NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:12am On Mar 14, 2015 |
femolala001: Na wa o! Nobody could even mention me in page 800. Choi! Wey I tink say I get plenty friends here. Chai. So pathetic o! Baba*awa Chid*xsmokey Slee*yonyx Erise*un Sodiq*inka Richy*anky Owliv*r Luchia*a1 Doublez*ro7 Pretiepi*kie
Na wa o... oboy me sef no get share there oh. I been dey ghost mode na someone give me one plot. Sorry |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:10am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: but u almst gave owliver wrong address na. lol he didn't na. I got there with ease |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:07am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: o ba ti pe mi. ma kan sare wa ba e ni o ba ti pe mi. ma kan sare wa ba e ni mi ro lo be rara. Mo ko fe sare se kini yen sharpaly. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:05am On Mar 14, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:51am On Mar 14, 2015 |
Jusome: CHINONSO CLEMENT
UNIVERSITY OF ABUJA
CLASS 2013
PHYSICS(2:1) late comer. Welcome |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:50am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: heheen ko so fu wa na ko to yen noni. Mo ko sare se registration fun ore mi.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:49am On Mar 14, 2015 |
kingphilip: we go soon ban all guest viewing this thread lolz when you no be moderator. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:49am On Mar 14, 2015 |
Electronzeez: Segun tall gbagbe oshi......owliver self tall......but sheyman and shege i no sabi who tall pass. everybody tall be that na. Na those girls just short for ground. Normal |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:27am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: lolz for real? ya lying joooooo. wen did u go? is it after dat day? Yesss... I was there on monday. Ask mayo. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:24am On Mar 14, 2015 |
See as I keep broom beside me dey press fone. Lemme goan APC the house. I don come. My wahala loading.............  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:22am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: ask erisegun na. himself no fit deny am may God save you from the implications of lies.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:21am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: u dey enter today ni? I no sure o am not coming there jare. Na you go come na.... I went to that cafe at adetola again sef That cafe attendant told me "one short yellow fine girl come after we leave" na you abi   Looolz I tell am say na my GF hin shake me  say wa sere badt guy my head begin increase  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:18am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: yea zeez said so too. segun is not tall oo. person wey b say I dey tap him ogo for primarysch days! hhhhehehheheee you? Tap ogor? Hahahahahahahahaha make I trek go ghana if ur hand reach MI hin chest sef. Smh  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:14am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: yimu! dat day don reach finish sha before that day sef make we meet na. Ahan our place no even far  come make I buy you mama peace pepper soup for bus stop. You dey come? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:11am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: ur own is divided by 4 of owliver's own and datz like 0.000001 now tell me whose own be like nepa pole wey dem use tree do? same thing babatawa told me. That segun is taller than me. Well, am not too tall o but segun don't look tall at alllllll....... Pictures deceiving people since the days of Josiah and isiah |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:09am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: isssaaaliee jor lolz* so shall we wait and see. July4th I the judgment day. The D-day |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:07am On Mar 14, 2015 |
erisegun: se metuselah wey dy heaven? yelz na. person wey hold the case don die taytay noni how we go take retrieve am now  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:04am On Mar 14, 2015 |
erisegun: cute bawo?leg wey b like nepa pole wey do use tree do you are blind no notice its not those let's she talking about. Mumu  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:01am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: hahhahahaahaaaa I don dey laugh down! your case is with metusellah 
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:00am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: yes na looks cute ;Dyes na looks cute choi* make I no talk. God go soon catch you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:59am On Mar 14, 2015 |
erisegun: u wan contest4 nigerian idol ni? Naaaah* my church quire need able singers. I wan go join to the glory of God |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:58am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: in jenifa's voice *ya stuil on d rice stractssssss . 
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:55am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: hahhahahaahaaaa lwtmb oooooooooo I can imagine d sound of dat voice looolz* see as you dey worry your mind. No worry I go send you voice note  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:50am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: no wonder ur leg long. arinka n ja bata hmmmm bukky bukky bukky.... So you Have been staring at it. Ok  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:49am On Mar 14, 2015 |
erisegun: show me d money. No credit.no padi padi 4business too behave urself. I need revive my talent. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:48am On Mar 14, 2015 |
erisegun: lol,so u don travel4 ur mind abi? Oya show us picshore or adonbilivit take it
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:46am On Mar 14, 2015 |
Abeg I need revive my talent. I dey quire before when I small. I have lost track  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:45am On Mar 14, 2015 |
Do- re- mi- fa- so- la- ti- doooooooooo... (Pause)  do- ti- la- so- fa- mi- re- dooooooooo (pause)...... Dooooo- tiiiiiiiiiiii- (pause)  doo- ti- Laaaaaaaaaaaa- (pause) do- ti- la- so- fa- re- doooooo- (sustain)  erisegun shed more light abeg. *spreads bitter leaf sipping alomo** |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:41am On Mar 14, 2015 |
erisegun: see as devil dy look u dy shake head say u sabi lie pass am you na only oshodi and ibadan you sabi. Why you no go doubt. Abeg travel  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:39am On Mar 14, 2015 |
erisegun: lol...werey re o I think say you go bring it on. I been wan finish you ehn. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:38am On Mar 14, 2015 |
sofdoc: @sodiqy*nka pls whr r u @? Got some questions. @owliver YNWA!!! na sooo. Liverpool for life. Twale brother |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:36am On Mar 14, 2015 |
pinkiepetite: WhatZ long tin? nothing oooh. I high type that ehn no bother  |