₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,467 members, 8,512,069 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 06:39 PM

Toggle theme

Owliver's Posts

Nairaland Forum › Owliver's Profile › Owliver's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 197 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:06am On Apr 24, 2015
Plot
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:03am On Apr 24, 2015
richybanky:
Yeah I sabi d first one (rmfunky)
Dassypearl number 2 shocked Owliver shey u dey see wetin I dey observe for here
Tank God say u never sabi number 3, bt I take God beg u make e no be my boo cus I no wan make u carry injury go camp grin cheesy
Estellar go be number 4 grin kingphilip shey u dey hear ba grin
snitching is allowed grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:00am On Apr 24, 2015
1700 lipsrsealed
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:00am On Apr 24, 2015
megawax8:
o ge me gi voom n'anya
shoro leleyihuh
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:57am On Apr 24, 2015
misspetit:
Morning E family

Everybody is anticipating May 5 buh I heard A15 would be divide into 2streams.

Stream 1 will start orientation camp by may 5 while stream 2 will start by june 2.

My advice is we should keep an open mind
so dat wen one falls into stream 2 one's hrt won't be broken into pieces
hehehehehe. Make them no follow me try rough play oh. I no dey joke. Stream1 or nothing
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:39am On Apr 24, 2015
kingphilip:
r u dragging it with me
ahan* my not being around for long has made you forget easily sha... Am always the king as long as I sit on the first seat of page 1000(most anticipated page)... And you know I allowed you have the 1111... Now am back, know your position or go to the lagoon undecided
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:35am On Apr 24, 2015
kingphilip:
go sleep back jor

Kai y u wan spoil my business
come jog me na. Thank God I came just in time for the event
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:34am On Apr 24, 2015
Page 1700 loading... Na me get front sit na. No negotiating.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:33am On Apr 24, 2015
kingphilip:
tell ha ur area n wen you'll b chanced she go show
she no gree say her area last night so I just assume she dey stay out sketch hehe
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:31am On Apr 24, 2015
See as kingphilip full my mentions like say them dey share free rice there sad sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:23am On Apr 24, 2015
richybanky:
Pix don't lie grin bt how come u take do am, over 3k post and u joined Dec 2014 huh
I had another acct before but I deactivated. As for the over 3k comments, na this thread cos am sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:16am On Apr 24, 2015
richybanky:
Lols... I don talk am before say u be bad guy everly liveth.. See as u wan use style decode everything grin
when a typical mapoly girl comes from any of those areas or anywhere around those areas, they usually don't wana talk about where they from. Lol na like falling hand. We don't see them as lagosians(jasi people) even though e dey lagos map. We see them as un-jasi ogun state peeps. But when peeps come from places like festac, surulere, bariga, apapa, iba, mile2, etc dem dey fast dey mention am Lolz grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:11am On Apr 24, 2015
Richybanky abeg close gate oh. Goodnight all.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:07am On Apr 24, 2015
dassypearl:
I dey stay for my papa house grin
you no wan talk? Its like you stay at abule-egba or sango or yana-ipaja abi? Seriously?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:05am On Apr 24, 2015
richybanky:
Na mushin I dey stay and my area neat and fine well well grin
*faints* mushin? Lmao? You know that place wey abana dem get one building like that? Oboy I don rish there and that dirty market too. I weak. Lagos nawa
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:04am On Apr 24, 2015
richybanky:
U can't cheat on her ooo cus she be my pesin, na so kingphilip dey mention dexcy whenever I see any fine babe for thread
why let what philip did to you affect me ehn. Smh
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:02am On Apr 24, 2015
richybanky:
Lols.. Who tell u say mushin dirty, maybe na idi oro, olosha, akala side u dey go, come palm Avenue, papa ajao etc and see how lovely mushin is grin
oboy mushin dirty jare. The last time I go there rain fall. Hmmm come see yama yama evrywhere, gutter full, everywhere skatter. Buy bandary ajegule na oga pata pata for dirty oh. Don't even near there when rain fall sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:00am On Apr 24, 2015
richybanky:
Wait oooo, shey u wan kill ur sef cus of dassy*earl ni huh
Pret*y3 must hear dis cheesy grin
I don't know why you and philip always mention catherine. Its unfair oh. Can't I cheat in peace ni sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:58am On Apr 24, 2015
richybanky:
Make I guess before she go answer u.. Na mushin, go write am down smiley
Lmao* how dare you. How dare you insult her. Mushin wey dirty like ajegunle bandary lmaooo. Your wicked
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:56am On Apr 24, 2015
richybanky:
Woman wrapper undecided
na only wrapper? I be women jing string sef. Comot for road make I see dassypair jo
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:55am On Apr 24, 2015
dassypearl:
woow grin
since last year your the first person I don see from my school sad where are you in lagos?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:53am On Apr 24, 2015
richybanky:
Wetin be ur own sef? Na u be her spokesman grin
she wants ibadan. Not akwa ibom na. Smh
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:52am On Apr 24, 2015
Emmydny:
lol .. shoo see attack
its actually counter attack. wink
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:51am On Apr 24, 2015
dassypearl:
God forbid akwa ibom bitibawo
babe me2 na from mapoly ooh. Business admin. grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:50am On Apr 24, 2015
richybanky:
Owliver must sabi dis pretty lady smiley cool
Father Lord, by d power vested in me tho I knw am a sinner bt right now av accepted u as my lord and personal saviour grin, cus of dat dassypearl must be posted to akwa ibom state grin #Amen
your prayer no go work IJN
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:49am On Apr 24, 2015
dassypearl:
yea
hmmm I see. Goodluck with that.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:49am On Apr 24, 2015
kingphilip:
looks away while dialing pretty3 number
the thunder wey go fire you don buy white polo for stream 1. Continue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:44am On Apr 24, 2015
kingphilip:
sai baba
Jonathan did that not buhari tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:43am On Apr 24, 2015
richybanky:
Na d same tin wey dey talk.. U get mission so dat dose babes no go sabi u incase if una later jam each other grin
hahahaha no oooh. I joined NL since 2012 cos of business section. Was my business with babes. Fa woze them ehn. Shoro niyen
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:41am On Apr 24, 2015
dassypearl:
I don want to go far dat y
meaning your in lagos huh? grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:39am On Apr 24, 2015
richybanky:
Maybe u dey do dirty business for dis forum ni yen, na y u no wan disclose ur identity grin grin baddest guy everly liveth cheesy
no not that. I don't just see any need for that at all. grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:36am On Apr 24, 2015
dassypearl:
Oyo state
Loooolz* watin all of una dey find go there una go see yam. Smh* sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 197 pages)