NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:33pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: r u for real
Our flight tickets r ready flight or treck ticket. Dey deceive yourself there ehn |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:29pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: I stood in for u
If u r back I have to relinquish d responsibility responsi gini? Abeg no go do tha wan oh. I already told you I did my own target 1111 now am just a floor member. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:28pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: hmmmmm Ok o
U have d house to urself boss Enjoy lmaoooo* shey as I come bk you wan go abeg make me I bench oooh. no play rough play |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:26pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: yea she did
If no b say I empty d drum wey she cry full u for see am Ok oooh. Sha no go. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:22pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: I don't want to make it any longer until a beta offer comes up name your price then. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:20pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: to hell with page 2000
Do ur worst like seriously? You own skushi don activate abi watin happen ehn |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:19pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: we were talking of 1700 jor oh I only said don't think of front sit. Its my birth right das all |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:18pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: see u wey miss am de talk like this
Did u remember my last week promise lmao* you fro real? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:13pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: Which page we talk about self 2k. You can make it. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:11pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: no worry me self must go that sabbatical wey u n pretty3 go
To hell with page 2000 Lmao* abeg stop dey make me laff jo. No start your own werey oh. Ejo sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:07pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: I'm leaving the rest for u as the boss u r
I need to learn more abeg no try am. I won't be regular as before oh. Seriously, tonight just dey different. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:57pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:44pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: omo! My guys wey go rep my sch4one competition4 benue complain tire abt dia pounded yam,fufu and bread*dem say dia fufu and pounded yam strong lyk stone* I get padi there too. Hin fat by force |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:43pm On Apr 22, 2015 |
spartoo: no allow ur ears hear doz kind tins again abeg.. if dem hear am u cut them off ok sire. No vex sire gossip true true is bad. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:41pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:34pm On Apr 22, 2015 |
doublezero7: #BabaWhileYouWereGone e get 1 geh wey come call us educated illiterate for here! abeg give the fone back to daniel. No be dan dey talk so. Dan dey call me baba? Lmao. That's enough return the fone now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:32pm On Apr 22, 2015 |
erisegun:
 you don dey find my trouble. No worry na benue dem go post you go. You go chop pounded yam sote you go begin beg. Kontinue* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:31pm On Apr 22, 2015 |
Luchiana1: waoh so you mean the active observer owliver is back... Good to have you back. See your head..all your plenri sakara.  baby no mind me jare. Come let me hug you "hugs her** good to see you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:30pm On Apr 22, 2015 |
spartoo: no b my state I skld thr and am thr rite now mayb na the camp area get that issue then. Na hear I hear o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:24pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:20pm On Apr 22, 2015 |
spartoo: no talk am again make pesin no throw u somtin frm back...enugu na one of th best places to serve..  someone wey serve there na hin tell me oh. Sorry sire if na your state  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:19pm On Apr 22, 2015 |
RFella: Bob me never ready oh...my mind strong sha ready or not. 27th april waits for no man. Prepare yourself |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:16pm On Apr 22, 2015 |
A moment of silence to our brothers and sisters who will serve in kano state. They don't sell beer or cigarette in kano mami market oooooh.  no highness at all. Sharia tinz
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:13pm On Apr 22, 2015 |
A moment of silence to those our brothers and sisters that will serve in enugu. I hear say na hill. No water to baff. Na pure-water dem dey take baff o 
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:10pm On Apr 22, 2015 |
RFella: Vrendo! Magare? Where u shook head put since na? Shuoo I go leave jare. I hope you don ready for posting. Brace yourself for the unexpected oh. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:09pm On Apr 22, 2015 |
tolustx: Baba, shey Fayose na ur role model ni? Like temitemi. Abi u nur sabi say u dey wish dos people dead ni. U nur sabi d meaning of one minute silence ni. lmao* E mean many things. Fear not |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:08pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:06pm On Apr 22, 2015 |
RFella: My paddyman don show  I greet you sire. Migwo. Ekale. Whatsup nau? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:04pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: no p baba u na oga nw everybody na oga oh. Even erisegun  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:02pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: lmao........e nur go funny if dem throw u go dia too*  make I bend. Lagos for life. Watch and see |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:01pm On Apr 22, 2015 |
A moment of silence to our brothers and sisters that will eat camp food morning, afternoon and night. Prepare to purge 
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 9:59pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: lolzzzzzz*jus remember to carry life jacket sha  no problem sire. I will |