Phynofest's Posts
Nairaland Forum › Phynofest's Profile › Phynofest's Posts
1 (of 1 pages)
yeyerolling:i will play it that's very sure... But I was hoping of giving it out for pay after ,u don't have to stake much.. U got nothing to lose... Thanks for the insult |
Bloggers with their use of words.. Which one be begging again.... U see those soft white folks they snap pic with those strong rugged super eagles and u say dem dae beg.. Abeg how them say beg shey na English dem speak kr Russian... Yeye they small |
Wow |
NoSidonLook:nor be lie, if u go king square for ring road u go see bat for afternoon they fly around OBA palace |
OkpaAkuEriEri:and the whole of osun state even half of ekiti state too |
Abeg I wan bam eiye...like am much and how the drilling be..? |
Even osun state |
E get wetin dem nor fit repair |
How market |
1 (of 1 pages)
