Otebele911's Posts
Nairaland Forum › Otebele911's Profile › Otebele911's Posts
1 (of 1 pages)
RIP Sound Sultan! We Pray The Lord Grant You Peace And Pardon In The Afterlife... Amen � |
Only you can do what no man can do Lord... Luke 18:27;" What is impossible with man, is possible with God..." Make the impossibility possible Lord... Heal the world. Mercy Jesus, mercy Lord. |
China to the world... We no buy, we no sell!!! God abeg Ohh... �� |
Copy and past govt... The money part of the lockdown palliative measures na audio when it comes to giving to the masses. Na so dem go dey find wetin no loss up and down... Dey turn round like person way dey make eba when E reach money mattter. I still dey wonder where I pass enter this corntree!!! |
Na wah for this country... God abeg ohhh!! � |
obailala:I swear down... You can imagine the rubbish for a light that's still never stable. What happens to the common man or the masses that elect them? What a selfish government with different Yahoo++ scam daily. Sometimes I wonder where I pass enter this country. |
What in the name of the world was he intending to do in the first place ? A man of his calibre shouldn't be the right place at the wrong time and for such motive... Respect is reciprocal! |
I bet dat guy never even work 50kobo before, na him mama and papa resources e dey spend. Coz he ended up proving dat even if e go skool,he's not educated. Make e no worry,time dey com way e go broke pass person way dey carry concrete. Tjohnnay: |
1 (of 1 pages)