Petrzoom's Posts
Nairaland Forum › Petrzoom's Profile › Petrzoom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 22 pages)
Imalwayshorny:Boss e go still cut. |
Be like na to dey try throw in and goal kick before this guys send person go back village. |
RollinTNDA:So if person pay the 100k give you na wetin you go tell am be this? |
JobAndVacancies:Be like e don block you. |
The way that son of God guy go dey call money like say e be dangote eh. And people go dey fall for am everytime. ![]() |
WhiteIverson:Lolz goals wey dey suppose score early Ramos dey miss am. I dey hardly cash out. I don lose many of them because of that principle cause years ago I cash out 6k for 300 + game wey been dey lose but later win. |
oyewale0001:God bless your kind heart boss. |
gracias124:Na why them dey call am forecast. You go need to do your research well cause you for know lille na one of the teams wey dey give psg wahala for their league and them no even dey form. |
akindelelawrenc:Psg wey struggle last week. Only their odd suppose make people avoid them. Dembele no dey also. |
WhiteIverson: Reloadedisraelp:Them later do am oh. |
Reloadedisraelp:If you win their 100m na to build mansion you go first think bros? ![]() |
Samueltemi337:Bro no matter wetin we feel who wan give go do so na their choice. We don see people wey win share small while the others no send anybody as them carry their own go. But we no go fit do anything because na their choice to give or not. Na make God just bless person. |
eejo:Your plea will still fall on deaf ears sir. It's just God that can save this country. |
Goals na water today. Person for just wait instead of falling into that oshi cove rangers trap yesterday. |
PlutoPJ:Same with sporty. Them know wetin dem do this night. |
Cove rangers. It no go better for you guys. |
RealityKings1:Bro read siggy. |
Reloadedisraelp:Leave fan matter bros. You fit swear say you no take them today? |
erniok:If you need the money urgently I go advise you fit take am boss but If na my own I go leave am. |
Septagon:If you have bybit wallet or you know someone with one send it to the address from the minipay and transfer from the bybit to the address on stake. Make sure you send alongside the correct network so your money no go loss. |
Man u go stress you as a fan still stop you from cashing out. |
Sam2310:Ha. Then there's no need putting self exclusion there again cause na small thing I see. |
Sam2310:Boss I hope say na for everybody not the usual welcome back for people wey dey keep am cause wetin I see there dey shock me. |
akwesenana:Them say make you add one EPL game on your acca say if he spoil them go give you the money wey you lose as free bet. I go soon delete their account. |
RollinTNDA:you be funny guy. Shey you no dey give free trial for almighty your formula? |
CLOUDRepublic:Ye bro I don forget you sha. Omo I don withdraw the remaining go market. Abeg make I dey owe for now but I promise you before Sunday I go find something. No vex my boss. 🙏 |
erniok:Boss good morning. If 1500 no small abeg put one aza make I do am. Gordon no allow me collect better money yesterday to do giveaway wey I wan do so I no fit do much on thread. |
PlutoPJ:He gats use that money wey e deposit play game before they allow am take the bonus if I dey right. Omo I don taya. You see am? |
Gordon no try at all. Just scatter money wey I suffer accumulate.
|
Puntingnoob:Ok. Just find one live or small acca put the 2 so you go collect the rest. |
Puntingnoob:The 1$ deposit? |
