Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 606 pages)
Illuminatiship:I swear....wetin pain me pass be say na my state and I dey dt oruk anam like dis based on hustle tinz.. very peaceful place to be but wickedness runs In their veins codedly.. |
very strange news but not surprised it happened in akwa ibom state n even for the same oruk anam wey i don de for d past 4 months based on wat am seeing... this is pure greed n wickedness....exhume corpse because his poor family cnt pay up a certain dues dt cnt change d low standard of living of the so called "chairman"... |
Kenneth10110:I swear, if I must play him in my team, I rather use him as a supporting striker bcoz iwobi isnt a midfielder n too slow, lacks vision n cnt read games like a proper midfielder . some supporting striker can play ad a midfielder like ozil n kdb but iwobi isnt bcoz he do allow games to control him n he lacks utility.. |
have been hearing dis same talk of creativity ever since d great okocha left the scene, years after, his shoes is still to big to fill we once had signs of hope from a certain rabiu ibrahim, dt left footed midfield dt had a small statue, he was good n did well went starting BT injuries n bad management made him fail also,players like lukeman haruna n even joel obi once tried to bring in flair n creativity but the media hype of "new jay jay" got into their head n dey dropped by d road side. dis iwobi tried but I never saw creativity in him, he is playing in national team n still in average EPL club bcoz of his agent n dt okocha factor.. they are so many guys in NPFL dt would av been better n gone farther than dis iwobi assuming dey had d same platform n opportunity . |
MayorWhales:I swear....same south Americans wey get mind kill escobar because of mistake own goal wey e score, thinking dt he collected money to sell a world cup game.,..I fear who get mind sign for dt league from Europe or even Africa.. na drug lords n cartel dm dey control everything for dt terrain.. |
I know say e go happen for south american football....those guys n football gambling are close ties.. mayb he was about losing a big gamble from his high stakers n he needed to call d reff in order n halt the game.. the game waa abandoned n would be replayed with another understanding reff in charge n dts his aim.. about him in prison, just a call from his "boss" would make him free but d game continues... everything is controlled by mafria lords in dt zone.. |
gibzzhd:simply bcox all his followers are following messi too n are a big fan of Leo...forget dese nairaland jokers |
another achievement n record broken.... come December, uefa would be like- the winner of this year ballon d or goes to cr7 because of his record online followers.... I dnt know wen footballers started talking about followers online dt I thought was meant for musicians n actors or other entertainers |
nice deal bringing famous players to end their career here...it can lead to d influx of more stars into our league .. next would be kano pillars signing partey.. |
the GOAT simply because he does what no other players CNT..
the stats, records and numbers are there for all to see |
drealbenard:swears bro...him, de jong, Memphis, look de jong would av formed a strong bond...even koeman would keep playing him because barca no ecen get any player in midfield apart from busi n de jong.. |
he is still trying to adapt to PSG system...his game against club Brug in UCL was below per n dts why poch said he needs more work n more to learn about his new environment he would come good n get enough game time as the season goes by but barca would av been his perfect bet |
make e come ball for PSG....he would be a nice buy |
OJEEMAH:free dt pikin abeg...person wey no get levels before....even e comment go tell u say e b baby |
Kingcalls:alaye no need for insults....no b to de abuse n warn online bcoz na small pikin tin b dt...jus avoid me as me self go ignore u like bad character |
aluyapreston:leave d clown....e still get mind dey change am for me Mk I no quote or mention am again....small pikin wey i de show road o okro fit big pass owner?? jus leave free d gee |
dark day for punters...but we go bounce back n recover all.. concerning d tpoic....it goes to city or PSG dt would b d final if both don't meet |
walozanga:oga...between both, who get trophies pass?? ur cr7 started 2 years ahead o.. abi I expect messi to win epl wey e never play?. I no understand u o |
McStoic:DM jus de watch ball without logic na...I expected a draw from dt game bt dey lost....game on |
walozanga:Leo would win d league n ucl...wetin cr7 fit win dis season?? |
obonujoker:d same league wey e go win n u o go call am easy league...dis hate go choke una o |
I pity for who take nl serious...na now u noticed say dm like cr7 pass messi?? any cr7 news na sure FP but if na messi, except if come from a popular mod... my joy be say Leo go still de shine n prove all of them wrong till dey convert n see the light.. |
congrats to them....seems my daughters go play ball as for barca eeh, mk dm continue dier uselessness oo...abi na the ssme suarez wey koeman say e too old to play for barca, naim still score barca lastnite. if to say na me eeh, i go do wild celebration, go dt place were d useless koeman sit n do dt sii celebration gv am |
Wetin concern messi with followers wey no fit win am ballon d or
such stats can only Gv u fame online n win u d dubai d or |
dey lost n its normal...paris go still win d league n i see nothing big in dt lose.. messi scored against city n it was awarded uefa goal of the week, a thread was created for dt since last Thursday n its still in sports section n haven't entered f.p yet, paris lose dis noon, boom, its on f.p bcoz its a chance to drag n blast leo n place d blame on him.. make una continue o...i pray una go upload numerous threads wen leo finally wins his 7th ballon d or n the UCL this season.. |
Kondomatic:my gee....dey lost n dts normal....d key tin is dt, at d end of the season, leo go win title for France....wetin ur cr7 fit win?? dis wan wey united don japa from corabo cup |
Tunechi5:e go still win d league...wetin ur cr7 fit win this season?? small aston villa dm no fit win |
he scored n dey won city, una no talk....now dm lose n u say na bad luck..
abeg no start jhare |
Kingcalls:no wahala...mk e be...no vex say I quote u |
money too sweet... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 606 pages)
?
How many different leagues cr7 don carry. Abi u need glasses?