₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,297 members, 8,421,216 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 01:18 AM

Toggle theme

Physika's Posts

Nairaland ForumPhysika's ProfilePhysika's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 81 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:16pm On Aug 29, 2015
Olami90:
Yea bro! Wot other info did u get on it ( probably I missed others u shared)
*Taraba

The state pays 10K to CMs, bur it is yet to pay alawi f jan til date.

Corpers' lodge is rated below average

Cc
Bharkarh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:48pm On Aug 29, 2015
bharkarh:
I dey here...my battery be down ni. But I Dan come for you
Accomodatn is cheap...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:23am On Aug 29, 2015
Bharkarh where uhuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:09am On Aug 29, 2015
hilsocial:
ABU, FUTO and UNN who amongst you is the boss in this movie?
Movie fa

Oga boss dis one na season film o grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:06am On Aug 29, 2015
elmisti:
Good morrow eer1





G. O. A. L




Oya, make all of una wey be tennants for left come out for environmental ooooooo, as una landlord and landlady no dey around, I feel duty bound to take care of their home till dey arrive.......peeesika (physika) oya go an wake all of dem!
Goodmorning PCMs et CMs -we know ourselves grin

Morning el is misty

Sheyb ah don tel u b4 say ah nor get apartmnt fr lefthuh Hian
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:49am On Aug 29, 2015
babatawa:
Dude na life savers dem be, i hear say dem full Ibadan more reason why i need to serve there cheesy

PS: Every man needs Jesus
Aaaahh Sir_CumzAlot cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:38am On Aug 29, 2015
babatawa:
Ekene Congrats o
bar man (Physika)
next rounds on me cheesy
Elmisti com distribute drinks fr we people
Ekeneluvsu jux see him name cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:34am On Aug 29, 2015
Victortwist:
esut has uploaded and my name is there but it's saying matric number not in use create another one, please am I safe?
Congrats brov

U are good to go cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:32am On Aug 29, 2015
babatawa:
As u don see ur name hw 'bout to arrange all those Lautech olosho for ur goonz na.. wink
Fr dis kine early mormor na oloshi cheesy u dey findhuh

babaT u nid Jesus in ur lyf mehn cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:35pm On Aug 28, 2015
seun305:
.
Bros, unto that one...na make God prevail o!
God go prevail fr all we mata o

Welc once again
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:34pm On Aug 28, 2015
bharkarh:
thanks boss...no go say you forget o. Wagbayi!
On it already cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:28pm On Aug 28, 2015
chimajii:
Free am..u knw sey as rush hour don dey draw near, imm head don dey do somehow. How dare him try that? haff he crase patapata.??.LMFAO!! Physika u dey crase oooo...lwkm..d day u write that patapata I laugh sotey water comot for my eye
Kwakwakwakwakwa..
Kikikikikikikikikikiki...

Chimajii u av spoilt patapata grin
Hian cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:25pm On Aug 28, 2015
bharkarh:
lol....no be so...u got me wrong...if corpers lodge make sense, I go stay but if it doesn't I no fit Kan kill myself. Na to get apartment of my own o. Shikina!
Any idea bout how much state govt dey pay?
No p brov.

Wil ask nd get bak to u soon enof grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:23pm On Aug 28, 2015
seun305:
Errm...*pulls lastman jacket* hi guys! I'm new here,dnt knw hw to introduce mysef o...hlp me manage dis freestyle lol. Name: oluseun/larry dept.: ANP. school: unilorin. Year of grad.: 2014
Na today u jux dey arrive.. Anyways welc

Wher wil u prefer to serv?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:19pm On Aug 28, 2015
Olami90:
#smiles....... Dats deep. Very synonymous. Thanks much bro! Gonna look into it d more... Goin to google dat name tho, coz I avn't com across d name bfor
*"Parallel to death, love is tiresome, childish business, though men believe more in love than death. Women are another story. They have a powerful secret. They don't take love seriously and never will"

* "...no person should be a crook unless he really needs the money" #license grin

Quotes from the novel -Fools Die by Mario Puzo

Gone are the days I read novels cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:04pm On Aug 28, 2015
chimajii:
Kikikikikiki kwakwakwakwa
Mesef don dey learn to laf lyk dat

Kwakwakwakwakwa cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:00pm On Aug 28, 2015
chimajii:
Wait va what crew? shocked what's thathuh lipsrsealed
*lools

Nor mind Elmisti wey wan induct me in2 d vaselin industry. Maka whyhuh?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:58pm On Aug 28, 2015
chimajii:
Lwkm!!! Today was a great day @ the office...Greens everywhere lipsrsealed
cool u too much

Soon to start d green streak

Will start to folo lyk twitter soon cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:52pm On Aug 28, 2015
bharkarh:
lol....who ready stay corpers lodge? I go collect prvt apartment. You fit help me ask how much state govt1 dey pay?
Yehpa O.B.O is here cheesy

Ah go ask by 2mao.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:40pm On Aug 28, 2015
bharkarh:
Abeg wetin you sabi about Taraba?
Nothin much, one f ma rummee fr uni dey serv fr thre @ d moment bur ah nor folo up.

D corpers lodge nor b somfin to write home about lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:30pm On Aug 28, 2015
haywire1:
Is it angel or jinn wey u summon inside grin grin grin

#
It's a GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
grin grin grin

#
Nice one jawe

Nor mind Elmisti e wan kari him villa jinn gimme huh
Na jux china ah ask fr o, abi i look lyk dem vaseline crew. Hian huh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:07pm On Aug 28, 2015
elmisti:
Shey bcoz I don find am foru one tym, u wan turn am to hobby......if u no want wetin I dey offer, wait till naughtylagosguy com, he go attend to U
So make i wait abi, oga mi i gat releiv masef abeg sad
Do somthing nd do it quick sad
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:02pm On Aug 28, 2015
Olami90:
Sharwama $ salad bi bawo? Na tiwa n tiwa ooo... I dey wait to chop ooo.



Oya now! No problem...I go like see den..... Holla me anytime bro.
*paraphrased*

"Eulogies for suicide condemn and blame the world for their deaths. Perhaps the suicidal believe some species must die, hence they embraced the death without compromise? But all this was too dangerous. I extinguish my grief and my reason and put my sins forward as my shield. I would sin, beware and live forever" -Mario Puzo (Fools Die)
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:56pm On Aug 28, 2015
babatawa:
Physika Omo Luabi
oni ku ni kekere
omi epon e koni tan

babaT i sight u o jey
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:54pm On Aug 28, 2015
haywire1:
ABUsites or wettin u call am, o'boy una no dey up @all na down una dey, sharply what's down them jare grin

#
grin grin
Abeg easy oga waya
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:53pm On Aug 28, 2015
elmisti:
Tah! That one no dey available
undecided
Na werin u com get fr El Dola huh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:51pm On Aug 28, 2015
Xcozee:
u never tell me d main reason y u wan ball dat way...pls mail me now...really need2knw...#NoDulling
#NoDulling cheesy

I wan go hausa land, nd Lafia seems peaceful enof cheesy
Na jux B.O.B o.. No tweakin involved, lols
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:49pm On Aug 28, 2015
elmisti:
the party wont hold untill we get your own visa too, i will giv some pecial people weed sha......




xcozee
donxab
2el
olami90
aare2050
peeeesika (physika)
allsmyles
harinholar
stancity
whizqueen




please reply with your preffered flavours..............
Oga mi ah nor need weed abeg

Jux gimme fresh china cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:47pm On Aug 28, 2015
elmisti:
Shebi peesika (physika) av seen his name?
Kikikikikikikik

grin grin grin grin grin grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:44pm On Aug 28, 2015
Kikikikikikikikikikikikkikikikikikik

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Lwkmd... grin grin grin grin grin grin grin grin grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:54am On Aug 28, 2015
Olami90:
Exactly same fin we dey voice... Na those abusites I dey wait for.

I no too mention futoites because I dey get promising updates from them nd av strong feeling theirs is just a matter of time. Most of dem are good to go (done $ dusted).just official finz na em remain. So e small gan.

Me sef go wan share outta dat ur corn $ beans o. I dey gbadun am wink buh na mortal I dey take collect dat kain food
Real mataz..

Chow full ground brekete.. U com gimme idea o.
Ah go boil d corn nd beans togeda nxt tym.

For dose dt lyk to chop sharwama et salad, una go folo chop fr d chow? huh

Na 9ja we dey o. Butter nor b monkey food o grin grin

Btw, e get one quote wey ah go lyk share wif u later, kinda similar to ur signature cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:33am On Aug 28, 2015
chimajii:
wagbayi71/gmail/com
Not working...d mail..#FixIt lipsrsealed
*Resent d mail..
Chek ur box/spam sad

Odawise, brov reach me abeg

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 81 pages)