Peterwizzy's Posts
Nairaland Forum › Peterwizzy's Profile › Peterwizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Bossforeva: any effect rooting it? Cox am drifting towards the L3No effect o,but u go brick ur phone if u do small mistake,and u no fit uprade am to 4.2.2 as u dey plan. |
wow people mumu pass as i think b4 o,many are mad but few roam the streets,see how the guy come like boss kon dey shout for us wetin we don know tire sef,u must be drunk guy,dats y i say always read ALL PAGES B4 U POST.!! AH AHH MTCEeeW |
johnstar: u doDoes it say ''swimming'' naked in the title?i only checked it cuz i saw it as a trending topic guy abeg no provoke me o U HEAR! Lol |
S5arhm: Tnx @kflex16...goin 4 L3 2mao,& den root it to 4.2.2 as tym goes on...gotta dump M3I pity u o guy.root am to 4.2.2 well well u hear? |
just bought mine mtceeew the phone no make sense jawe l3 better pass am Oops sorry i think say na nokia 3310 thread *moves to 3310 thread shyly* Team m3 |
guy u kon brick ur phone quickly like this?? U neva even enjoy the most of am yet. Mtceeew,send ur phone go lagos,make person give calcare for u. |
@jidesm i just bought a new phone and i put my sim inside and i have been browsing since for 5 months now i don download heavy files tire help me check my line so that them no go block my line o 080345269658986566565652846958 actually my number long normally |
bliss2al: how much does de phone sell in lagos pals.. Am in kogi shaGuy how far,i dey kogi presently sef o,i saw the fone for 13k,i will buy it soon shaa,like this week. |
in jesus name Amen! Anybody wey ask for comparation between l3 and m3 again,that person no go see better phone buy till the next 7 years in jesus name Amen.Nonsense. And l3 members if u know u are not of use here u better go fill up ur l3 thread o,instead of changing people's mind on their choice,later them go dey regret,i don talk o. |
if na me i don tear am tey tey |
??
|
i don't know ,umm cc can u tell me any network mtn is better than in naija?? As in,i just dnt know how to show the kind of deep hatred i have for you guys ,and untill ur Godforsaken network come with a good andriod package,oboy na airtel things ooo |
kflex16: Answer Now...i have both L3 and M3 and i will giv u an extensive review on both...M3 hater :p byee |
i can't wait to get this machine |
mavinzap: TO ALL WEY NID REVIEW THIS GUY HAS DON IT ALL NO MORE REVIEW QUESTIONS......... .......BETA TINS R DIA 2 ASK .....DOS WEY NID ROOTING CHECK OUT(srsrooting.com)Srsrooting go work for the m3? |
Youngtekkey: shey u never hear the fone no dey lag at all the ram is 512mb did u guys know that u can play ur favourite java games on android by using java emulatoryes i know but which emulator is best for m3 |
berem: 9-14 inches c0ck,( I love big c0cks)Bitches incoming! U fit stand 10 talkless of 14 lol una go dey make mouth anyhow.and how u go know if the guy get 9-14 u go ask am when e dey scope u? |
??
|
nokia E63 still available for 9k negotiatable call 08160691831 or add 2go :peterarome |
i no know why i kon dey hate this thread,see as i just dey provoke dey scroll since mtceew una go make me buy m3 kon dey go l3 thread dey go flex. |
encryptjay: Okay, dis guyz wan start nonsense 4 Abj. 15.5K. Na so 1 girl buy D3 4 15K 4 PH.Dey there when all this marketers here say bbm dey work for andriod soon especially l3,Q1,m3 u go dey hear 17k last price just rush now o,me i just dey hustle hard ni. |
chai! This thread too slow abi na my eyes too fast!?? |
mtceeeew just got mine today,the phone no make sense l3 better pass am Ooooops! Oh sorry thought it is nokia 3310 thread *walks to 3310 thread*.. |
babatee2013: plzz guys I can't login in to my play store it keep saying authentication is require that I should sing to m Goole account... and my gmail keep saying waiting for sync that my account will be appear shoutly.If they said you should sing to ur google account,then sing to it na lols |
yay i have almost all the good features o,with added ones *supercute *verytall and sexy *nice thick dark hair thank God o! #rushes down the street and starts toasting girls # |
i will tell her i wanna f**k u ![]() #Mom walks in collects my phone Mom : you will WHAT!? Me :im just advicing them See gobe |
someone invented the socket and a plug,he was'nt stupid or foolish when inventing it,he knew a socket and a socket can go together to conduct,neither can a plug and a plug.same for our creator,do u think he was sleeping when he brought a woman to this world with a pu**y which a man's d**k can fit into,just use ur brains abeg #not judging just pointing out aspects. |
9jacrip: Na smooching be this?No mind her,na all them this ajepako girls na,smooching is an act of kissing,but sometime people call all this sexual touches and act smooching. |
nokia E63 9k call 08160691831 lets negotiate. |
dellaziz: you are taking it jokitically and I am seriousiticall with it..you no fit skip mission,the game no be bounce for nokia phone na,just go find cheats wey go make the stage easy 4 u. |
, u opened d thread thinking mayb she's swimming nak£d 

#