Petrzoom's Posts
Nairaland Forum › Petrzoom's Profile › Petrzoom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 23 pages)
Puntingnoob:Them come dey lose now. If not for fenerbache today games go well. |
Samueltemi337: gracias124:Una try abeg. One team just decided to be unfortunate as usual. After aris score I been expect them to follow but them fk up. Better luck next time. |
Samueltemi337:Green luck to you both. God bless boss oyewale for his love to the community. 🙏 |
Atasko:That's true. |
erniok:If you escape them suppose to question you. I don waste my data watch plenty rubbish matches today. |
Atasko:That your WhatsApp group don die fully abi you go still resurrect am later |
Nothing wey I try wey no tear. Paper oh. Online oh even jackpot prediction for football.com alabi enjoy himself pa. |
gracias124:Virtual wey make person lose him car for another area from my own this year. He go dey use am as collateral when them don chop am pa. |
Atasko:Congrats baba you dey do juju. |
Saturday and Monday I no know which one worst pass. Person no go fit do this thing forever ni. |
Abapa:Person say e lose 35 out of 40 you still bill am. |
Omo |
WhiteIverson:Sharp guy. E good as you flex yourself hopefully bigger ones go come so person no go put much time into this lifestyle. |
Antwan99:How many weeks this time boss? hopefully football go drop between these two weeks make i look for money to add fix my thing. |
PETUK:Virtual, zoom, aviator, card games, SRL, football GO and other rubbish are programmed to even eat you more than real life games. Na person dey behind computer dey control am through codes. It has its own addiction but you have to pull yourself out of it. |
Puntingnoob:i edited but did it in shop cause my screen spoilt. roma just deny 35k but ill try the other one you drop. you dey try gan. |
✊ |
Puntingnoob2:Wrexham? |
PETUK:Congrats 👍 |
PlutoPJ:Ajeh. All bookies go remit money today seh. |
fammie99:Congrats bro. Today wey games come go well I go say make I add bball and the rest is history. ![]() |
RollinTNDA:😂😂😂 |
Yesterday just dey give everybody signal but we no know. |
Mbappe dey follow us play this thing aje. |
Puntingnoob:Na Noah make me know say today go long. |
Reloadedisraelp:You be wise guy. |
Imalwayshorny:Hand go touch that company very soon. Sporty don start werey and they will soon start losing customers just like be9ja that period if they dont behave. |
gracias see your brother ![]()
|
Johnchrix:na baba rollin you dey yab like this ![]() |
Puntingnoob:League is just starting boss. We go shock you people. ![]() |
Samueltemi337:Seen bro. Thanks. Whiteiverson more wins 🙏 |
WhiteIverson:Omo you try oh bro. 45k. Congrats and bigger wins to come. |
