NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:27pm On Aug 11, 2015 |
elmisti: Buhahaha, from what I have heard frm a reliable source, na to go serve for niger-delta b dat ooo, em say dem dey pay corpers wey do census well so we go help dem inflate their count.....plus, I can't imagine counting lagos people.....tah! I reject it in cheesus name! Elmisti! Elmisti !! *in.9ice.voic* Amend ur ways  Te je je.. Sofry sofry  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:25pm On Aug 11, 2015 |
elmisti: #clears throat#
Em....naughtylagosguy, I will be off for some days and I want you to manage EL DOLA like it is yours, remember it is open for biznes oo, so ntn concrn u wit who nd who wan bleep demslf, as long as dey pay us our cash, Dolafunmi, olori mi, take gud care of d house oo, I got some lands for us on 1200 and will allocate and expand dem wen I com bak....please I made a deal with aare2050 that we wnt sell Tropical weed to his neburs unless he giv a permit, buh wet weed is still on general sale.
B4 I 4get, physika should perform at d hotel dis weekend and xcozee and zeenas stay in d suite is still on d awse till 2mrw....please don't allow that kbs468 boy to enta my property oo, and if chimajii needs anytn, giv him as lng as we can afford it.
Take care of the house for the family ooooooooo, Later tins......MY enemies, am not goin to take long, b4 una start to dey quote me wit sad face!
Ciao!
Signed.....ELMISTI No p man.. Will pm u one f dis days.. We gat start to dey pount 2geda  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:22pm On Aug 11, 2015 |
elmisti: Are u thinking how much Is ours there? Moni on ya mind abi  U don qwarupkt  U ar thinkin wt all f 'em ar thinkin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:20pm On Aug 11, 2015 |
Macbukky93: pls will they use youth corpers for national census ? as e dey hot Hehehe.. Dat one na must na as e dey hot.. U sabi d thing  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:05pm On Aug 11, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 6:00pm On Aug 11, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 5:37pm On Aug 11, 2015 |
Allsmyles: Na u strt am na...mention dm contestants joh D drama nor com hungry me to c again  #CaseClosed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:48pm On Aug 11, 2015 |
elmisti: Tramadol na evrytn e dey work for? I nor wan take ice cream in place of energy foods.. Shey u don undastnd? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:30pm On Aug 11, 2015 |
elmisti: Tah! Dnt fall for the innocent voice! If u no undrstand, explain giv am! Explain kwa... I don do publicity, so make dem contestants xplain their plights.. I nor fit take tramadol fr stomak pain  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:24pm On Aug 11, 2015 |
Allsmyles: Iono...I dnt seem to undastnd any of dz Is dat so?  D mata go rest b dat |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 4:22pm On Aug 11, 2015 |
Allsmyles: I'll talk to them, if dy agree Cc: *edited* Hian.. Abeg Cc dem leftside people. Tnx. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:34pm On Aug 11, 2015 |
Allsmyles: I'm fyn, tnx...wt motion if I may ask? You already know  |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 3:32pm On Aug 11, 2015 |
Allsmyles: So na my own u wan take watch drama If you people can stage it once again.. Yea.. I dnt mind. |
Career › Re: Tall Nairalanders In The House,is This True? by Physika(f): 3:25pm On Aug 11, 2015 |
The last time i checked my height was ~6ft and over 74kg. I have worked at different organisations, my next stop is the energy sector.
I used to have a friend same height as ur bro, back then in the year 2008, taller than I was back then that we nicknamed him 'Adebayor' cos of his height, he was lanky aswel. Mehn, I am yet to see someone that can beat his confidence at that age.
I think the lack of confidence and mood swing is a personality issue. Needless to add that there are youngmen out there, that are more handsome than I am, some of them their parents even own a house/cars of their own, but their contenance alone is enough to tell you what they think/how they see themselves.
If only people can continue to tell that your brother how bad he does not fit into anywhere, maybe, then will he outgrow self pity and prove them all wrong.
#GodHelpUsAll |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:42pm On Aug 11, 2015 |
donxab: Brotherly, something must kill a man! ...and dying for love is a glorious death  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:37pm On Aug 11, 2015 |
horladmejy: OK am fine o...no let em pour sand sand for ur garri o Sand sand fr ma garri  Ma garri so precios, make nobody try me o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:29pm On Aug 11, 2015 |
Allsmyles: Wetin una dy tok sef? Dem lanlady fr leftside..
We nt talkin much o jawe.. Jux deliberatin on issues.
And we need u to second a motion thrown to d haus.. Hope u dey fine sha. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:13pm On Aug 11, 2015 |
elmisti: #puts on shade#
#look left#
physika, u need more weed? Mehn, am runnin low on energy.. Gimme som beans, i dnt mind if u mix 'em 2geda  Aare2050 go jux com here dey throw him luv @ ma face.. He nor know say i bin dey hate  Donxab et Ademasta abeg giv d manna problem  .. E go must hear am loud  *holds.tummy* Oh lawd.. stomak pain..  Ma bad belle don dey turn me  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:09am On Aug 11, 2015 |
Aare2050: dnt get u Hava da lov portion na 
Ma eye don see weeen fr ma bae hand o
Help ur man abeg  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:06am On Aug 11, 2015 |
horladmejy: which ashewo thread.... pls name am make I see physika na ma guy we dey roll well...aare2050 easy o nysc is almost near
WHR Annybens 1993 sef Horladimeta i dey o.. Dis pipo jux wan spoil ma reputation dat i workd hard fr Aare jux dey para lyk wounded lion  .. Make him tank him gods ah no mobilize oda peeps in2 d contest e for hear am loud  Hava ur area na.. Good 2 c u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:01am On Aug 11, 2015 |
elmisti: All of dem dey one ashawo thread wey physika carry allsmyles go, and donxab wan use chance say em no dey left hijack am, aare2050 don vex wan beat am juju, buh me don run com bak, cuz I got a biznes to run Nor b only ashawo thread.. *lools Aare2050 yaf vex gidi gan.. Bur who him help sef  .. Donxab gat do wt e gato do  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:56am On Aug 11, 2015 |
hadassaheke: aww @ night crawler....not fair o Na we we waka com 
Mesef bin dey here lastnyt too |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 8:51am On Aug 11, 2015 |
Gazaliah: Omo,the tinz na just wasting of time....Nairaland girls go dey form as if Dem no dey Poooooo.. Mornin ma niqqa dats d fun in it now  E no go sweet if dem no form,, Na jux dis Aare2050 wey nor wan enta contest fr fear of wt ionno  |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 8:12am On Aug 11, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 8:09am On Aug 11, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 8:09am On Aug 11, 2015 |
Aare2050: she has spoken, the iyalaje of left mansion. smellos back off, physika u fk up big time. ademasta, i will spoil ur market at EL DOLA hotel (elmisti) come see wetin i dey see oh. kbs468, my sure bloda, he wont join u in dis ur senseless journey. and dat donxab, when last did u see him? i've done the needful on him.  ALLSMYLES dnt mind them o. *in rekado banks voice* singing KATAPOT' |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:02am On Aug 11, 2015 |
Aare2050: PHYSIKA. i tut we are friends o. no p, continue. ademasta, the engr. so this is how you want to pay me back abi? Lwkmd.. Abeg chill o.. Na cos f dis u wan go all jack sparrow on me  ..mehn, ur anger managmnt nor b here  hehehehe.. Elmisti ur mata don pass b careful.. Hehehe.. Wen did i auction una lanlady  Ademasta ur head dey there  Me don miss d duel fr dat we thread, we must make it hapen here xcept una lanlady decide to end d fun premature.. Allsmyles  ur tots ar needed on dis. Easy o  |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 1:13am On Aug 11, 2015 |
Mr man don bother, no more slot  Thanks for applying  Jacksparrow0712: Ogbeni kilo worry e? Shey mo ni ri oja ti mo fe ra ni? I need see Wetin I wan wast time ontop na |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 1:06am On Aug 11, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 1:00am On Aug 11, 2015 |
|
Romance › Re: How Females Get Over Relationships.....photo by Physika(f): 12:57am On Aug 11, 2015 |
Hahaha.. Nor joke o Some dey use hot water and acid bath dis days o  If u know wt i mean  |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by Physika(f): 12:52am On Aug 11, 2015 |
Ogbeni.. Shey o fagbo ni  Ssssss wa.. Woju o  Jacksparrow0712: Who dey huwa palapala? Abi oti mu paraga ni?  |