Petrzoom's Posts
Nairaland Forum › Petrzoom's Profile › Petrzoom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 22 pages)
Puntingnoob:G G brazy gan. You fit dey expect am make one team score 7 goals. |
Samueltemi337:Them even dey yours too. Sorry boss. |
Terrezo abeg preach for me because it's like I don ready to comot from this thing because why paok of 1.20 go do this ojoro. Money I for use sub jeje. If no be oloshi bursaspor wetin for concern me with you. |
The day you go pick them na when them go misbehave. You wey dey form decide to lose to who no dey. No wonder rollinmathics hate turkey.
|
Puntingnoob:Happy birthday boss. May God use this new age to bless you bro. |
Puntingnoob:Cut one done play with me this year gan. And I see 160k cash out before the match but I leave am till dem lock am. ☹️ |
Samueltemi337:You dey vex oh. 😭 |
Lol
|
Lol 💔
|
BUGOFF:Just go to the settings option there. Scroll to look for self exclusion and tap on it you will see different time frames up to one month there choose the amount you want to self exclude but if you can abstain from using the account that's not depositing and playing you can leave it like that for weeks or months. |
erniok:Abba na craze man. 😂 |
Drforsuiciders:Na you dey always start this tribal attack for here boss. At least Im alwayshorny dey keep him own for front page. |
Rollover no easy that's why I respect people that can do it to their final returns. All it takes is just one bad game except if you're removing out of your winnings before using the rest to continue. I prefer the normal route we dey do. |
Puntingnoob:Honestly. |
MoreThanGold:There's actually nothing wrong in doing that though but no one is ignorant of that cause it's not a secret. |
Reloadedisraelp:He tried sha. Rollover come hard these days. |
Ebenezer2021:Just put am for self exclusion or keep am for weeks make you follow others dey wait welcome back bonus. |
MoreThanGold:No be you be that boss. 😂😂 |
Puntingnoob:Them come dey lose now. If not for fenerbache today games go well. |
Samueltemi337: gracias124:Una try abeg. One team just decided to be unfortunate as usual. After aris score I been expect them to follow but them fk up. Better luck next time. |
Samueltemi337:Green luck to you both. God bless boss oyewale for his love to the community. 🙏 |
Atasko:That's true. |
erniok:If you escape them suppose to question you. I don waste my data watch plenty rubbish matches today. |
Atasko:That your WhatsApp group don die fully abi you go still resurrect am later |
Nothing wey I try wey no tear. Paper oh. Online oh even jackpot prediction for football.com alabi enjoy himself pa. |
gracias124:Virtual wey make person lose him car for another area from my own this year. He go dey use am as collateral when them don chop am pa. |
Atasko:Congrats baba you dey do juju. |
Saturday and Monday I no know which one worst pass. Person no go fit do this thing forever ni. |
Abapa:Person say e lose 35 out of 40 you still bill am. |
Omo |
WhiteIverson:Sharp guy. E good as you flex yourself hopefully bigger ones go come so person no go put much time into this lifestyle. |
Antwan99:How many weeks this time boss? hopefully football go drop between these two weeks make i look for money to add fix my thing. |