PIAGET's Posts
Nairaland Forum › PIAGET's Profile › PIAGET's Posts
All una wey still dey awake dey view, una nor dey sleep? Or una wan hear as i dey moan for bed ba? Mtshwwwwwwwww |
Charles Shaw: *SneaksIntoRoomTipToeing NotToAttractAttention* NoTime2Shower,Young man ur not going anywhere. Realises that door wasnt properly locked. Let me show u what is meant by strength of a woman. *Removes top, bra, skirt and undies, Ties a white towel around, smiles wickedly, enters room and locks the door properly. Towel falls off. Omg, two unclad people in a locked room. Uuggh, starts to perform national yeas of séx comfort on him. Omg! |
Hehehe Halima babe no mind me o! Na play play i dey play o! Dem neva cure my craze finish o! This one wey i don sight u. Make u no go hang o! Cos if u hang u go die, u go die for nothing. We go carry ur body go station u die wrongfully. Abegi o! Eba mi o! Hehehe |
Good evening house. Warris happening here ehn? Who con be this halima babe sef? Where she con from sef? Mtshwwwwwwwww wey charles sef cos as una see me so now i don dey vex. |
WinnieDPooh: Same with me o infact i'm starting a new life of INDEPENDENCE...Exactly my sister, INDEPENDENCE is the watchword! I can't wait to leave my parent's house and take responsibilities for all my actions without recourse to any one. Na nysc still make me lie down for my papa house o! Me wey graduate at 21 nysc con mek me still lie down for house since wey i gradg. @charles apple pie, my weekend jus like dat o! I go pm you shaa... @van_kossy, Awww you are highly welcome. I go like know you kwa shaa... Lol |
Charles and Uniquexty we've got to be very alert @ DSA dis moment and watch them send that list to abuja o! We no wan hear........... ! Akwa ibom Ayaya! |
Charles Shaw: Phewww!U sure? Lwkmd |
Good day house, battery things dey dull me o plus phcn r not smiling at us. I'm only opportuned to charge my phone with generator and thats only when i can post. @charles and uniquexty, na Akwa-ibom things o, no dulling at all. @charles am glad you discovered the incomplete details and rectified it on time if you had waited till ending your own for don be. And you guys are correct, once Absu don publish list the list don be, no second list things. @uniquexty your head dey for the call-up letter party. GREATEST IKENGAS AND IKENGRESSES. IF NOT IKENGA/IKENGRESS, NA OWOH! I Rep ikengress. |
mikigen: Babe I feel u dear...#team akwa-ibom# all the way! Cnt wait o..akwa-ibom ayaya!subscribing too.#Team akwa-ibom as well. Akwa ibom truly ayaya. |
Charles Shaw: ^^^I wanted to quote you. Good nite Apple pie |
At dis juncture Beautiful Ladies nd Cute Gentlemen i hav 2 call it a day. #GoodNite. Dnt let the bed bugs bite u... |
Charles Shaw: Gerrout, move out of d way, is past ur bed-time.Hehehehehehehehe LWKMD believe it or not. Confirm songito wey i be. Charles abeg instead u go stumble, còme stumble for my big bossoms ![]() No worry, make we see tommoro shaa, i go give you confirm OT. LOOOOL |
Charles Shaw: Identify who awa nd pay me homage.Chefemi! Dayzis!!! May your dayzis be long! AB_PIAGET! Vibrating from ilya imobraska, Liberated by scorpion du xvi beautiful okpeke here to pleasure ur blokos. |
Charles where u dey ![]() |
Charles Shaw: OLUWA IS KING!Shuooooooooooooo! It was really fun today... |
*Dancing my oga at d top* my oga my oga at d top* Whatssup house, reporting live from admin block Abia state university, nna mehn i don collect my statement o! Na 2.2 tinz. Baba God i thank you o! Chineke imela o! Baba God ontop i thank you o! Nna ehn Batch B over sure pass now. Charles and uniquexty where una dey o! Make i reach DSA drop another jamb slip for them, me no wan hear story. |
Charles Shaw: Great!!! ![]() Tasu wetin? Since when did you become a Tasuedite? I dey enter school tomorrow to tidy my runs finish, when you dey còme school? |
hopeyemmy: Seems Piaget is still missing in action, hope all is well sha. @Charles, extend our greetings to her o. mikigen: [b][/b]hahahaha lol...dear so hw are u doing nw sweery hpe ur getin berra mis ya a lot tke care! Uniquexty: Piaget darling, hope u're better now.Thanx sugarz, including hepheyemmy, flotwise and all the wonderful people that keep this big house running. Not forgetting my sisters creammy, winniedpooh et al... Am preety much better and stronger now. Love you all. *ChurchThingsActivated* |
Charles Shaw: Odikwa very risky o!Hehehe chineke!!! Na now i know say your own kolo pass mine. Make flavourNabania catch u Ldnkmd |
You guys in this house r not caring atall atall. I told my colleague Charles Shaw about my slight headache and that he should convey my message to the house(even tho he misyand) none of you could simply say sorry to me abi? If not @mikigen that asked about me. No wahala. @mikigen abeg còme collect my full big breast hug jare, u deserve am. Hold me tight till your eréction is okay. There's a fake new piaget on nairaland here https://www.nairaland.com/piaget%2Bskinner kindly discountenance posts from this dullård claiming to be me. If it ain't PIAGET, it ain't piaget. |
flotwise: . Halla me if u need confirm naking oooo. Me sef jus dey auz dey do notin. Unlike charges attract. Hope say u na fine gal sha?Wetin you guys dey use masturbate sef? Tetmosol?? |
Charles Shaw: Bwhahahahahahahahahaha my tummy o!Yes Dadddddddyy!!! You cald 3x. U no try for my mssg(s) nd your phones dey switched off. Na lappy you dey browse wif? Try halla abeg. |
Masturbating don tire me sef, i need confirm naking |
Staying at home is not helping me at all. Na so bad bad tinz jus full my head. See as i dey waka room to room naked ![]() |
Charles Shaw: *Yawns nd Stretches*Morning. Na by this time you dey wake abi? ![]() You get light? |
I can't wait till nxt month when my school's master-list will be out. After d last dissapointment wey i buy effrything for camp finish, dem cöme fall my hand, Not this time again, Baba God dey for my matter. Charles and Uniquexty we gasto dey monitor DSA o! I plan to submit three more jamb slip to DSA to avoid f'kup. I don alrdy submit one ystdy, ending of this month i go submit another, next month i submit another one, i no wan hear story cos Absu sabi jones wella. |
YoungSalute: I am not blaming her, just trying to arrest things the way they are now.U better STFU nd mind ur effing business. Y must u accuse an innocent girl? I think your mother is responsible for your bad-luck as well, A$SWIPE! |
This topic has gotten more than 15,000 views in jus 3days, laugh no go kill me o! hehehe |
I tink Girls with yam-legs should be BOLD enough to be wearing short skirts and stop covering those beautiful YAMMY-LEGS with jean nd skin-tight. If you have yam legs, flaunt it jare, nobody send you message hehehe |
Phonon: Don't you know where to buy beans?Abi to cook Beans nd yam ![]() |
Charles Shaw: Prisca - Piaget, u no go kee me wit laughter! Am sure u were among d gurls up in Hostel C always shouting 'OWOH' on us weneva we came 2 fetch waterCharles u dey kerrrrraaaasssse, Hehehe Ban ke? Na today? I don chop Ban sotay i don get different monicker litterd here nd there. I swear to God i miss Hostel C die, una for Hostel A nd B una own mouth bad pass shey u know ![]() I did not succeed wit the statement o after d whole raking but atleast i ensured my form left security nd i left for umuahia immediately cos there's no way i could finish with exams and records today, that was around 1pm. I gbadun your style o ![]() |

