Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 606 pages)
Rhu4xce:omor e far o...na half time I leave my beer waka go ous after I see Benfica dey win 2-0 make barca play n win europa, e better pass trophyless |
OJEEMAH:the new lies dey load...mayb dm go still come n say messi dey beg or pay mbappe to pretend asif he is happy.. |
adefitim:lolz...deceiving as how?? even mbappe said he it is easier to play with leo.. |
thats leo for you, as long as u are a serious minded attacker, u must surely blend well with the GOAT bcoz he will kill u with chances |
always reacting like a chemical, wat about those shallow policemen dt were shooting in the school bcox d students were protesting? |
read d story 5 times n e no still make any sense, I just cnt believe d whole fabrications jhare.. meaning he didn't eat, sleep, walk or do other daily activities for 45 years?? e no even possible to try such for one month....dm go jus de call years asif n days dm de mention |
Una no count am well bcoz e suppose reach billions wey waste since the leaders choosed to be shallow minded.. at first we didn't buy d covid hype n we just played to the script due to d fear of the unknown but all that fears got dead n buried after we saw alot of palliatives dt was stored for selfish reasons in different store houses in hidden location of some states dt were kept to be relooted by our greedy leaders.. na den Nigerians stopped taking any covid matters serious bcoz it never existed.. if covid really came with d buzz dey painted it with, Nigeria population for no reach 1 million bcoz people for don die troway bt instead we de increase.. |
Kriss216:yes i agree but others still rate him highly even without playing with him...for example, juve coach allegri DT never managed leo bt av coached cr7 still said dt messi is d best.. |
Joebayo217:no matter wat happens.....barca go endup with a spot in knockout benfica needs a win too n dm fit go lose or draw dt game |
Stomoney:this noise don too much....no goals for him tonight....na barca win or draw |
Chloraseptic:I dnt just understand.....dts very heartless of them.. |
messi have done it countless times for the likes of neyma, suarez n even griezman back den in barca.. thats d same action dt leo would do last nite if he was in mbappe shoes....who know leo knows dt its normal for him to gv away penalties instead of going for hat trick.. BT I know cr7 will go for hatrick bcox I haven't seen him giveaway penalty wen he is on two goals already |
na this Bayern vs barca and benfica vs kiev go be today ticket spoilers n make punters dey careful bcoz of the much noise about dis fixture for Bayern, barca may get a win or a draw, if Bayern wan win, e no go pass 2 goals bcox barca are good wen playing as underdogs dt benfica self fit go lose or draw bcox its a must win for DM n barca go end up with UCL spot even after losing... i just know dt no matter wat happens, barca cnt play Europa dis season...na me talk am |
real recognize real..that's my GOAT. wen d season ends, MB app may singn a new contract bcoz Leo makes football fun n scoring so easy even if he decides to join Madrid, d new incoming striker will be happy to link up with Leo.. |
remember wen I was In the world, one ashana bk den wey i carry n even promised to Gv 3k extra ontop her fee, still get mind steal my golden chain, laptop n phone n phone chargers n na wen she wan carry my phone n laptop naim i wakeup.. e pain me die n i call my guys for same lodge n dm wan beat her bt I no allow DM, instead I warn her not to try such with other guys, took my tinz back n still payed her 5k extra she apologized n asked if she can come over wen less busy to help me on bed tinz n other ous chores, cooking n washing for me for free bt I declined bcox "once a thief is always a thief" |
Counteryou:d only advise i can Gv u on dis platform especially in sports section is dt u dnt quote some cr7 fans, especially dt one u just mentioned for d sake of ur sanity.. bcox it seems he is a kid, he is quick to trow insult but too slow to reason bcox all his opinions are just too shallow.. saying its wrong for journalist in dead countries to vote messi bcox dm never chop finish n ar voting by populwrity forgetting dt even Portuguese journalist didnt vote his own country man cr7.. that moniker just blank n its funny how e tink say e a nairalander dt isnt a journalist go sabi d work pass who get am |
nice work man.. bt even if u post a video dt covers direct questioning of each journalist dt voted....cr7 fans go still criticize am just avoid dose guys n pas ur mesage, dey are too dumb |
Kingcalls:I don warn dis dumbo to stop quoting me since u de always forget to switch on ur senses whenever u do switch on ur data, since I get few minutes to spare, let me skul u.. u listed all messi achievement to compare with ur man BT forgot d key ones just bcoz u choose to remain dumb n stupid.. messi won d copa with Argentina dt won him votes for dt ballon, wetin cr7 win with Portugal?? messi finished as the best player in copa, did ur cr7 make top3 in euros best? messi not only had most goals but also most assist, most dribbles n most freekick scored, wat about ur cr7?? lastly messi had a total number of 27 MOTM awards won, how many ur man win?? even other cr7 fans knew dt he had his worst season last year n couldn't even be compared to benzema individually bt u choose to be a dumbo n allow sentiment continue to bury ur already dead I.Q...
|
Not suprised bcoz even cr7 know say him no try.. Wetin e play last season?? He flop in juve, him japa leave dm for fourth n still flop for portugal wey e ghost against Belgium for euros wen he was needed.. or u think say dose jand guys dey sentimental n shallow minded like cr7 fan boys for nairaland?
|
they no need miracle, na sign n wonders or na magic wand DM need? |
Ready to do wat? Dey should just dead dt talk abegi....u for call yakubu, martins, aghahowa n i.k uche join na... BT wait o...na wetin barca do dis muller?
|
obembet:ever since dt award eeh, u jus de create anti messi topics asif e get wetin measi do u before.. just continue...I de wait mk season end before we go analysis tinz |
Owkay na ucl freekicks b ur wahala??
wen last ur man score am last?? |
covid not again naa |
failure dey attack anoda failure |
Maxymilliano:omooor....seems u be real gamer.....dt combo too bad for ps2 dt year and even for real.. na dm make people know Wolfsburg as scoring team bcox dm dey pieces net with dt dier fine green jersey.. abeg na wetin barca do dis muller??
|
thats transfers for you, sometimes u get it right n u also get it wrong too.. selling lukaku was a nice idea for such price but getting dzeko for free to replace him was a good gamble dt payed off. it reminds me of dt eto n ibra swap deal dt barca paid extra moni plus eto to get ibra.. Eto went to inter n won d ucl with mou while zlatan came n flopped in barca n even nearly beat up pep in training ground.. as a barca fan, i still never forgive pep for dt shambolic blunder... Still de pray for barca tomorrow....
|
Emax911:sorry o...tink say na one of them...enjoy ur day |
these are the real musicians in Nigeria and not those many singing trash n hoping on beats to make the music sound nice.. |
Skmoda360:oga...gv names na....i de wait |
Emax911:take time for giving his opinion?? dt cassano na ex madrid player o, d same Madrid wey cr7 play for and him don always dey voice am anytime anyday dt messi is better than cr7 DTS wat he thinks n he is entitled to it....u say urs n move on |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 606 pages)
. Lewa to score over 3 tonight 