NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:27am On Aug 28, 2015 |
Olami90: Chief Gazaliah........ I did break it with no of posts covered. #watchout for hw una dey? And pls put our guys in prayer during jumat make dem name show for headquarter o.
Congratulations to Peeeesika(in elmisti's voice).... Physika!!!!!! Apy for u bro. We are getting there, getting complete. Thanks brov u too much  We are gonna b complete soon, big knots in this thread e.g Xcozee, Hilsocial et al are doing great job, we pray their info is uploaded soon. And to all ABUsites, 2el, babatawa, majidyusuf, shawwal1 et al. Una name go soon show. Jux cc me wen una c am, cos we gat celebrate  |
Culture › Re: !!! by Physika(op): 11:04am On Aug 28, 2015 |
sylvesu: proudly ukwuani to the core, odogwu abbi osa aje aje, ndiomu otefe, efam bu Sylvester, mbu onye ogume Nua o okolobie Sylvester Nbenne, ye meke wo  Ayin bu ofu Ani Ukwanni ga manma Aje ! Ofu Obi ! |
Culture › Re: !!! by Physika(op): 11:00am On Aug 28, 2015 |
virtuousMe: Ishilove e bu onye ukwani eshi? N ne lo shi e bu onye ibo o. Mamam bu onye ukwani, onye umukwata.
Ndu ukwani enyi, Aje aje o Oto ofe ni o Nua o ngbortor eyin  Ayin bu ofu ni ebe ni ne  Ke bu efa yi? Ofu Obi ! |
Culture › Re: !!! by Physika(op): 10:58am On Aug 28, 2015 |
Ishilove: Ofu Obi!!   Deyle nwennem? Longest time. Ofu Obi ! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:57am On Aug 28, 2015 |
elmisti: I. Dey take am easy noni, cuz d nigga dey collect salary na ( although. Em fit dey owe am 3 months ).....buh na sure nigga, my skul neva miss Nysc mobilization so I trust dem Very good @bolden. Ah nor wan hear storiz dat touch. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:55am On Aug 28, 2015 |
majidyusuf: mama way dey sell local herbs go dey, bullet get too much chemical No kwams oga mi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:53am On Aug 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:50am On Aug 28, 2015 |
majidyusuf: No fall my hand, na common 3 kilometres you no fit jug? Ok, ah go try. Bur u go get bullet fr bag always o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:48am On Aug 28, 2015 |
elmisti: Add some to the. Beans for me beg, com sama am wit yam, I get. Plenty work to do 2dai *servs beans in klin china* *adds gari jebu* No yam o boss. #Enjoy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:44am On Aug 28, 2015 |
donxab: I call that "self deployment" Ma oga na d ril sef deploymnt b dat jawe. No dullin @ all. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:41am On Aug 28, 2015 |
elmisti: By that time, I go don arrange my skul DSA El Dola easy o abeg  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:34am On Aug 28, 2015 |
elmisti: Guy, u get ijebu garri? U sabi d thing  Ah get garri jebu  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:32am On Aug 28, 2015 |
Armynu: She dey craze ni? Abi her name na autobot elmisti: Ehehehehehehehehehhhheee.....I no get ur tym....make I go resume ultimate search for nysc portal........oy go wear ur boot mke we find our names go Dem bossmen.. Make una nor worry if by monday dem neva upload una info, we go gada hack nysc portal n upload una names fr there Warfi talk say 'all way na way'  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:27am On Aug 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:25am On Aug 28, 2015 |
haywire1: U neva stop this ur beans until beans germinate inside ur stomach abi 
# *Askin fr d last tym* U sure say u nor wan chop? Goin.. Goin...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:19am On Aug 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:04am On Aug 28, 2015 |
donxab: How you take do am? D Don na FUPRite i be o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:01am On Aug 28, 2015 |
donxab: Lol, the Autobot get time Ooo! Make him no go check him name for university of NL, make him dey dey ban people wey Don see their name, Hehehehehehehehehe Bossman u funny die  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:00am On Aug 28, 2015 |
shawwal1: When n hw did Nigerian men bcame this lazy?Don't allow female solja do you strong tin lol
No even try carry any medical report cos you'll b busted oops you already r busted cos those NYSC guys thy read Nairaland too Hahahahaha.. Make ah laff smal abeg. Dem nor dey kee person put o oga mi Ah nor fit, na im b say ah no fit.. Shikena If anyone here b NYSC agent, abeg signify make ah PM u ma full details. Sheyb u b wan catch winch ni  #B.O.B |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:56am On Aug 28, 2015 |
Xcozee: nice one! #bestwishes Yes boss.. U know as e dey go. Lafia loading... 15% |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:54am On Aug 28, 2015 |
majidyusuf: lazy man *lols Nor worry, ah go dey help u updat ur NL acc while u on parade  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:52am On Aug 28, 2015 |
Armynu: Ayah..... Kpele. Ebi like say this autobot don dey mad abi? Anyways u welcome... Bt wait o, sure say people from ur village no follow you come nairaland. Lol Hahahaha.. Azzin d autobot dey misbehave wen i nor do anyfin wrongly.. Hian. Dem vila pipo nor dey look face ni.. Dem nor go try am @ all, else i wil go all physika on dem  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:48am On Aug 28, 2015 |
shawwal1: Hahah my night was good slept well person suppos sleep all d sleep b4 camp you know
Wht About ur side? Mesef slept fine.. Oshey. Dats right o.. B4 camp stress nd all dat. Ah go go obtain doc report sef, hw person go dey wake fr early mormor to dey run up nd down  Ah nor dey fr dt kine suffrin abeg. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:37am On Aug 28, 2015 |
elmisti: Congrats bro, my skul nova buy data Ur name go show brov Nysc jux makin special preparation fr dem pot membaz  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:29am On Aug 28, 2015 |
shawwal1: This early morning wey I never take breakfast yet Physika don hit me with hot blow so,U wake wit me for mind ryt? Am sorry but no b me u saw for dream E gud say u nor get hand fr insyd o <  Hw ya nyt oga mi? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:27am On Aug 28, 2015 |
elmisti: D tin catch me too yesterdai, n yokiti com comot mefrom the trap Na d 2nd tym dis week b dat o I don tire to mail dem mods  Hw far u na? Ah don see ma name o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:25am On Aug 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:24am On Aug 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:21am On Aug 28, 2015 |
Gazaliah: Merikims,shawwal1,Armynu,physika,dossylvanus....Hope any of you don see name for senate list I DON SEE MA NAME O |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:11am On Aug 28, 2015 |
opomulerobanga: Morning PCMs, my name is on the Nysc senate verified list and every information is correct but I gat no admission letter. Hope I wnt face any challenges during reg or at the camp? I suppose u av finished ur clearance, thus have a SOR, right? If yes, u ar good to go  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:10am On Aug 28, 2015 |
dossylvanus: baba i dey fine o.... How was your night? Slept fine o ma oga Anyfin fr dem boiz? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:07am On Aug 28, 2015 |
Dossylvanus hauva na |