Phyllix's Posts
Nairaland Forum › Phyllix's Profile › Phyllix's Posts
Dis peeps culd b innocent,i mean ders no prove 2 say dey re actually guilty of d offence dey were accused of committing . |
D peeps melting down on dem d so cald jungle justice..re dey better off?? @odunno i greet u. |
69? Not Admitted??WTF!!!what da Hellll....is happening ?? ![]() |
[quote author=Raphd][/quote] *BIG SMILE* u welcome Hun.. |
benkings: lmao...phillo werin ah do u na---lol...yes na |
benkings: bro trust me 'dy wont remember GOD again'---na wetin u go do na im u jes dey write so |
korm2me: U lie. Na til mont ending. They consider indigen 4 d admision. Ask d 2 of them d one given wil b 4rm edo state---non indigen dey get admission naa..shuo! Na wa 4 u oo abi u neva see? |
damorikoko: probably ur score aint up 2 d cut'off..,wen d supplementary list cums out,u do b gvn THEATRE ART or mayb FINE ART---dat's so not true peeps wif lower scores av been admitted 4 mass com already.if u aint sure of wat u fink u knw dnt write cos u giving peeps false info |
'09/'10 dey paid; like gst 3k,acceptance21k,Tuition 37k,Faculty 2k. '10/'11 dey paid like; school fees wz 40k, acceptance fee 44,250k,Gst 5,500k,course reg was abt 6k and online clearance nor pass like 3k. |
Odunnu: Come here swerrie---aww..*Big Hug* |
Una wey Dey complain sey d thread dun Dey dull say make dem close am..ehh..ders a button u can press 2 un-follow jes click on it and follow d instructions.. |
auxtin: Phillix stop "viewing this topic" and say something----LOL |
Dis 11guest viewing..*raised eyebrow*u peeps shuld make urselves known naa.. |
Gudmorning erry1... |
Yea..Hopefully it is.. |
I saw same on ma result 2.."Account Suspended: no" |
sarahlnx: hi phyllix! Hw hav u been?----Been gud..u? |
Na..na..na..na..naƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴̴͡ |
Hi erry1... |
Mornin erry1.. |
Eghosa graviti: mawnin dear.whats ur 2go i.d? Mine is Eghosa113---its @phillife |
Mornin ya'll... |
Gudnite peeps... |
Tobby26: na nw i knw say u b big FOOL, so u neva cum across "at last" b4? U tink say na evri bodi dey think in ur directions? Mr. FOOL i mean AT LAST ND AT LEAST OK? Mumu---emm..Tobby aw old re u? |
Yea dat TB josh ish i heard it 2.i wonder how peeps re gonna die tru logging into 2go..like re dey gonna literally stab us tru our fones? |
[quote author=Great~Mind]This thread has totally lost touch of its intent and purpose...pls if any1 of u wanna make a post, just kindly take a sneak peep at d thread topic 4 guide or reminder...cos most posts in here are diametrically childish and not pertinent to what we r here for...#word[/quote]---emm Partrick Ogbayagbon!we re all awaiting d release of d admission list..as e nor gree come out wetin u want make person write?? |
Tare1: Hey Stop Dis Dnt You Know You Are A Lady Must You Give A Respond? Please You Guys Shuld Just Stop All Dis .... Hw U Dey Pweety Pweety?---ehh dey shuld stop lukin 4 a ladys' trouble..am aiit swerie.. |
Trouble is when u shoot d President wif a toy Gun in a conference ![]() |
Tobby26: i dnt av much 2 say cos am nt as joblex as u r, continue ur game lolzzz---see who is calling 1 jobless..u get work na im u get time 2 dey paste gibberish??Huh? |
Terrikat: @phyllix is okay nah...make una stop τ̣̣̥ н̣̣̣̝̇̇̇ ɪ̣̝̇ s fight nah...abi shey person ₪☺ go fit talk †☺ U̶̲̥̅̊ again...ε̲̣̣̣ don do---Ah ah!aw can i fight my student?na falling hand naa..am jes teaching him ni!we not fighting o!..@tobby shey.. ? ![]() |
Terrikat: @phyllix is okay nah...make una stop τ̣̣̥ н̣̣̣̝̇̇̇ ɪ̣̝̇ s fight nah...abi shey person ₪☺ go fit talk †☺ U̶̲̥̅̊ again...ε̲̣̣̣ don do---Ah ah!aw can i fight my student?na falling hand naa..am jes teaching him ni!we not fighting o!..@tobby shey.. ![]() |
Statements re made @ d police station which sum peeps will b doing really soon ![]() |

*BIG SMILE* u welcome Hun..
