NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:43pm On Mar 04, 2015 |
bmdflo: i'm done with the online reg.......what next? Party hard. Congratulations brother. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:42pm On Mar 04, 2015 |
dammyllare: Owliver u no well ooo  Abeg go build the stripper's club for camp and A15 party ooo this one na for investment oh. People like erisegun, richybanky, babatawa, doublezero7 go dey patronize am wella. Na that kind tin dem dey like |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:40pm On Mar 04, 2015 |
Sezua: lols, u go build am 4 camp Naaah* na here sure pass |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:38pm On Mar 04, 2015 |
Sezua: nawa oh.... make I mention 3 people wey don register? Do you have any question to ask them  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:35pm On Mar 04, 2015 |
Ahmed4002:
Owliver this time around . no plot for you you can say no 1st position for me but certainly a plot for me sure na. I wan build strippers club |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:32pm On Mar 04, 2015 |
spartoo: is it necessary I thank u l8r  Not rili oh. Sorry sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:31pm On Mar 04, 2015 |
tbeckys: . Still dey observe oooo. Hopefully by Nxtweek smh* everybody dey wait for everybody. Ok sha goodluck |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:30pm On Mar 04, 2015 |
Ahmed4002: babatawa Haba malam.
that was a caterpillar back then on plot 500. This time around its a live building. a love garden for the e booo
cc Electronzeez and chidexSmokey
those are the faith ful ones.
you babatawa . Owliver. Nah jump and pass you forget say na me sit for front sit for page 500 abi? Looolz* if you like put 2nd niger bridge person wey dey ontop na champion  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:25pm On Mar 04, 2015 |
spartoo: Hello guys. .tried registerin 2day and was told to fingerprint. . hw do I go abt dat?
tnx 4 d expected help go to a cafe where dey got such equipment. Thank me later |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:24pm On Mar 04, 2015 |
mikaj: Abeg make una use this thread for important NYSC QUESTIONS and not for immature talks. So nobody answer ur question abi watin? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:22pm On Mar 04, 2015 |
xray2: E be like i go miss this page 600 sha bet why nau? shey NEPA dey UK  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:16pm On Mar 04, 2015 |
Pretty3 darl  Good evening |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:01pm On Mar 04, 2015 |
Sezua: bros ave u registered? No I haven't you? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:00pm On Mar 04, 2015 |
dammyllare: That's not true ooo...u got mat not in use because u haven't validated your info during this batch A If u r certain u opened an acct during batch C,just enter your acct details n infront of ur details u will see something like attach to you details,wen u click it,it will change to mat in use No need to register afresh thanks boss I don hear your own too. Na so I go still tell another person  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:51pm On Mar 04, 2015 |
pinkiepetite: na wa! dis thread just dey jump! in just 4hrs go come back na 20pages I meet. ogaa oooo Brace yourself mamatawa. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:50pm On Mar 04, 2015 |
tbeckys: Owliver u don do ur own reg? Nooo. I should do mine on saturday by God's grace. And you? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:41pm On Mar 04, 2015 |
vocalprince: My people, I make mistake for my secondary school name O!!!! Will it affect me negatively OR can I correct it at the camp?? it ws suppose to be AKIISHI SCHOOL GENERALE but I mistakenly entered AKIISHI SECONDARY SCHOOL. ABEG O!!!! HELP!!!! cc: Sodiqyinka, tolustx |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:40pm On Mar 04, 2015 |
Eclement: Guys, pls m a little bit confused o, I registerd for C14 last year, does that mean I don't have to register again...? Then if I don't have to, what are the things I have to do online?? when you check senate list if you see "Matric no in use" don't register login. If you see "matric no not in use" start afresh. Na so I hear. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:38pm On Mar 04, 2015 |
babatawa: not a joke! it actually happnd
not recently tho looolz* that's too bad. well, you fit dey wear ion pant na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:31pm On Mar 04, 2015 |
babatawa: you dunnoh anything o that was hw some sec skul girls raped one sugarCane guy here... haha. Very funny. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:20pm On Mar 04, 2015 |
erisegun: no mind dem jare. Oliver! U see ur life you no get respect 
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:14pm On Mar 04, 2015 |
erisegun: u wan call d guy die ni?  no mind her. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:13pm On Mar 04, 2015 |
babatawa: oh boy! i fear rape o
nvr wanna b a victim A niggar? Rape? That's rare. Guy commot your mind. Na girls suppose dey get such fear. ote |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:12pm On Mar 04, 2015 |
doublezero7: Dog go chop ur mouth! 
BTW, Page 600 sighted! Are we ready??
#A15Party #TurnUp #July4 Buhari give you french kiss  meanwhile, Be like say I go try shut up before E go go reach now. My battery don low  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:10pm On Mar 04, 2015 |
faithenchy: Pls I need respns pls, I made mistake on the year I started university as 2000 instead of 2010 during my online registratn an I'v already submited an print out thr was no way I could edit it, pls hope it want av any effect I'm scared pls respond tnx right now Jesus is ur only saviour  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:09pm On Mar 04, 2015 |
Enyogbe: I no wan enter one chance ni Oooooh no fear. Nothing dey shele. Gba be |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:08pm On Mar 04, 2015 |
maureen201: pls my people wen will they start sending the call up numbers? april |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:07pm On Mar 04, 2015 |
doublezero7: So all of u this useless shidren no see me since morning...none of una fit holla! Na to dey shout up and down for thread! Mtchew
Even if dem Owliver and co no get sense, u wey u be dem brother sef no get?
#A15Party #TurnUp #July4 werey. I dey mention you since with 007 instead of 7... Na now I know. Good evening oga |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:05pm On Mar 04, 2015 |
doublezero7: Registration successful! #OntoTheNext
#A15Party #TurnUp #July4 congrats brother.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:04pm On Mar 04, 2015 |
rmfunky: owllllllllllliiiiiivvvvvvvveeeeeeeeerrrrrr hw edo take b osogbo ehhhen  buhahahahahahaha Loooolz* edo ondo. Dem nially sound alike oh  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:03pm On Mar 04, 2015 |
babatawa: true that!
maybe bad thin dey wait for persn there nw
mayb i might get raped iffa follw dis batch
can't just question Gods decision rara Loolz* @ rape... See where your mind go. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:58pm On Mar 04, 2015 |
Enyogbe: guysss Oooooh. my name dey dia data base. everything intact but for my last name Na Eze instead of Ese... went to student affairs in my Skul and was told to continue with the registration that nothing can be done about the error on my last name that everything would be rectified at the camp! ... that's all... so Wetin make I do now Oooooh... plss help a Broda out.. continue as instructed... I also got same ish too. But I have not tried registering yet though. Goodluck |