Physise's Posts
Nairaland Forum › Physise's Profile › Physise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 151 pages)
Jeffy1206: hahaha de corect thing to say den is "i dont write jamb again"... Guy de truth u broke rule2 of de Nairand Rules and Regulations by provoking and insulting a fellow member! Thank God our mod here na Barrister.ok sorry |
Jeffy1206: lol I only use u as an xample of what is hapening! hahaha and from ur statmnt above it shows dat u ve bin writing so many jamb b4 W T H. anywher mayb na ignoranceguy abeg nor dey talk wetin u nor knw na only once i write jamb,xo stop |
Jeffy1206: na u mumu pass cos nigerians diz daiz dont care to read b4 vomitin nonsence. no wonder pipu lyk u de fail jamb too mch.y u o go call customer care na so awoof dey sweet u n 4 ur information i dnt write jamb anymore |
seunlayi: It is still multiplying. I still have almost ten gig on my Always Micro.mine isnt multiplying o |
Tonero2162: Na this kind people dey make customer care people block cheats. Ignorants.i tire o na mumu cause am |
Oritna94: Just downloaded 2 movies 1gig plus and stil going! D code is still *100*5*1#my own nor dey work o |
k2kay: Its back again ooooooooo.............230mb and counting!!!!u sure |
W3xy1: blocked ke. nw on 70mb. dialing continuesu sure? |
teeo: hi guys I just got my n7 on Saturday am flexing it even though I miss my nokias battery life.GUY HW IS D PICTURE N SCREEN CLARITY |
iebanehita: bros, na d same tin here o!.. My 2G has bn replaced wit 20MB... Thnk God for d new SIM i bought yexterdy...dem go still remove d 20mb.back to mtn |
chineduace: guys.. i dont know what happened... 3GB gone, my expiry was tomorrow and.... i did everything right.same with me my 27gb has been wiped off i have 0mb bt am still browsing |
chineduace: guys.. i dont know what happened... 3GB gone, i did everything right...glo don wipe my own just nw d trick has been blocked |
glo don dey wipe mb o my 27gb is gone check ur own o |
luluosas: Ask him the process he used because, I have tried to even send the code on my Modem but, it usually return "Press 1 account balance, 2 for SMS, 3 for bla bla bla.guy first send 7 b4 u dial d code |
osic: Now 3GIG! And counting!!!!!!!!!!!u beta enjoy am b4 dey block am |
W3xy1: who knows hw to use glonetpro dial the code multiple timesgo to selfcare den other service u can use it to dial d code |
hmmm |
beatbug: look at dis thief, mind u, u wont sell anymore of ur products man. Return those heaters to it source.true talk |
jubrealguy: can you just highlight the differences between the twoall na d same but glo bolt is faster |
smajatt: how do i xtend it.keep dailing d code ur time n date will be extended |
Isjaymoh: Somebody should help. Is it possible for someone to use his/her GBAM bonus MB on Iphone Or BByea |
i go deir fb page go complain naim dem block me |
WackyJ1: I myself have gone to post there, i don't care if they block me, i have spoken my mindna so dem wicked people don spend 25k to buy deir phone only 4 dem to realise dey bought ring boiler |
TrebleChamp: Abeg where can we buy dis phone in lagos?dnt buy any infinix phone again a word is enough 4 d wise |
onenessone: and when does it expire, in 24hrs or what?24hrs na bt u can extend it |
i hate infinix,becous i complain 4 deir facebook page dey just block me no prob shall i nor dey buy infinix product again |
solidbroda: 500 GIG on point here..haa hw u take reach dat one |
WackyJ1: N7 is too big na. E go even enter pocket?naim me wan buy o xo far no complain abt d phone |
WackyJ1: I'm still sad though. Which phone can now replace thisgo buy tecno n7,dnt go 4 any infinix product |
qwerty: Oh dear and I read on nairaland the phone last for 30hrs with minimum usagei tire o |
[quote author=Da_b¤§§.]I noticed the mbs does not depend on the number of times you dial the code cos I dialed it for like 20 times and got 65mb[/quote]it depends o i have 24gig nw |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 151 pages)

