Owliver's Posts
Nairaland Forum › Owliver's Profile › Owliver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 197 pages)
candygosh:hmmmm I hope your feeling the way am feeling. Ekaro ooo, ekujo merin dilogun, kabo ![]() |
femolala001:advice 101: Oboy free pinkie you can never win her. Trust me ![]() |
Gracyel:my dear don't mind him. |
Sleeping time... Blessing time.... Goodnight all |
richybanky:Oya sorry. You let it go. I know say no be the first time wey one game dey spoil ur game. Even me sef my own reach 100 wey single game don spoil... Ndo, pele, yankariya, tsee, ka ge vie ehn... ![]() |
femolala001:me? Hide my identity? That one na lie oooo. |
richybanky:*pours small small boris on floor** you fall go make sense ehn ![]() |
mayorsweet:as you dey yab Liverpool na why I dey wonder... This kind tin dey happen. No forget who beat chelsea comot for FA cup ooo |
richybanky:second leg point go reach 1.6 just carry Pool straight win. Sure banker. If you lose I giyu ur balari back ![]() |
mayorsweet:LoooooooooLz* boss them spoil ur own too? |
richybanky:na that time dem go kan score 4-1... Na luck be everything sha... Better luck next time ![]() |
tolustx:Eshe boss. Have a great night |
pinkiepetite:me know you can't do me such na. I nially forgot but our love strong for me to forget you. abeg tell your contact say na Lagos I want o |
richybanky:you know say atletico sabi dey play under2. Na so I carry oh everybody don come na so them begin score chelsea anyhow. I blame my life that day. So this is paybck ![]() |
mayorsweet:lolz sh\t happens |
mzjaney:your welcm. Goodnight ![]() |
richybanky:When chelsea play atletico 3-1 for UEFA I carry them under 2 cos of the last match wey dem play I think 0-0... Them spoil my 13k. Abi make I tell you more wey only ur club don spoil. Forgive and Forget |
Hmmm so all these people dey wait for the page since hmmmm. Nawa'o |
richybanky:looolz ehya. Sorry sire. I will give them serious warning. It won't repeat itself I ashua you ![]() |
richybanky:Loooolz* sorry sire. I swear we no go do am again ![]() |
doublezero7:na so. Have a great night. |
Femolala001 Looolz* smh why you no go get something to describe me ehn. ![]() |
Xone3:This one na hin dem dey call "Largo* ![]() |
This land is for mzjaney, Candygosh, sparklered, pinkiepetite, Electronzeez, judette, gracyel, erisegun, babatawa and all my loved guys unmentioned. One love |
This is for all the Liverpool fans... I love you all. You'll never walk alone. #TrueRed |
This is for Sodiqyinka. And tolustx and doublezero7.... You guys did great for the thread. Kudos |
Plot2 |
richybanky:lmao* I just pozi for here dey wait... |
sleekyonyx:after 700 ama sleep. My eyes are heavy sef ![]() |
sleekyonyx:goodnight on 699. You must be kidding me ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 197 pages)

Do have a great day ahead BTW!



