TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 3:48pm On Feb 07, 2018 |
Afam4eva: Khloe tells K Brule to get the Bleep out of her face. I like that girl |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 3:45pm On Feb 07, 2018 |
|
Crime › Re: Police Shoot 4 Robbers Dead In Sapele This Morning (Graphic Photos) by Oyindidi(f): 12:20pm On Feb 07, 2018 |
Girls see una boyfriends  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 10:03am On Feb 07, 2018 |
Akorkor: Hahahahahahahaha!!!! Princess says she is cute....Who is deceiving her Her eyes  |
Family › Re: This Is Strictly For Matured Minds Only by Oyindidi(f): 10:00am On Feb 07, 2018 |
Don't move out yet |
Family › Re: Baby crawls out of the house to the highway while parents were fast asleep by Oyindidi(f): 9:56am On Feb 07, 2018*. Modified: 11:48am On Feb 07, 2018 |
Why them dey sleep for that kind place  The baby dey act baby's day out |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 9:54am On Feb 07, 2018 |
Divay22: This eviction thing is telling on them... Dee one was so down yester night.but this morning he kinda guessed right though....
He said, he feels it's a prank... That no one is going home just yet. DeeOne too dey talk  |
Christianity Etc › Re: Why Chris Kwakpovwe Snubbed Presidency, Lagos, Delta Governor by Oyindidi(f): 9:34am On Feb 07, 2018 |
sheDD: this bloke just spoil my impression abt Dr (Bishop) Chris I hope this is not true Hope is hater of the children of God. Don't believe him |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 9:06am On Feb 07, 2018 |
Undertaker001: ahneeka has her eyes on miracle too.. that boy don hear am Ahneeka is only playing the game. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 8:20am On Feb 07, 2018 |
arcike: lol... y u dey vex like Dis? are u on ur period?... I teased u from d onset don't know y u c it as something serious....
anways Hw u c yesterday Diary session  I didn't watch yesterday that's why I'm reading now. Let this be your last mention to me though. I hate unnecessary teasing |
Family › Re: Why Is It That Ladies No Longer Cry When Leaving Their Parent's House? by Oyindidi(f): 8:10am On Feb 07, 2018 |
 when mama don trouble them to go marry, why them go cry? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 7:52am On Feb 07, 2018 |
arcike: lol, angry over a morning tease?... c Hw veins full ur neck 
no vex jare.... but I hop dat wasn't a threat tho or else  Mind your business, last time I checked I don't think I know a leech like you. Na your mama neck vein full. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 7:43am On Feb 07, 2018 |
arcike: oyin..didi wat are u doing here by Dis tym....
if I b ur husband ehh... ur fone 4 don go exile since #gudmornin Don't get me angry this morning. Be warned and stay off my mention. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 10:08pm On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: MY LIFE ID NOT TIED TO NAIRALAND OK? IF SHE INSULT ME AGAIN, I WILL RETURN IT IN 20000000000 FOLDS.
I NO BE WOMAN WRAPPER.. That fight since yesterday still dey go on  Abeg free my baby |
Romance › Re: 9 Years Transformation Photos Of About To Wed Couple by Oyindidi(f): 11:00am On Feb 06, 2018 |
Wow! That's Doctor Ernest |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 10:39am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: TEDDY-A - "I SAW THIS ONE AND SHE WAS DOING SAKATA WALKING AS IF SHE WANT TO BREAK"...
HE WAS SAYING THAY WHILE LOOKING AT THE DIRECTION OF THE CLOSET... HE WAS MOST LIKELY REFERRING TO NINA. You don see your CeeC this morning? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 10:38am On Feb 06, 2018 |
Penisinpenisout: Hi, why are you shocked? The moniker get as e be and na d first time I dey see am |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 10:30am On Feb 06, 2018 |
Penisinpenisout   |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:38am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: YOU SEE AS BITTO DEY SNORE FOR COUCH?... LOL
ANNEEKA DEY LOOK AS MIRACLE AND NINA WANT KISS.... WHERE AS RICO DEY SLEEP ALONE... I NO KNOW WETIN SHE DEY DO FOR THAT BED OO.. LOL The way I go slap am if him sleep near me dey snore. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:37am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: YOU SEE AS BITTO DEY SNORE FOR COUCH?... LOL
ANNEEKA DEY LOOK AS MIRACLE AND NINA WANT KISS.... WHERE AS RICO DEY SLEEP ALONE... I NO KNOW WETIN SHE DEY DO FOR THAT BED OO.. LOL Na game she dey play... She want make them like her |
Romance › Re: Make Love With Your Wife 16 Times A Week – Relationship Consultant Advises by Oyindidi(f): 12:37am On Feb 06, 2018 |
Martin0: OK, i dey come my go one my line Through pm |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:36am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: OYI..NDIDI, HE DON PECK AM ON TOP BED NA... HE MIGHT DO BETTER TOMORROW... LOL
OK.. GOOD NIGHT.. OYIN.DIDI Na wa for ahneeka o |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:34am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: DON'T MIND HER LYING WITH CONFIDENCE.. Chai! Now I know why Princess no want sleep with bitto, see as the guy dey snore. Why ahneeka dey sleep with Mina? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:32am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: WHICH INTO HIM? NA JUST FAKE CUDDLING AND GUMMI GO FOR THEIR BUSINESS OOO.. HAVRNYOU EVER SEEN THEM KISSING OF TOUCHING THINGS LIKE MIRACLE AND NINA,KBRUL AND KHLOE AND OF COURSE TOBI AND CEE-C?... LOL Tobi no follow Make I study small as sleep no gree come Good night Arkthedreamer |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:26am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: OH OK... IF HE CATCH YOU WITH PHONE NOW, WETIN YOU GO TALK?
I NO DEY OOO Him know say na bbn thread I dey |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:25am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: TEDDY-A JUST ADMITTED THAT HE IS LESS PRIVILEGED TO DO WHAT KHLOE AND KBRUL ARE DOING.(KISSING AND TOUCHING)...
BUT NO, THEY ONLY COMPLAIN ABOUT TOBI..
WELL, TOBI GAVE PROBABLY HIS FIRST PECK TO CEE-C SOME HOURS AGO.. LOL His girl is into him, who is stopping him to kiss her? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:24am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: LOL.. I BEEN WANT ASK YOU WHY YOUR HUSBY LET YOU DEY ONLINE THIS TIME... TELL ME.
NA ME GIVE YOU LIGHT OO..  we dey together. I don sleep wake up. I know when light dey come |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:18am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: YOU NOW WATCHING... NA DON GET LIGHT? Yes, light dey. Why your wife let you dey online by this time? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:17am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: LOL.. HE WASN'T COOL COS BAMBAM LEFT HIM TO JOIN SOME HOUSEMATES SINGING UPSTAIRS... HE KINDA TOLD HER NOT TO GO, BUT BAMBAM JUST USE STYLE LEAVE AM. GO JOIN THEM. That's why I said that. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:15am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: NOT QUITE LONG.. SOME HOUSEMATES DEY FIRE AM NOW... THEN RICO DROP ONE HEAVY ONE.. LOL
HE BE LIKE SAY NA COMPETITION NOW.. This Princess no well, she no want sleep on same bed with baba bitto |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:13am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: NOT QUITE LONG.. SOME HOUSEMATES DEY FIRE AM NOW... THEN RICO DROP ONE HEAVY ONE.. LOL
HE BE LIKE SAY NA COMPETITION NOW..  I like Rico, make him mess as him like |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:12am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: I DON'T KNOW.. HE WAS JUST TRYING TO RIDICULE SOME HOUSEMATES THERE WERE SINGING CHRISTIAN SONGS UPSTAIRS..
BUT I THINK ANTO IS EITHER A MUSLIM OR FROM A MUSLIM BACKGROUND Okay, I think teddy is too bossy |