Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,913 members, 7,863,171 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:33 PM |
Nairaland Forum / Osuntuyi20's Profile / Osuntuyi20's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 12 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 12:35am On Aug 31, 2019 |
Car last week nah...we are talking about this week.. Threebear: 7 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 12:57am On Aug 27, 2019 |
ike dey drink water,naso teddy a drink water too,and that moan pass pre-intimacy,na her reaction n follow follow will things will make viewers know dem knack...if ike or mercy win hoh ,am sure kayode no go dey show merike everynite.... 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 12:13am On Aug 27, 2019 |
ike n mercy dey act for camera,i dey suspect dem before but now i confirmed it 6 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:03am On Aug 26, 2019 |
she dey touch froodd pee,thats why he raise the duvet up so that we will not notice moving hands but i get to know when she said at least..apart from that dem dey relate wella... Dannyxy: 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 1:10am On Aug 26, 2019 |
See as dem dey around just because of veto,just incase of replace cos save n replace levelz 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 10:35pm On Aug 24, 2019 |
i think say na only me notice her ooo iamJ: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 10:17pm On Aug 24, 2019 |
eviction today? tenderheart: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 9:07am On Aug 20, 2019 |
God bless u,check friday arena games videos the likes of mike,ike and khafi(abroad) always cheer other up genuinely,but housemates r too sensitive..ppl r biased due to diff housemate we support,same happens in football arguing blindly when we no d truth ,wetin dey pain me pass na esther crying ontop anoda person matter,i think she feel she know how d game works,trying to support tacha cos she feel she is strong n thats is true,and sir dee no saying the truth make me see him as rico swavey ,if u hear wetin omashola talk this morning then u we will hardly be taking their fight too serious i quote "he said this to elo my guy be focus,if you say anything to mercy she jux dey vex anyhow all because of eviction fear n and they all want to trend,lets always hear housemates opinion but definitely not from esther n sir dee... Lauryn41: 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:49am On Aug 20, 2019 |
information reaching me here,mercy gave ike bj after saturday nite after party inside toilet....but dem no wan put for showmax exclusive content no to affect her voting dis week 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 4:24am On Aug 14, 2019 |
quote if am wrong something is trending on twitter that 'morescreentimeforikeandmercy' my own opinion is that,Ebuka said some weeks ago that if dem show wetin your fav dey talk all d time u may end hating him or her,concerning ike n mercy,mercy is still angry with angry with diane,enkay too dey trepass and not happy with ike second strike ,from short screen time she had around that 12am she said she escaped strike that she nay still get one,certainly IMO i think what both r been discussing maybe about hms not dis loving things which attract another strike for both n final one for ike 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:29am On Jul 29, 2019 |
i dont trust this mercy and ike too,since when i don watch both on showmax not making love oo, kissing ike touching her vjay,last season until tobi said is not only nina n miracle dey do,that bambam n teddy dey do too,thats when kayode showed us bathroom scene...be guided bbn is scripted |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:18am On Jul 29, 2019 |
i know what am just saying is that dem no dey show dem until when dem sleep... eksbabe: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:15am On Jul 29, 2019 |
mercy and ike cameraman no dey show dem until dem sleep,hope is not what am thinking |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:11am On Jul 29, 2019 |
khafi na nympho aje!!! 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 1:55am On Jul 29, 2019 |
ike n omashola are the most entertaining housemates,maybe mercy when she is ike 8 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 1:09am On Jul 29, 2019 |
Most if not all ,Ike no dey trend no mean he no get fans...his fans dey increase same as mercy ..wait n see when both come up... ChristoBam: 3 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 1:06am On Jul 29, 2019 |
Most fans r biased all in name of supporting your favs,last week or last two weeks,Ebuka said u cant be sleeping and be eating and u will think u will win,thats a caution for tacha,with more than 300k followers couple with friendly attitude she will just floor d other housemates and win the price,mercy on the other is just dere if not for her ass,i wonder if willl be on the lips of ppl watching BBN...what happened earliier was just being misinterpreted because,she dont answer the question well,whats is the meaning of tacha tacha tacha,we dont pluck money on the tree to vote ,money is not just what can find in dustbin,road ,you have to work for it legally or illegally....the winner is always viewers choice coupled with humility 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 7:55am On Jul 28, 2019 |
i watched the show,she was on already on two strike,any other strike she will b disqualified and she was the one of major income in terms of voting after miracle..if she is disqualified ,biggie wont make so much money...a strike for mercy to straighten her head Munzy14: 4 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 7:43am On Jul 28, 2019 |
Mercy will get strike,how can you spoil one of your sponsor property dont be biased on this matter,if anyone ask you to put your hand inside will you do that,she just need to reduce the way she drink,her fans will now start saying she is real for doing that,if u support anyone when he or she is wrong lowkey feel bad,mercy sef know she will get strike or disqualified emmask: 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 11:50pm On Jul 27, 2019 |
mercy na mumu she say na provocation she should go n ask kbrule....if dem tell you put ur on fire u go do am...thats pure game |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 11:45pm On Jul 27, 2019 |
WOW gedoni just played mercy ...now this game .....shayo nah bastard.... 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 10:22pm On Jul 27, 2019 |
dem dey ignore mercy,and kaywise no use mic since when d start |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 9:08am On Jul 27, 2019 |
showmax bro not showcase....i subscribed 2900 per month thatigboman: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 8:56am On Jul 27, 2019 |
Thats true,but more of ike n mercy on showmax,make sense die,ike toucing mercy vjay,and him getting hard...their moment on extra view is golden meobizy: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 4:11am On Jul 27, 2019 |
showcase dey give extra of what happens everyday yunafa: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:37am On Jul 27, 2019 |
its obvious that mercy n ike like each other 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 9:57pm On Jul 26, 2019 |
just waiting for mercy and tach turn |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 9:33pm On Jul 26, 2019 |
bbn look like recorded show is not live 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 4:31pm On Jul 26, 2019 |
na wetin you know u go contribute too nah,na high budget Nina,cos of her Big ass,come to think of it dem be IMSU graduates,love matter n to shake that ass.... vicot: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 2:23am On Jul 26, 2019 |
hope is not what am thinking Ike,Condom |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 1:30am On Jul 26, 2019 |
Nekson dey talk sense tonite abeg,Esther wan dey play two guys 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by osuntuyi20: 8:04pm On Jul 25, 2019 |
juilet is trending worldwide oooo,cant wait for Ike percentage on sunday 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |