Patotelli's Posts
Nairaland Forum › Patotelli's Profile › Patotelli's Posts
slyfoxxjoe:Abeg wetin u wan make e talk wit d way wizkid dey giv giv belle anyhow woman wey he roll with nko?. I fear dat tin bitwin wizzy legs oo.. |
SO U DON DEY HERE.. AS OGA SOUL NO MENTION ME AND LATELY I'VE BEEN BUSY. NICE ONE OGA SOUL.. HORLAD WEY DEY SHINE LIKE STAR, U KNW SAY I LIKE TO DEY ONE CORNER WIT A BOTTLE OF STAR, ABEG NO 4GET UR GUY BCOX WE ALL STAR. #PATOTELLI_PATTOSKI HORLADSTAR: |
MAKE UNA FOLO ME CELEBRATE AS TODAY IS MY BIRTHDAY..... WOW! Ashi try no be small, me go jux vex Bleep d mma out of her Ada. I bet Busbus go dey one corner 4 outside to hear moans inside. Dat babe to high 4 Ashi but still na her type ashi need to come up. HMMM, if Busayo no be his downfall na small e go remain(futuristic thought thou).. NICE WORK TO YOU MY PRECIOUS WRITER..... #PATTOSKI_PATOTELLI SAYS HI |
WOW!. OGA U MENTIONED MY BLOODA FROM D SAME TOWN. THANKS NOW WE'RE BENEFITING FROM QATAR MONEY HE EARNS.. AND IN EVERY COMPETITION HE APPEARS YOU'LL HEAR THE COMMENTATOR PROUDLY SAYING " NIGERIAN BORN ATHLETE" I PRAY I BE LIKE HIM SOMEDAY. BUT TRUTH BE TOLD THIS SOLADE IS SPEAKING THE UTMOST TRUTH, PLS MY DEAR YOUTH IF YOU SEE ANY TINY OPPORTUNITY TO TRSVEL OUT OF NIGERIA, NEVER HESTITATE TO CATCH IT THIS YOUNG...[quote author=onatisi post=68529529.]who is he complaining to now ? it is better for him to do the right thing now , he should have relocated long time ago when he had all the chances and he was much younger . when femi ogedengbe left , most of them were laughing and making jest of him.[/quote] |
CHAI OGA LARRY. NO BE LIKE THIS WE SUPPOSE DEY OO. PLS I PRAY GOD'S GUIDE AND PROTECTION OVER YOU. COME UPDATE PLS SO THIS EID GO SWEET WELLA.. #UR_BOI_PATTOSKI_PATOTELLI |
Hello Eva nwa!, like seriously 4 ur mata i dey super concious. Words alone can express hw much i've mised you on here. I tried to mail u, but dunno if u got my msgs. Pls i would love to av ur direct contact. I hope skul stress no too make u lean sha. Really expectimg sumtin wey go sweet pass "HIDDEN DIAMONDS" Welcome back nne. Ur_own_pesin____PATTOSKI_PATOTELLI..IS HERE!!!! |
HAAAAA!!!, pls o i canno come and be a ghost reader anymore. Today na today oga shey abeg kom update i've been folowinf this back to back. You're the bomb. Chai! I troway salute, baba u be man. So las las sumtim kill man!. Bring it on bro.. UR BOY PATOTELLI_PATTOSKI IZ HERE AGAIN!!!!! |
Chai oga Larry you be the boss, I dey hail all my body dey up for you alone!!... �� Abeg continue your good work. What of basket na?, we need to hear from him. Abi wetin una think � my people dem ..... |
Wow, its been a while Mr larrysun. I bet Peter wants to drive the car to port Harcourt ... I wish he meets Basket soon too |
OMG!!!, dis blackie is sumtin else, hw he comes to figure he's about to be caught eloped me oo.. Kudos to oga larry once again.... |
Make she kom naija kom perform that kind miracle naa,, strike go teach her sense... |
Wow,, I'll say this is really nice.. Thanks for the constant update, even thou Na once a week... MB fall on ur phone... ��� #pattoski_patotelli... |
Wow nice piece here. Great and good job baba |
Yeparipa!!! Dis 1 pass my comment oo, ehhh oh baby abeg u no black na blacky, u no dark, na darky.. O boy wey seyi law dey.. Dis 1 pass u abeg... |
HORLADSTAR:I SEE YOU GUY. Hw JAN 2ND DEY BE?? |
Wow wat a throwback. Peter don suffer bcoz they will make rhoda to say where she came across it... |
HMMMMM... DAT GOLD NECKLACE IS GOING TO COST RHODA A LOT IN HER LIFE BCOX SHE'S GOING TO BE CAUGHT AND WHAEVER SHE SAID WILL NOT HELP HER... VERY POOR FOR A CHANGED GIRL... WELDONE MR LARRY.. I HOPE I SEE U KOM JAN 2ND @ Elegusi Beach.. |
Chai omo for this kind library, i no go anywhere again. Na to jux dey liv here oo, read read read and read go out go buy food chop, toilet kom back again kom dey read read and read until i read all books. Ohh dear God abeg helo kill all those misleading us... |
seunmsg:MAN watch ur fingers typing rubbish, do you know this man's story??, do you know him well if yes you wont be saying he's igbo. Ewu gambia!! |
EvaJael:HEEENNN!!! ISI NO GWUGO??,, BUT DEAR U PULLING MY LEGGINGS OR WHATTING DO YOU MEANING "the ride don end already o". Biko Tell Me Say Na Joke Oh Inugo? |
HORLASTAR, wia u dey kom hia abeg my cuttie princess don drop anoda. Kom giv her those freestyle abeg. We are here again Lilyjoe, bibi, SOULJO |
WOWWWW!! Come and see ooo, my baby bae is at it again ooo.. I dey hia gidigba ontop my mat with crates of origin and popcorn dat will last all to the end of this.. Abeg 07035277222, 2 order for urs.. #pattoski_pattotelli |
HeyCorleone:D OP try seff you want to say you've not been to a show and they said ladies gate fee is free, what are you insinuating sir?!.. Pls no come there come coz trouble oo.. Op the ladies gate fee should have been free, abeg i want to see my Evajel, Bibijay, Larrysun, Biafranbushboi, Naijamakossa, Oyinprincee, Plss Dont Say Jan 2nd Na Ur Wedding Day Oo. Evajel Plss u r most invited all welfares covered biko.. #pattoski_pattotelli. |
jazinogold:That go sweet oo, incase any mamiwota dota wan showcase.. Abeg with a biggie bible... #pattoski_pattotelli |
Ohhhh!!! Pattoski is here live @elegbusi Beach. Pls Is There No Customized polo vest 4 d day ..If no, let there be for it ooo.. I Remain #Pattoski_pattotelli |
JAH BLESS OUR HUSTLE!!... BRING IT ON PADDI MI.. #LIKETHATBYNOV21ST.. #PATTOSKI_PATOTELLI |
Chai i pity dis villagers oo, hw can they settle down comfortably when the issue on ground is not settled yet, even the main culprit here says they should drink and enjoy. Ohh!! What awuf dey do person no be small... THUMBS UP SOULBABA!!!... *But dis episode too short oo, abeg mb fall on ur phone, blood ooarse 4 ur fingerss.. No 4get my #TEAMOSI/AMARA ooo!!! |
ABEG OOO, I wan ask una is a nursing mother not a nurse, bcox me no understand dat hawusa girl ooo, she dey nurse baby and still want to be a nurse. Na wa oooooo!!!! |
@koolcat01, i go with that ur suggestion, just what i was thinking...
Nice update oga larrysun, mb fall on ur phone. #PATTOSKI_PATOTELLI |
@koolcat01, i go with that ur suggestion, just what i was thinking...
Nice update oga larrysun, mb fall on ur phone. #PATTOSKI_PATOTELLI |
nautieonline:PLS SIR/MA,,, i was loving ur post until i got to where u said it empowered 5people, can you pls expanciate that pls. Do you know that in nigeria when a certain govt was in power and did some projects, immediately leave it becomes abandoned project. This money wasted on fish will empower people by training them for some months on technology, after that they giv dem little stipends and loan to establish theirs which will be more beneficial. |
QUOTE MEEE!!!.... This is not naija, look at the background clearly.. If na we country be this eyes wey go dey on hm go don tear dat rag komot 4 him body. But wait oo d guy package wella sha,, guy contact me abeg.... . . . . . . . Guy contact me for more latest oufits... On 08142428922.. I dey deliver to doorstep latest and trending wears. .......wetin una dey xpect. |
NIGERIAN BORN ATHLETE" I PRAY I BE LIKE HIM SOMEDAY. BUT TRUTH BE TOLD THIS SOLADE IS SPEAKING THE UTMOST TRUTH, PLS MY DEAR YOUTH IF YOU SEE ANY TINY OPPORTUNITY TO TRSVEL OUT OF NIGERIA, NEVER HESTITATE TO CATCH IT THIS YOUNG...
.....