Pillar12's Posts
Nairaland Forum › Pillar12's Profile › Pillar12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
If you are not watching now you are missing mehn See party grove |
See as laycon dey make me proud Best speech so far Make i go punish my boy with more votes That speech was deep mehn |
Threebear:So all your favourites would make it after the show and Laycon wouldn't If i swear for you now even God no go vex But i won't...because i know Laycon will make it big outside the house and become one of the biggest artist in africa not just Nigeria alone and you will eventually become one of his fans. take that to the bank Don't be a salty shim Get a life Love & Light |
Street ti take over Laycon for 85million
|
WAW first round scores are in Laycon Dora and Vee - 45pts (Winner) Neo and Nengi - 30pts Second part of the task is about quiz |
This broomdumbdumb don start him wack trolling today again Wetin concern Icons and media tour when our fave still dey house. if you like litter kidd erica and ozo pictures and news all over the thread E no concern us our main aim na to crown laycon big brother naija season 5 winner because na the biggest bragging right be that anything aside that E no concern us Kiddrica fans suppose dey shame sef, Laycon still dey house get 1.1M followers imagine how him followers go skyrocket when him leave the house with 85M on sunday and Erica after 3weeks for outside babe still dey struggle to reach 900k followers. E be things oh ICONS and Elites no be mate, the gap btw them huge gan ICONS shitt all over them. na privilege for Elites to be compared with ICONS Abeg iCONs keep voting jare...We are aiming for the biggest bragging right of the season come sunday Love and Light |
The last time Laycon get 41.41% them say him dey up with weak housemates This week them say the line up na El classico say Laycon no fit reach 41% again Today Laycon surpass him previous vote con enter 50.11% for the strongest line up ever Shebi we tell una say Laycon no get competition for that house Anyways unto the biggest one now ICONS make we finally crown all our effort this week Tell a friend to tell a friend that lay lay is the password for this week ICONS We have to go extra hard this week I don start for my end here oh Have you too? Love and Light |
Laycon - 50% Dorathy - 26% Ozo - 19% Trikytee - 4% Dia papa ICONS no be una mate |
Feelgood is the real legit source here Threebeer na scam Simp Ozo has been evicted |
Lay lay energy no be here A whole vibe |
History was made tonight Laycon first Hm to ever get to a million followers while still in the house. ICONS we made it possible Greatest fanbase of all time Respect Respect
|
Brownsun:Before party start E fit reach 1m oh Twice as tall Omo Ologo
|
Broobembem:Now i know why them dey call you broomdumbdumb Omo you dumb nobi small...So you expect laycon wey no partake for this puzzle game make him win? I dey shame on you behalf. Ozo vee and trikytee wey follow partake you no troll them na laycon wey no follow for the game you dey troll I must troll i must troll na embarrassment e dey later cause. |
Brownsun:Before 12pm tomorrow my boy would become the first ever HM in the history of bba/bbn to reach 1M followers on instagram while still in the house. A great feat that can only be achieve by legends (Sheer Brilliance) ICONS lead |
No arena game last night ooo Be as if them wan give prince the 2M for overall best time oh Laycon and Neo suppose don overtake am assuming they play arena game yesterday This agenda wey biggie dey do no be am oh |
davodyguy:Love & Light We move |
davodyguy:Forget ooo na everybody crucify laycon on that very day including you and i but i tell myself say this boy no fit just dey on this show without any particular reason...I say make i no judge am at first say make i give am benefit of doubt so i start to dey follow am closely that very day but boy was so lost and out of place maybe him dey feel less important when him see people wey pass am but after some few hours before them sleep that night baba just drop some few bars omo the hms shock even me sef shock, i dey except make him dey rap like efe or any low budget rapper but damn dude was spitting bars. i think say na only rap him go sabi until baba start to dey speak wisdom again the next morning. Erica and fellow hms no believe wetin dem see. From that day i stan am ooo Make we no dey judge book by it cover. From shame to fame. God change laycon story People wey mock am at first come later became fans including me. E dey like fairytale story |
Laycon to trickytee:my task this week was to try to bond with OZo and it happened Automatically with me and him pairing in the same task groups ,has made me to know him so well,I missed judge him at first he is full of humour and he is really a brilliant person as well ,I think he is really a nice person to be around him. Trickytee:ya Ozo have always been intelligent but you and him have the same qualities Laycon: sure I don't believe that Trickytee :you are intelligent that is why we call u Oracle Laycon: smile Trickytee : you really seems to know everything I wish my brain was like that. Laycon: all brain are the same you just need to focus on everything you want to know.. Trickytee : laughing my IQ na 000 oh Laycon and Trikytee last night convo |
davodyguy:Them later join the movement baa? |
Lay Lay everywhere See grace na
|
Dannyxy:No mind them their own definition of content na cuddling smooching and acting lovey dovey As Laycon no fit into the above mentioned them say e no get content Lay lay wey be content master...person carry show for him head since day 1 up till now e no easy na, haters sef no believe am say that kind boy fit dey give content back to back. Na why them dey monitor every move wey him make for that house positive or negative them sha go wan drag am. Laycon na their nightmare without laycon this thread go still dey page 2500, everybody wan associate with starboy Laycon this Laycon that Abeg who be the show again? layCONtent |
Hazardfan1:Alright brah ICONS too dey supportive I comot cap for you |
Hazardfan1:My boy too dey caring I just dey happy say i choose am this year...One of the best decision i made this year I no regret am at all Before monday them go even deliver my icon glass for me because i don already order Abeg make you and other Icons for this thread too order make we help that boy grow Lay Lay to the world |
Omo this thread no be am tonight oh see missiles everywhere. Them don annihilate that Brubumbum guy sha person even say na Broomdumbdumb naso the guy dumb reach...ICONS can be mean sometimes sha Brubumbum abeg this night nobi your night just accept your L in peace make you go sleep. See finishing
|
Finally them don release me Antispam bot wetin i do na Anyway i hear say lay lay bagged lunettes endorsement deal. Happy for my boy sha more to follow Omo ologo 5G |
I hear say my boy don bang one endorsement deal while still in the house...You see this God e no dey fail him people And one disqualified sista don dey outside for about 2 weeks now and no shi shi except being the biggest bambiala in town now E be things ooo
|
Fucknengi:Happy birthday
|
Good Morning to the greatest fanbase of all time (ICONS) Abeg make everybody return to their polling unit ooo Today na the last day of voting make una leave bant for now until 10pm...After then we go drag person pikin until cloth tear comot for the person body...but for now laycon need our votes VOTE Laycon to 32052 God bless all ICONS
|
Laycon resident good boy I go use votes finish you
|

