Patotelli's Posts
Nairaland Forum › Patotelli's Profile › Patotelli's Posts
GodblessNig247:WHO BE THIS DOES WIZKID, OLAMIDE OR DAVIDO HAS A FOUNDATION?? MTCHEWW!!! |
NA WA OO, NAIRALANDERS WHICH WAY, UNA NO EVEN READ THE POST WELL, NA THE 1ST PESIN WEY COMMENT UNA JUX FOLO ENTA BUSH OF NO RETURN.. THE POST TOPIC WAS 'DAVIDO BEGGED D'PRINCE AND WANDE COAL FOR A SELFIE'. WIA UNA KOM SEE DEM WRITE DEM BEGGING HIM. ABEG MAKE UNA PARK WELL... I DEY MY YARD OO, KOMAN BEAT ME... .. MTTTTCCCCHHHEEEWW!!!!!! #pattoski_patotelli |
Nphzzycute:Why the curse sef??, dem do am to you?. I'm beginning to suspect u oo.. I dey ma yard kom beat me ooo... lolzzz #pattoski_patotelli |
ObamaOsama:Bros u dey see well oo, how that jersey take be chelsea own??. Na madrid jersey be dat shine ur eye wellaa. Nice one namesake mii #patoranking, #pattoski_patotelli |
HMMHMMMHM!!! *Clears throat*.... (in runtown's voice) Dis sweet tori be wan kili me o, Hope say e affect u d way e do me machi e kom sweet like shitoo oo, Evajel i say ur story na killer OooWEE!, Kom abeg pattoski dey lukup make u write anoda thriller story ooo. Hhmhm ok! Thanks 4 dis piece, if u no go mind i go like to greet on behalf of us all... I still remain me #pattoski.. Mention me on ur next story. #dapeacemaker.. Oya starboy wey ur version @HORLADSTAR.... Front page abeg oooo.. Our mods demmmm!!! |
OH!!! EVABABY, I SWEAR U BE D BEST!!... Just as if i'm with Millie in that story can't remember the last time i cried watching a movie or reading a story but i no kow wetin eva'nwa put 4 this story oo.. *sobbing_mood*... Pls our moderators this story needs to be on the front page plsss... Very good and most finished in a precisely short time... My Dear Lovers Of My Dearest Evajel_pattoski Pls make una helpthis go front page ASAP..... BUHARI MUST READ THIS...!!!! |
PLS IS THE SCHOOL ADMISSION LIST OUT!??... |
Like seriously oga kay08 don suffer most of we his loyal fans, pls inspiration fall on you so you can come finish this... |
ABEG OOO, WHO GET DIS OGA NUMBER OOOO.. HOPE ALL IS WELL OOO. |
'And it sliced his manhood perfecrtly'.. What a great and confirm mission. Even though sheaks killed there after, she has indeed bought 'JOY' into my heart and that of her community.... |
EvaJael:(in psquare's voice) OH!! Thank God is Teusday oh oo oh!!!, So make we sidon dey wait oh oo oh!!, As she don talk am tym is tickling oh oo oh!!, Oya evababy update lesekese ooo lesekese oo... #PATOTELLI_PATTOSKI |
Oga Souloho ooooooo!!!!, abeg na giv us da next bomb wey go blow emm allllll. |
niphmmy:AS IN EEEHHHNNN!!, I NO UNDERSTAND OO. SOU which way na ![]() |
HABA!!!, Una don take comment full the whole space now, eeeehnn pls e don do oo so my Evajel go see space ost the next dope episode... Dear can't wait biko, hapi sunday. Hope you went today. Sermon na about you o, 'giv Ceaser what is 'CEaser and 'giv to us Nairalandiers wat is Ours,...... #TEAMJAYGLO |
WOW, really been long i be dey ask of dis dude. Thank jah he's dis groen up, not only that he can acquire a machine of 15m for himself, oh lord you are wonderful. Longest time to him... |
Xteljay:*LOL, oseee..!!!. Dat is y music needs editing b4 release. Na raw freestyle. And 4 freestyleee..... Oya awon rappers e finish d rule of freestyle 4 me abeg. Thanks man... Nice site u got there. I do visit it... ![]() Xteljay:*LOL, oseee..!!!. Dat is y music needs editing b4 release. Na raw freestyle. And 4 freestyleee..... Oya awon rappers e finish d rule of freestyle 4 me abeg. Thanks man... Nice site u got there. I do visit it... |
HORLADSTAR:HMMMMM!! Anod 1 sighted, u tink u can come and use rap and rap my dear eva away, ko jo raa, Oga star make i tell u ko jo, My nairalandiers make una helep me telu him ko jo, As u dey so we sabi ur type wo ko joo, Oya gba.. Eva'babe o no mind him, Koz u no ansa he want make u notice him, Even if he msg ur pm no mind him, Jux lock-up make e tire him. Oookkk i remain me koz i no fit change me!!... Ur own 1st crush #patotelli #pattoski nonii!!!... #peacemaker |
JESUS!!!.... HEY SO I FINALLY LAND HERE AT LAST!!!. OH SOULJO U BE BABA OF SUSPENCE, wo suspence fall on u, le anya mb fall on u, i've been very much glued here as i folo ur comment frm my dear evajel 'hidden diamond', hmmm. As i dey do. Here na #TEAM'OSIAMARA' make una no 4get. That De' 4 jux keep d words for him mouth as an elder he suppose think b4 talking. Jux pity amara and joy.... Abeg update ASAP Bro.. #patotelli_pattoski... |
WELL, NA Evajel Tori open ma yansh oooo,,, been a silent reader all this while to oga pen, oga larrysun, oga oyinprince, mama bibi, mama chump, mama ibeji, dear evajel and others. But now i'm announcing my presence.. Nice work!!.. Hmmmm iya freda na dmost selfish, arrogant, wicked and naive human being i've eva known... As i don create #teamJAYGLO 4 my dear Evajel 'HIDDEN DIAMONDS.... So i create here!!!.... #teamSHIVACHOU. Can't wait for them to be back together... |
Thanks for the update, but this your typing get as e be oo,, no let blood run comot for your fingers ooo... lollzz.. |
OH!! My man Jathaniel gone, he's really a man of big heart. I weep for him. As for Mille,, hmmmm what shall i use to console you dear, please no go break down patapata ooo. Elliot you got more role to play now. Please i beg Jason 2 marry Gloria, i love when a lady comes out bold, it helps the relationship the more. But then the lady always go gaga and over jealous and over protective. *speaking 4rm personal experince thou.... @Evajel, like seriously you are a real gem..... I hail... #patotelli_pattoski |
CHAIII!!!,, Ewoooo!!!,,,. Evajel bikonu oooo, i started this story since 09:45pm dat was last night till now, i saw 75pages already, i was so happy bcox i thought by the time i get to the end the story will have ended. But i'm wrong ooooo.... More mb to ur phone dear, i'm crushing on u already and ready to fight dat oga hadanson or what is his name no offence plss for you to be mine. Pls come update.... Cant wait a bit.. If na light no dey make i do weighbeen of mikano generator to u ASAP.!!!!.. PLS in ur next story or if you have anyother ones trending name me dear pls.. Oh wait oo, i recollect reading this is your first!. Jesus!!.. More blood to ur fingers and more suspence traits fall on you dear.... #patotelli pattoski |
All of una dey lament dis is crap!, dis is crab. If u like kal it what u like. Na wetin person hand reach he dey doo. Hw many u don buy 4 ur mum. Btwn ur mum and bae who u spend 4 pass ... Abeg free d guy. Some get more than him and they never remember their mum saying he never supported them in the 1st place so she doesn't deserve anything from emm...Thumbs up to u "omo iya tisha". |
UbanmeUdie:* Truth be told d no 2 is likely d reason, jux 10k God 4 ursef, its not due 2 masturbatn. But act isn't good. I xperienced it once & wen i told my baba awo he confirmed d bae na ogbanje dat i shld 10k my star |
HMMMMM. REALLY MR RIGHT AND MRS SUNSHINE I'LL KAL IT. VERY NICE PIECE HERE.. ABEG WEY MY POP CORN AND PEPSI COLE DAT I ORDERED... THUMBS UP TO U. ABEG OOO MAKE U DEY UPLOAD WELLA OOOOO!!!. $#PATOTELLI, #PATTOSKI |
THERE ARE 15 HANDS SOME PUT 4 FINGERS. SOME 2 FINGERS |
I TELL YOU, MOST OF EMM SAYING MONEY IS ALL NAIJA BABES DEY AFTA, ME NOTIN WEY I NO BUY D BABE O, DAT TYM SAMSUNG NOTE 3, IPOD, JEWERIES, SURPRISE GIFTS UPON GIFTS, SHE REJECTED ALL,,!!! I'M TELLING U. UNTIL I FINALLY REALIZED DAT ALL IS NOT ABOUT MONEY, WE'RE OK TOGETHER NOW... SO MY PPLE ALL IS NOT ABOUT MONEY JUST DATZ D ONES THAT WANT MONEY PLENTY PASS DOX WHO NO SEND U AND UR MONEY. #PATOTELLI |
OH..!! I DEY ON MY KNEES PLS I'M BEGGING OUR ANTI PAMELAB 2 PLS HELP E DON TO TEY NAAA. CHAI!!!!!!! |
CHAI NAIJA AND THEIR MEMES. GOD HELP US. AFTER CHRISTIAN NA MOSLEM NOW E WAN BE TRADITIONAL. MAYBE WHEN HE FINALLY WON, HE WOULD ASK ALL IN OFFICE TO SWEAR WITH SANGO, AYELALA, SOPONO, ESU, OGUN AND OTHER SMALL gods. Ok ooooo..n we waiting and watching... |
SEE NO 1 NAIJA MUMU MAN, #HUSHPUPPI. INVESTMENT HE NO GET, ACHIEVEMENTS HE NO GET. MAKE HE GO CHECKOUT THE OWNER OF GUCCI, HE GO KNOW SAY NA HIM MATE HEART DEY WASTE MONEY ONTOP. AKO'MBE, #WHITEDOG HE IS!!!! |
OHH!! OH!!!, I SAID IT EARLIER THAT THIS NAIRALAND FORUM HAS BEEN PAID TO AID IN BRANDING IPOB WIITH ENOUGH DIRTY, I POSTED EARLIER THAT IPOB IS A FREEDOM FIGHTING GROUP, THAT THEY SHOULDNT HAVE BEEN BRANDED A TERRORIST GROUP WITH SOME CURSE THATTHOSE THAT HAVE BEEN PAID TO HELP AIRING THIS, GOD WILLPUNISH THEM AND THE MONEY THEY'RE GIVEN WIL ONLY BE USED TO TREAT PROBLEMS UPON PROBLEMS AND ALL THE OGAS HERE, DELETED IT. BUT COME AND SEE SOME CURSING AND USING ABUSIVE WORDS TO IPOB HERE, NOTHING HAPPENED TO THIER OWN POSTS. I'LL CONTINUE TO SAY GOD WILL NOT FORGIVE ALL THAT AID IN BRANDING IPOB AS A TERRORIST GROUP. LOLLLZZZ HAA APC TOO DEY FUNNY.. NAIRALAND MOD UNA NO TRY. |
Zico5:I CAN SEE VERY WELL THAT YOUR PAPA NO TRAIN YOU WELLBCOZ IF HE DID U NO GO DEY HAPPY SAY FOR WHERE PEOPLE JUX DEY DO PEACEFUL GET TOGETHER AND MARCHING ON THE STREET IS NOW A TERRORIST GROUP. YOUR BRAIN DEY UR TOES, ABEG BEND DOWN PICK AM. USELESS AFONJA LIKE U. EWU NO DANGER COMING TO THE SOUTH WEST BUT I ASSURE U PE TI GBOGBO E BA TI BERE, YOURBA O LE EXCAPE E TORI GBOGBO WA NO GOBE MA SELE SI.. KEEP DANCING UR OWN STYLE |


