Pepperrest001's Posts
Nairaland Forum › Pepperrest001's Profile › Pepperrest001's Posts
1 (of 1 pages)
Wetin be our own 4 d portfolio wey Buhari want give him,maybe na Minister of emeritus go fit d man. |
There is nothing bad in dat because MFM has a football club which is playing nigerian league and they also won the world church cup last year. |
U be idiot 4 life, manager wey don dey d company b4 u cum. U beta work hard 2 d success of d company |
Oga dem 4 EFCC & ICPC sef go chop d money wey federal govt carry give dem. |
How u wan make person believe u , wey head no dey d pix. If na her body be dat she no even fine sef |
Funny husband, so u didnot notice this during ur courtship with her, why can't u go for counselling b4 taking d step of marrying her. B4 marriage u must ave make sure dat u ave make ur partner to ur own personal taste or level so dat u will not ave problem in ur marital home in future. Bros, u need 2 pray 4 God 2 make her change 4 good. |
Sack indeed, naso dem dey talk sinx b4 dey born me sef. |
1 (of 1 pages)