Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,456 members, 7,864,920 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 09:31 AM

Naija English! - Forum Games (22) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21663 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by needeeg(m): 3:11pm On Jun 13, 2007
Abi, cheesy
this one she wan make mouth else else!! wink
Re: Naija English! by nikynike(f): 3:12pm On Jun 13, 2007
She the yan better now
Re: Naija English! by lysaa(f): 3:13pm On Jun 13, 2007
LMAO, ok or else i go. . i dey fear o
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 3:14pm On Jun 13, 2007
tok am na

you dey fear?
Re: Naija English! by needeeg(m): 3:18pm On Jun 13, 2007
Tel una say na mouth una no gree grin grin
Re: Naija English! by nikynike(f): 3:20pm On Jun 13, 2007
ino bi mouth o we get another side kwa
Re: Naija English! by lysaa(f): 3:22pm On Jun 13, 2007
or else serious yawa go ghas. . nothing dey happen, u dey try me b4? angry
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 3:25pm On Jun 13, 2007
se na that one you fit come yarn since
Re: Naija English! by needeeg(m): 3:26pm On Jun 13, 2007
Oya nau let see cheesy
Re: Naija English! by lysaa(f): 3:29pm On Jun 13, 2007
no face for egwonor o, u nor know?? millitant dey see me dey kower na. i nor dey tear mouth o
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 3:30pm On Jun 13, 2007
you too dey make mouth
Re: Naija English! by nikynike(f): 3:32pm On Jun 13, 2007
na igwe wee u be.mak u no kolo grin
Re: Naija English! by lysaa(f): 3:33pm On Jun 13, 2007
i arrange both for head and body, at least i still wear clothes  grin
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 3:35pm On Jun 13, 2007
i too dey feel you jo
Re: Naija English! by 9ja4eva: 9:58pm On Jun 13, 2007
You don dey paf
Re: Naija English! by soulpatrol(f): 1:31am On Jun 14, 2007
na beans or na fufu in a chewing gum wrapper? cool
Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:31am On Jun 14, 2007
Beans
Re: Naija English! by lysaa(f): 4:38pm On Jun 14, 2007
troway stone-tawai, shoot hausa gun-kai, no shaking we sodgi
Re: Naija English! by osasp(m): 4:44pm On Jun 14, 2007
nawa o, pigdin wey i no dey hear 4 real life na him i dey hear 4 ere,
Re: Naija English! by lysaa(f): 4:57pm On Jun 14, 2007
u know. . that kind tin na
Re: Naija English! by osasp(m): 5:01pm On Jun 14, 2007
i just dey happy say person fit relate with im people wey dey house, wen him dey anoda man land, very borin ere cry
Re: Naija English! by lysaa(f): 5:17pm On Jun 14, 2007
kpele, sometimes we dey see wetin go make us tear eyes, make u shine ya eyez well well
Re: Naija English! by osasp(m): 5:23pm On Jun 14, 2007
ahh, d eye dey shine o, na zobo lvl i dey 4 ere, ready 2 pounce
Re: Naija English! by lysaa(f): 5:28pm On Jun 14, 2007
yes o, shine shine bobo, make u dey pounce and bounce, nor bi God?
Re: Naija English! by osasp(m): 5:43pm On Jun 14, 2007
but i don notice say jamican english nd our pigdin get sum kind connections
Re: Naija English! by lysaa(f): 5:47pm On Jun 14, 2007
ya mon, ya mon . .the very street language of jamaicans
Re: Naija English! by osasp(m): 6:07pm On Jun 14, 2007
yh, exactly, just take ur time nd listen to sean pauls lyrics, u wud b amazed
Re: Naija English! by lysaa(f): 6:21pm On Jun 14, 2007
sean paul na my brother from another mama na. . u nor know?
Re: Naija English! by osasp(m): 6:24pm On Jun 14, 2007
oh yh, lol, hes really gd, i like dat song he did with keysha cole
Re: Naija English! by desodgi(m): 6:25pm On Jun 14, 2007
i no wan know jo,cos r'kelly na ma cousin brother friend sisters boyfriend.
Re: Naija English! by lysaa(f): 6:33pm On Jun 14, 2007
lol, me too-give it up to me. .and i like the gym concept
Re: Naija English! by desodgi(m): 6:34pm On Jun 14, 2007
what?

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (28) (Reply)

Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / - Will You Be Game - / 80% Of Nairalanders Will Fail This

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.