Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 606 pages)
Bigredmachine:no be naija wey I know, especially lagos fans go direct dier objects to cr7 n united coach, dm go start to de boo united players n support athletico guys...dts why super eagles no de ever come lagos.. |
I saw dt too, still dnt know dier reasons for stoning simeone instead of appreciating him for dt master piece of defending... if united have 30% of the strength of athletico defense, dey won't be suffering in 5th position.. instead of to applaud the man and aim dier projectiles at rangnick n his lad, dm choose to act stupid.. |
Maobichek:yeah we know all this....my wahala with dis op is why is it dt he bashed messi without pity even wen PSG defense failed him bt cnt attack her man cr7 after his shambolic performance last nite n now bringing up messi n blaming in on defense.. |
Benny6944:oga all dis stats don cast...ur man wey get 100 goals in 30 games don win ucl?? or him dey top goal scorer for EPL?? abi na him wan win league or can him even Mk top4?? I no get ur time bt go wait mk season end n united no make top4.. den u would explain how dis united is better than without ur goat |
them want frustrate dis man out of football.. |
gurunlocker:na dt world cup own go loud pass....I de wait for them.. |
KreativSquare:yes bcox he is a GOAT like tom Brady....even common fa cup or even carabao cup, dis wan no fit help united win.. to make top 4 self na wahala, carry Portugal go world cup na with begging n hoping. if na messi dey dis same ship, go trophiless, cnt mk top4 n about to play play off with Argentina wen portugal av already qualified, cr7 fans go drag messi tire say he is dead n buried. but its cr7 n some shallow fans still de call am GOAT....na wah o
|
OJEEMAH:u no lie o....na for mendez to start to de call n beg big clubs now wey e early, i no see any for EPL, spain or Italy dt would be stupid to sign him bcoz all of them don know say na scammer... maybe na to join Germany or Portugal....Dortmund fit sell haaland n use am as replacement bt Dortmund don't do old n self-centered strikers, so sporting would be his best bet my prayer each day be say, Mk PSG no stupid go sign am bcoz e go pain me eeh....mk united give am new 5 year deal contract abeeeg
|
gurunlocker:simple, d moniker na funny hypocrite...e make am seems asif messi n cr7 dey d same boat bt na lie bcoz cr7 is worst... he gat a trophiless season, top4 no sure, next year UCL no sure, worldcup isnt certain but still DM de get joy to rubbish messi.. and also, whenever dier man get bad day for country or club, dey would blame d team, d coach or even d fans bcoz dier man is never wrong n always perfect
|
OJEEMAH:new challenge to were again na?? abi na mls or china e wan try e luck dis time? Make him try Germany or Portugal, I wish him well o..
|
OJEEMAH:swears....d thread funny me, PSG lost n dey called messi lost n he called him a fraud forgetting dt PSG defense was really bad dt day bt e reach cr7 turn n the music don change... m not surprised bcox dts d same script dt happened in his 3 season with Juve, wen he is performs dey hail him n mk noise bt wen he fails, dey blame his coach, players, fans n even owner n dts why juve got tired n av to discard him.. united is going another trophiless for 5 years now n I am waiting for d end of the top4 race n I hope gunners no fall my hands.... would see wat next for tom brady, if e go enter I.G before end of d season to announce another new challenge than going Europa with united....
|
obembet:lolz....i swear u are too funny n jonzing at the same time, like are u serious with dis thread? wetin concern messi with cr7 ghosting all tru this nite game?? always trying to use messi negatives to console himself wenever cr7 goes wrong instead of facing d fact n criticizing cr7 flaws. pls dnt bring messi into cr7 problems again, ur man should focus on making top4 with united n helping his Portugal to pass tru d world cup play off letter dis month.. It would be very shameful for ur goat to miss next season UCL n also the world cup dis year....I know you would find a way to drag messi again if any happens..
|
lolz...this head of cr7 fanboys group no go kill me with laugh.. PSG got dumped out and you blamed messi n called him a waste of resources forgetting dt the main cause was PSG defense.. now ur man don go ous n u still get mind de drag messi into ur man failures, are u being serious or just being a dumb joker? ur man scored an hat trick last week n u guys were shouting dt he is d GOAT like tom brady n I heard nothing about how bad was united squad after spurs game.. last nite, he ghosted against athletico without a shot on target n u are now saying its bcoz united squad is too bad abi?? Mr op, did u blame PSG squad or defense last week or u were creating numerous threads to blast messi after PSG lost ?......bloody hypocrites
|
were tom brandy na? |
bring in tom brandy |
Vickyvice:I know were u are coming from, I dnt support it bt if the victims goes on killing spree to take lives....am 100% behind it |
chaaai.....wetin go de dt kain mind as e sit foe ground n dm tie e hands for back knowing dt death awaits....dis life na 2 secs.. I dnt know wat he did bt jungle Justice isnt d way forward |
all these ones no dey work again...he go even do pass this BT the ticket go still cut after one mama for jand promise am green card to marry n stay with am for jand.. |
the man gat no chills.. na d pikin i pity, papa bring u from Spain to naija n japa go back spain just like dt? i go de swear for dt kain papa each day or maybe he did DNA n d children wasnt his.. |
dollynnn:but dey cnt play together forever n each plays well alone for dier country too |
mbappe is for madrid n his mind is madeup |
Gunner even on his dead bed, its too bad dt he isn't around to witness this current incredible gunner squad dt keep balling in silence n winning games asif dey are bayern |
timing isnt needed n the earlier d better |
hope he wasn't burnt?? I de ask bcoz akwaibomites usually dey act asif na dm dis buhari regime de furstrate pass |
said m useless, very selfish n self-centered n finally said my dyke wont rise again just bcox i bluntly refused her sex wen she was ovulating the Winch said she needed a child to use n trap one rich guy in my hood bcox dey were both having a fling n i simply told her dt m not ready to gamble with my offspring bcoz of one crazy entitled goold digger.. |
when his friends always de call u dier wife bcox u sabi cook and also when he gets mood swings whenever you ask him his plan for d future or about going to see ur parents.. |
he died and she swam for safety, simply means dt d guy is truly in stupid love bt such dnt happen in d hood wr am from.. d last we fit do na to cry for help make divers kum help u, a guy can never enter water to save his bea bcoz options too plenty |
especially wen e get moni....dm ready to die for on top d beating |
simply move to another pitch in ghana na...abi na only one stadium dm get? |
Maguire go jus ask for loan before season starts bcoz I'll prefer to play 2 man defense than playing him |
I wish such record is broken in a top league cup finals so the world can see such.. playing 25 penalties each is no joke |
congrats to him n I pray d record wins him d next ballon d or... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 606 pages)