NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:47pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Back
No autobot fit hold me back 
# Wetin b ur offenc? Ki lori lobe ti autobot fi waro owo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:44pm On Aug 23, 2015 |
Kbs468: How much are U expecting to obtain it? Dat phone go gud 4 corper cos of battery life Mehn.. Ah jux hope d ba3 go last accordin to specs nd b @ pocket friendly price f abt 30-35k |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:41pm On Aug 23, 2015 |
benebaby77: The amazing thing about tosyne2much is that he is a celibate Hehehe.. I hear u.. Whic eva way anyman embraces, either he chose to marry or be a celibate, he go surely repent. Ask dem married men nd dose celibates of yestayears  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:34pm On Aug 23, 2015 |
sydneyboss: I no run o...lol, I just go hustle Welc sabi guy do d needful b4 anyfin else  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:31pm On Aug 23, 2015 |
benebaby77: Who tell you sey tosyne2much nor go bible school... that guy is certified pastor, though he dates 10 girls every 10 days for good 10 years.... Date 10 gals widin 10 days fr 10 years?  Him na sun dial abi na chronogical machine sef  U sure abt d bible sch thingy?  Make ah nor go jam talk  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:27pm On Aug 23, 2015 |
hadassaheke: same to u dear. Happy sunday, e fam. My phone don spoil officially n nw i de use c1, n so futoites mk una follow check my name on mon..... Cc Hllsocial Xcozee Sydney boss dublover d reg no starts with 2009, physics dept, surname eke.... Tnx Ur name go show by d special grace of God.. Mesef na e63 ah dey use.. Thank baba God say i fit dey folo dis thread.. Expecting my gionee M5 soon, baba God pls make it happen fr me.. IJN.. Amen ! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:06pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Objection! I no gree! How you go chop Eba made from boiling coke! + this my pepper soup come play #9 for platoon 5? Na soso own goal u go dey score na! Except u take Andrews liver salt + hypo! If not u no go even dey bench, cos I no go suffer play #10 u go come waste my effort. Hahaha.. Me to score own goal?  Lai lai.. Gimme d soup oga, ah go must deliva wen we reach camp.. Nor fear anything xcept God  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:55pm On Aug 23, 2015 |
horladmejy: Broz I dey loyal...how your side We dey well fr ma syd Goos 2 c u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:53pm On Aug 23, 2015 |
hadassaheke: i de o, just trying to catch up wit wot i missed Nothing do u bosslady  Hapi sunday |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:51pm On Aug 23, 2015 |
benebaby77: I think that pastor who taught you 10 things a woman should do to build her home is Tosyne2much Tosyn nor go bible sch, nd stil single  U jux inspired dat guy fr new FP topic so o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:48pm On Aug 23, 2015 |
donxab: *collects it* But u know say na you go play 9 for our platoon 5! Y u wan disgrace us? Na donkey meat abi Carmel meat u want?  Ah go still play #9, no fear  Gimme cow tail  *collects soup plate* Thanks man  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:46pm On Aug 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:42pm On Aug 23, 2015 |
donxab: I no follow u chop this one! I no wan purge for camp Shuuoo.. C me c case o  I invite u b4 ni.. Oga bring d pepper soup o jawe  *give him my plate* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:40pm On Aug 23, 2015 |
felaliveson: Yeye autobot don ban haywire1 but will be back soon. No bot can hold me back 
# Oga waya d main man.. Nothin do u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:38pm On Aug 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:36pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Ehh, pepper soup dey Beta mixtur fr cold weda.. #confam ni  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:32pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Lol, oya educate us #7: Woman, dnt travel to take care of ur parents leaving ur husband @ home fr more dan 7 days 10: Give ur husband as much s3x as possible, this one of the importance of ur union |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:29pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Yuuuke! Boil the coke use am make EBA! *Coke boilin... *Addin garri... U get soup so  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:28pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Gbayi u get brain, boil d garri wit coke togeda
#
Another Goallllll Goalllllll Goalllllll.
Goallllllllllllll
GOALLLLLLLLLL, why dem dey hold me say make I no enter market 
Oya GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
3 Goallsssssssss so far
# Na u sure pass oga mi I don dey boil d coke.. Hope say u get soup o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:25pm On Aug 23, 2015 |
donxab: The pastor no preach about health n holiness? Y u go soak garri n coke? Jedi jedi kills faster than ebola Na 10 things a woman should do to build her home he taught us today  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:22pm On Aug 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:20pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Hahahahaha, u no know say some herbalist na elder for church? U no dey watch NOLLYWOOD again? Haha.. So many fox in d fold  God help us  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:17pm On Aug 23, 2015 |
elmisti: U should add salt to taste too Thanks man... Wagbayi  Cn i boil d coke bfor use cos d weda is kinda cold  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:16pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Are u new on here don't u knw say Physika na herbalist.
# Bo shey je gan niyen  Donxab na recent deposit, he is nt jejuned in d aqua  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:13pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: No kill urself wit Jedi Jedi, soak ur garri with cold orijin
# Abegi ah no dey take orijin again cos na fake full market.. Btw, na zero coke i wan use.. Hw u see am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:11pm On Aug 23, 2015 |
donxab: But u go church today? Why? Ah go church na Bur hw dat one take ansa ma questn  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:07pm On Aug 23, 2015 |
Your Suggestions Pls !!!
Is it ok to soak garri with cocacola drink? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:04pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Screenkill am, sorri screenshot am
# Oga waya yaff smoke wet weed ni  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:01pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: On which jamb admission status did u see date of birth 
U don come wit ur super story again ayima
# Nawo o.. Na serious issue oo Abi make i screenshot am fr u ni?  Btw, where Ayima fr goodness sake  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:59pm On Aug 23, 2015 |
Watssup bro? @horladmejy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:57pm On Aug 23, 2015 |
Warris popping? @hadassaheke |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:49pm On Aug 23, 2015 |
HELP !!! Just re-checked my jamb admin. status and saw that my year of birth as 1987 whereas it was suppose to be 1994. Pls, what should i do?  |