Romance › Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 7:00pm On Dec 18, 2017 |
lefulefu: these days sef many ladies no jus dey wait for man to toast dem..if dem fancy the guy and dem notice say d guy dey shy dem go give d guy plenty greenlight dat even if na novice he will code.a medical doctor na a big catch for most babes so dis doctor own wey u yarn me is quite strange.anyway those im friends are not good friends for linking him up with a woman wey too old pass am. Even greenlight no work for this doctor. Na him elder bros wife dey gist me. All him siblings dey vex for person wey connect them. The lady be like him senior sister. So forget  people dey marry without love |
Romance › Re: Lady Drops Her Child At A Saloon, Removes Her Ring To Go Collect N200k From Ex by Oyindidi(f): 6:49pm On Dec 18, 2017 |
People too get story for twitter.
If the tori na true, she is silly woman. |
Romance › Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 6:46pm On Dec 18, 2017 |
lefulefu: parents ke? Oyin..didi my dad toast my mom b4 she agree oo.their time was no more different than how it is today.the only difference is we have Facebook and android phone but their time na dat phone wey dey get circular dial dem dey use . Maybe if u talking about the jaja of opobo days then i might agree with u dat dem dey arrange women give to men. Hahahaha, na same thing we dey talk. E get one doctor wey no fit toast babe. Na him friends arrange one girl wey old pass am give am. Them still dey marry. |
|
Romance › Re: Pre-wedding Pictures Of A Nairaland Who Both Met On Facebook Over Six Years Ago! by Oyindidi(f): 6:30pm On Dec 18, 2017 |
Congrats, try learn to smile before wedding  |
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 5:56pm On Dec 18, 2017 |
Rolex67: Its possible but you will regret it. Sometimes, marriages like that do better. Most of our parents didn't court or fall in love before marriage. |
Romance › Re: Lady Lost Her Boyfriend To Slay Queen, Vows To Sleep With Other Lady's Boyfriend by Oyindidi(f): 5:44pm On Dec 18, 2017 |
richythePH: oh really ......thing is i've got a prob with my phone but i'm honestly doing real fine now 
thanks a whole lot and hows bright btw He is doing great. He took 1st this term.  proud mother |
Romance › Re: See What I Gave My Parents For Christmas - Photos by Oyindidi(f): 5:14pm On Dec 18, 2017 |
Maxi112: Blow your trumpet man, most of us here give more than what you gave your parent in your dream to strangers. Senibo |
Crime › Re: Man Cuts Off Cousin’s Manhood Over Missing N3,500 (Pics) by Oyindidi(f): 5:00pm On Dec 18, 2017 |
This person no dey okay. Una sure say him well so? Ordinary 3500 him cut him cousin pepe, this person no normal |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 5:00pm On Dec 18, 2017 |
|
Romance › Re: Ten Silly Things Girls Should Stop In 2018/pic by Oyindidi(f): 3:39pm On Dec 18, 2017 |
Reeberry: 99% of Nairaland guys blood dey always hot. We no get chill at all. No be our fault. We sef no know how we take be like this.   Buhari's change is affecting most of you |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 3:30pm On Dec 18, 2017 |
|
Romance › Re: Ten Silly Things Girls Should Stop In 2018/pic by Oyindidi(f): 3:29pm On Dec 18, 2017 |
Reeberry: She come dey generalize? She said that cos of the post. No be watin happen to her but una no get joy  e be like una never receive 13th month salary  |
Romance › Re: Ten Silly Things Girls Should Stop In 2018/pic by Oyindidi(f): 3:27pm On Dec 18, 2017 |
repent4christ: Rolex67 don enter, who will bail her out? Coco.candy, Poca.hontas, Oyi.didi come to her rescue... If not PstLucifer will cause more.... . Lol, I dey my lane now. I no dey chuk mouth for watin no concern me |
Romance › Re: Ten Silly Things Girls Should Stop In 2018/pic by Oyindidi(f): 3:24pm On Dec 18, 2017 |
Reeberry: But I no hold her na. She just want catch fun but una want kee her with mention |
Romance › Re: Ten Silly Things Girls Should Stop In 2018/pic by Oyindidi(f): 3:21pm On Dec 18, 2017 |
Reeberry: Olosho! Make una free the girl na |
Romance › Re: I Invite You All To My Concert Happening Soon by Oyindidi(f): 2:37pm On Dec 18, 2017 |
|
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 1:55pm On Dec 18, 2017 |
BluntBoy: Yes I like flesh. lemme scout for a babe for you |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 1:52pm On Dec 18, 2017 |
BluntBoy: I have seen your picture before. I want someone like that. Lol, you want a fat lady?  |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 1:09pm On Dec 18, 2017 |
Waledarep: Lol... Thanks alot, your daughter is Pretty as well and i am sure she is Your Carbon Copy. My friend's daughter |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 1:08pm On Dec 18, 2017 |
BluntBoy: Oyin, do you have a sister or a cousin who is single? Need to marry 2018. I no get single sister. You go marry my online daughter?  |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 12:51pm On Dec 18, 2017 |
Waledarep: Asap... Typo Error Okay, your wife is beautiful and you're handsome too. Let me not be partial  |
Romance › Re: I Invite You All To My Concert Happening Soon by Oyindidi(f): 12:48pm On Dec 18, 2017 |
|
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 12:44pm On Dec 18, 2017 |
Waledarep: Oya send your address Asho Maami What's Asho ? |
Romance › Re: Wedding Pictures Of A Nairalander #ebunwale2017 by Oyindidi(f): 12:22pm On Dec 18, 2017 |
Congrats, waiting for my cake  |
|