Petrzoom's Posts
Nairaland Forum › Petrzoom's Profile › Petrzoom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Samueltemi337:Na why I say e no go better for them. Na them make me carry empty belle go house since them no fit do over. All my hope been go after that pk. |
Just download aim to get app and sell your airtime though they will take some percent when converting it to naira and will take transfer fee. |
Samueltemi337:E no suppose better for juve. |
Good day and long time boss oyewale0001 I hope your weekend was good sir. |
Wahala po. |
WhiteIverson:Thx so much. 🙏 |
WhiteIverson:Bro pls epp me read siggy. |
Samueltemi337:No wahala bro. I still get u for mind. Thanks. 🙏 |
Samueltemi337:Epp me look siggy a b e g. |
APOPTOSIS: ![]() |
CLOUDRepublic:Lol him too na human being nau. Baba helines e gbadun ara yin lo. ![]() |
PlutoPJ:Nothing happy about this weekend eje |
akwesenana:Na them sabi. I don even rest. I kuku leave the thing till the tier go enter copper by next month if I no stake. From silver wey e dey before I put self exclusion. Na still six weeks dem use give you abi. |
To carry woman hard.
|
akwesenana:Them don stop to dey give me sef. 10 weeks now. 💔 |
gracias124:Werey 😂😂😂 |
Samueltemi337:I no go forget this thing wey ranger and Celtic do today. As Var comot two goals for first half na when I know say trouble don enter. And the others do well. |
gracias124:Lol. ![]() |
[quote author=feelgoodstuffs post=138130870][/quote]Happy birthday in advance boss. I pray you have a blessed year. God bless. 🙏 |
Na today rangers and Celtics decide say them go do eyeglass. |
hala Madrid. Israel dem do am oh. |
Psg no good again. |
alextso:No problem. I'll try my best to engage. I wish this new product the best. |
alextso:Ok I finally changed it. Thanks boss. |
alextso:Please I've been trying to change the profile name since morning. How can I do that? |
Not top 10. |
Person really need to win fast leave this thing. |
Samueltemi337:People wey keep game from weekend to today because of Madrid go dey regret. Infact many people wey get them as last game go don think of wetin to buy when it play. Alabi na werey. |

