Peterwizzy's Posts
Nairaland Forum › Peterwizzy's Profile › Peterwizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
seriously i get about 2.5 gbps in my dream ![]() |
Darey_00: if u av nothing to say,u don't have to comment..heck.we av ppl still asking here for d ba3 review,no single screenshots,nd sum of d specs r still vague 2 sum ppl..so I knw what am saying. About my low IQ.,i av nutin 2 say abt dat..i've bin on nairaland long enuf to undastand ur category of people.it comes with d terrainActually i have something to say,if you have the money to buy the phone,brother mi go and buy how many rewiew u want how many times them go tell you say the battery is not that good? and wait did u start from page 1 of this thread?cause i have seen some screenshots except u did'nt recognise them as screenshots lol,na people like una no dey start from page 1 una go come dey talk senseless things,like that dumbass wey say no 3g for the phone,people sef eh. |
Darey_00: I've bin f'llwing d L3 thread 4rm page 1 to page 80-something nw..even knew when d M3 came out 2ru d l3 thread. Judging 4rm comments i'v bin seeing on both threads,can anyone safely compare both fones 4 me (L3 nd M3)... Camera,browsing,screen,OS,ruggedness,Game support nd of course ba3 life.. I need an unbiased conclusion nd d overall beta fone cus i'l soon b getting my first android nd ah no wan buy rubbish.thanksSee this man u dey follow l3 thread from page 1 to the last page now u even know when M3 come out and u still dey ask people make them compare am for u instead of u comparing for people Na so ur iQ take low reach #just wondering o. |
money no won gree show o,owu dey blow me |
Liwenjing: any person who has up to 250-300mb of data package monthly and complains of it not being sufficient is really a novice. there are tricks on how to use data packages.That one na for person wey dey do research online or person wey no won enjoy internet. |
nokia E63 for sale holla @ me 08160691831 |
nokia E63 going for 9k holla @ me 08160691831 |
im now satisfied and as for u wey dey ask for skype call,i think it suppose to skype na,n3 even dey video call but u go use the back camera same with p3,l3 so m3 suppose skype |
the n9 beat that tab abeg if e vex u too much go nack ur head for wall finish! |
TheTega: Not test Skype yet. It handles apps reasonably wellSo u mean the flash is not okay? Well as far as camera clear,i need am for my upcoming videos |
does this fone have gps or not? |
u neva answer me o,this phone get gps ni?? |
Fahad-aqeil:Ehhn did i see gps or na my eyes dey decieve me? Seriously e get gps? |
them dey fall our hand for this thread o,make i sell my symbian buy this phone shapaly na wetin dey hold me now. |
if u know say u no like this phone,clear clear comot 4 this room now! E hard for una to prove say L3 beat Q1,na M3 una won kon tell us say L3 BEAT hehehe i don't think you are serious. |
Olasoonky: Guy! abeg, do something 4 me, snap person 4 a very dark place wth d phone make u tell me about the quality, na ma only interest b that.Guy u won dey use the tecno shoot video ni?? But na true sha,the camera suppose clear na 5mp!! But make the flash no kon be like touch light wey battery don low. |
Judinho59: palmtrick Battery don lowGuy no be just looking at phone go make u regret o,na when apps installation start u go know o. |
hmmm i kon tire to beg for review i go just save money buy this phone shapaly,this phone go dey onitsha? |
palmtrick na wa o make we lie down for u ni? Just give us short review 1 battery life 2 display 3 operating speed 4 browsing speed And camera finish!! |
i don dey too desperate palmtrick abeg na hala us na |
palmtrick abeg add me for 2go :peterarome or drop ur username abeg |
ahhh son of a gun,is that the beloved m3 abeg tell me say no be dream u snap am abeg tell me o.which part for ikeja? |
Liwenjing: nja ppl don't know how to use data packages on android because they've been spoiled by excess BlackBerry offer and they wanna jump into android with same mentality. I use 300mb monthly and it's enough. sometimes I can't finish it up. there are some tricks and knowledge to apply though.ahh oga i dey suspect you tell us the trick na no time o abeg o bros |
Fahad-aqeil:Na u kon be the person wey put pepper 4 eye and na u be the illiterate for here,u come from l3 thread enter m3 come dey make mouth,e just be like say make primary six student dey argue with ss3 student idiot,nothing u go talk go make us change our mind aboki! |
i tried that 3gb stuff i got no sufficient balance for sometime,next thing i saw a message,your 100H plan has expired and na just yesterday i send those sms o. |
nairacountry: hahahaha.....;-) u aren't a heavy user. 100mb can't last me 2hrs. or u aren't using androidAbi o,100mb no reach me for symbian talkmore of andriod ahhh |
proboy: NOT TRYING TO MAKE ANY TROUBLE BT BASED ON FACT.I been think say u won yab the phone,make i begin buckle up 4 u. |
actually one day there is going to be an african inventor and that person is going to get this title ''best inventor ever'' or coolest invention ever. |
judajix: This is the mooooost funny thread ever......Ilaff frm page 1 reach ds one..........I hope big name users get thread wae dem fit laff fr.....una sorie ehn......ow many una wae dy use samsung get ics sef.........una dy chill with gb......con dy cast una sorrows of bbm future for here.........kai make una behave oooo...........na only s4 dy trip me nd dts allHow that one take affect the price of tecno M3?? |
hahahaha dis one wey all of una won sell una 1 wetin happen ehh? Hahahah d tin funny o |
make una dey read all pages before una comment abeg see as that one dey quarrel anyhow,and the battery sef i think its almost equal to l3's,why? Because m3 is dual core,which means less battery usage and l3 is single core thats high battery usage so i think the battery will be fair enough as that of l3's i am waiting impatiently. |
come i fit enter tecno office go buy for their hand o,i no fit wait,patience no won let me o heeeiii. |

Na so ur iQ take low reach #just wondering o.
