aswell |
na wa o, huz hating hu? |
yh, dat girl dat danced was really fine tho, we no dey fit see dem toast ![]() |
i don cum back jo, i no c am, d stupid meal sef is becoming 2 expensive |
its raining in south east ere aswell |
yh i like dat aswell, but id rather let sleeping dogs lie |
oh yh, lol, hes really gd, i like dat song he did with keysha cole |
yh, d climate change no b small thin o, at least in nija we know wen 2 expect rain, ova ere its another story |
lol, its just downstairs, nd besides theres this girl im lookin 4 maybe ill bump into her |
yh, exactly, just take ur time nd listen to sean pauls lyrics, u wud b amazed |
thinkin of goin 2 mc donalds cos im 2 lazy 2 enter d kitchen |
yes oo, palle don warn us, its a miracle he left there alive, lol |
lol, just some narcotics 2 make me see in 3D, yh baby, u get me? |
trust me ehn, i dont even want 2 know d pratice, i dread those guys, not like in d movies where u buy a car nd take it 2 d village nd every1 is happy, try it with uronigbe people, u go carry d moto 4 ur head(madness) |
but i don notice say jamican english nd our pigdin get sum kind connections |
lol, slap d monitors head , worked 4 me |
lol, getting high nd surfin d net at same time, life cant b any better |
lol, yh, d clay part, im 4rm uronigbe, never been there b4 though(i dey fear dem) |
@lysababy, na tru o, osa join my name, lol, but dats d case with most edo people |
ahh, d eye dey shine o, na zobo lvl i dey 4 ere, ready 2 pounce |
@sodgi, yes o dats y i dey ask 2 dey sure, na me dey siddown 4 shade while u dey hustle d money, ![]() @lysaa, any post is acceptable aslong as no b me dey collect money, na sodgi dey do dat wan |
yh, i rememba d oyibo man lookin at my passport three times at d airport, dem no even look my mama own even if two of us use green passports |
lol, i swear i dont unstand what u sayin at all, wats with all d codes nd all dat |
i just dey happy say person fit relate with im people wey dey house, wen him dey anoda man land, very borin ere |
klkl, nd hus d captain of d agberos dem? |
kate mate |
lol, yh, no b only u don talk say i b suspect o, wats it with my face?, i know say no b wowo sha, lol ![]() |
yh nd from what i see, its goin 2 b a ride filled with, traffic jams, robbery attacks, one chance, just to mention a few |
yh, if only wishes came through |
nawa o, pigdin wey i no dey hear 4 real life na him i dey hear 4 ere, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 73 pages)
