PatienceAl's Posts
Nairaland Forum › PatienceAl's Profile › PatienceAl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 17 pages)
mrvocalprowess: .laff wan kill me die o....ur uncles are lecturers and u dey beg evriday for here to know ur fate of admission....guy go sleep jawe....ur bluffing no fit help d ministry....no be by force say make u post....and 4 ur info i ddnt say itz out...i was jex privy 2 d HofH....itz obvious some pple cant comprehend simple english....'em xo xo disappointed in U....i rest ma case **cant shout** |
Akposy: Dnt be scared.. Only ur faith can tel u ur chancesu go fear PASTOR AKPORS nah..... |
I no wan dey update too much make dem no dey reason ma mata....i just branch to say "HI"...but me don see d cut-off 4 ma dept sha even tho dem neva release am ....even wid all d cut-off marks and standard...jex want u all 2 knw dat some peeps wey no write d post-utme don dey sure of dir admission...itz 100% guaranteed....so make una no kil unasef...d fact dat u score 80+ doesnt mean ur admission is sure...jex be hopeful sha...and pray for God's mercy...if u get pesin wey go runs am for u...fyn.....but me na God hand i dey o...i know say ma 59aggregate cant jex waste lyk dat..... PREDITES..hope say una dey read o.... E be lyk say sleep don dey grip me...later tinz nah...@y'all UNA DOH OOOH ....i go drop ma name afta d list don surface i rep #teamURHOBO |
mrvocalprowess: am just scared. After wat uniben did 2 me last-yer..hopeful delsu wuld b fairi rily am hoping so |
Aghagba: Onoms5@patienceal.owkies... |
mrvocalprowess: Do delsu admit 2nd choice candidates in 1st batch??am an indigene,had 55 agrgate,65 in pume... Wat are my chances?? Will I b admited ?? Am hopin on god oo!!! Cos sincerely am scared... Any theatre candidates in d housei biliv dis question has bin answered b4... |
Aghagba: .u don't mean it.social science, 179 j.scoredat 179 is kinda tyt o...cos dir utme cut-off is 180...hmmmmm...jex add dis guy on 2go...he is a frnd of myn..a 200level student of d skul...he is d coordinator for economics dept.. His 2go id is "BENJNR" ...jex hook up wid him...cos me no rily put mind 4 dat skul...jex add him sha..gudluck in adv...watz ur username so i cud add u.....takia nah |
Aghagba: When would degree result cm out, d agbor campus?@patiencealseptember tinz o.....d 1st batch wil also be released in september.....watz ur dept and jamb score? |
mrvocalprowess: sum1 shud tel me my chances!!! Plzzzd fact is dat u ar gud 2 go but dat 2nd choice ish go do u strong tin small cos dre are many 1st choicers dat scored above dat for theatre arts....all finz are possible wit God tho...xo jex pray hard cos He is d King of Kings ***mawning fellow DELSUITES*** ....it seems DELSU'S admission list delay is not cos of ASUU oo....cos some govt. universities just released dir respective 1st batch admission list lastweek....e.g. TASUED, UNILAG, KWASU etc.... A reliable source told me d tarry is due to PRE-DEGREE students exam... HAPPY SUNDAY.... Hausa man go say "HAFFY SANDAE" 2 y'all... Make una go church o cos na only OGHENE fit do am o #CHURCH FINZ loadinq...90%# |
....ASUU wetin dey happen nah.....aint u guyz gona call off d strike so evritin cud surface?....cos amma xo xo xo tayaaard of HOME ooo..DELSU wan kill PD students o...heard dey p.poned dir exam to nextweek monday....afta dem don make some of ma pals waste transport fare....e nor gudt o.... .....ma consolation now is dat ma team won 2day... #UP GUNNERS!!!# ..... |
Akposy: Ur score high ooo...my aggr is 49wats ur 2nd choice most preferred institution? |
lumidee: U pple shuld stop spreading rumour d cuttoff is not yet out! Free urself frm tension.hmmm...d fact dat itz not officially out doesnt make it a rumour...cos i had a glimpse of it..d fact is i checked 4 just ma dept...cos itz a confidential doc..so i had no opp to check d odas...if u fink itz a rumour....just follow delsu's official twitter page...and confirm 4 urself..note: itz out but not officially....**cant shout** |
Pokemon43: Sm1 said in dis thread dat d cutoff will be out dis week pls n news of d cutoff yet?yep..itz out..i had a glimpse of it..but i'd paste it weneva i get a new fone..ma mama must not see me wit her fone...she dey even sleep now sef...general cut-off=40....economics' cut-off = 52 sha ooo....u guys shud just pray i get a new fone 2 update all d repetes....d info no dey for delsu site o....cos it has bin classified...catcha lera...wana hustle! |
Pokemon43: Sm1 said in dis thread dat d cutoff will be out dis week pls n news of d cutoff yet?yep.. |
***just passing*** ...DEM DON THIEF MA PRECIOUS PHONE... team#e_pain_me_sha!! |
***just passing*** ...DEM DON THIEF MA PRECIOUS PHONE... |
Heard d cut-off marks will be out dis week.....but itz not gona be pasted on d site o......but amma paste it here weneva i gat access 2 it.... |
Thank God...just checked mine nw....stil d same 56....aggregate: 59 |
heard dre was a computer error during d marking and dat dey wana remark some candidate's post-utme.....itz from a very reliable source o.. |
Tenison96: Hehehe i laugh in yoruba!hmmmmmmmmm |
Pokemon43: pls when exactly will d site be opened?dunno ooo.....d main ish now is ASUU ooo |
>>>>>SITE_MAINTENANCE<<<<< ![]() |
Nani4all: omo tension....ma predictions are rong oh...page 20 go pass oh.......#smhi know itz gona be page 65 |
ASUU PLZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ NA |
Akposy: My mouth dey watering nw like atsersian dog own...yummylol....no vex sha o.....dem don chop am finish |
Nani4all:be patient....may be page 65 sha |
Akposy: Amen oooo.. Faith with work is wat i cal it!! God has done it cos my faith has confirmed it...i c my name in no 6FRIED-RICE AND COW-TAIL |
Akposy: College of edu? Na hw many question?lolz...no be ordinary college of edu o.....na affiliated to Delta State University.....i dey mad wey i go apply for NCE?....na degree tinz o ma bro.....itz jex lyk DELTA STATE UNI...Agbor Campus.....100 questions...... @AMEDAVE: i talk am....i say na maintenance dem dey do.....may be na redesigning sef who know.....#yeah...dey dont usually publish d cut-off marks on dir site but dey normally let it known via oda means....which is why forums lyk dis are created so anybody wit d info cud paste it here#...yeah pride comes b4 fall but abeg nobody is being proud on dis thread o.....evribody is jex exercising dir faith as our respective pastors say make we dey do am...ma pastor in particulat wil say ''CLAIM WAT U WANT, EVEN IF ITS STILL PENDING YET AS LONG AS IT ALIGNS WIT GOD'S WILL''..all d same fanks 4 d post...may OGHENE help us all.....buh ma FAITH says ''i av bin admitted already by His grace''....even if d cut-off na 80..... #GOD HAS DONE IT ALREADY......if u believe me...type 'AMEN!!! ....am off to d kitchen again o.....i wan go cook.....brb |
Akposy: Lol...abeg be ma rum mate ooono mata now....we go dey run shows 2geda unto d cooking level....jex finished coe-agbor affiliated to delsu post-utme....d questions cheap no be small |
Akposy: Na every time u dey cook sef? Huh?na xo o....na fud fit help d ministry....to show say canteens 4 ma area no dey sell at all......dis goes 2 all food joints in Abraka....make una no come open canteen near ma hostel o....cos una no go sell at all.......#hmmmm....i can kari sabi cook ehn# |
May be dem dey re-design d website....cos d website nor too fyn b4 sef....i hope u guyz av printed ur result....make e no go be say d web-designer go do mistake reduce some pple scores.....#just saying o#.....i wan go cook 1st.....brb |
While we all are patiently waiting for d cut-off marks and admission list....letz all calm our nerves wit d Honourable's speech concerning ASUU Strike.... House Member, Hon. Patrick Obahiagbon never fails to amaze us with his grammatically inclined words. Read what he said on the current ASUU strike issue battling higher institutions in the country; "This ASUU strike is a miasma of a deprecable apothesis of an hemorrhaging plutocracy, cascadinly oozing into a maladorous excresence of mobocracy. With all tarmangant ossifying proclivities of a kakistocracy, our knowledgia centura is enveloped in a paraphlegic crinkum crankum. Therefore, ASUU, cest in dejavu, dejavu peret ologomabia." |

