Stats: 3,166,672 members, 7,865,703 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 12:20 AM |
Nairaland Forum / Pkid1's Profile / Pkid1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
![]() |
vankelvin:Na you go explain tire because you no get evidence. You don dey explain since, yet no evidence. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
vankelvin:Old pictures no go save you ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes 2 Shares |
![]() |
Ritchiee:Go and create the thread and tag him na. Stop making noise here. You think say Igboland na your mate. The whole of south west no stand ebonyi state in terms of development. Let alone, Enugu, owerri and Abia 2 Likes |
![]() |
Appisko:Post it if them born you well. Let's see who will finally be embarrassed. Hopeless gaynian. ![]() 2 Likes 2 Shares |
![]() |
Wetin concern me. Na mumu people dey come out to protest for wetin no get head. As for me. I go my work in the morning, come back home peacefully. Invite my babe to my house, she cook, we eat, i smoke my loud, then we fvck wetin no good. Bachelor's life is good Abeg 2 Likes |
![]() |
Commendable 2 Likes |
![]() |
vankelvin:See your dirty Accra, mugu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like 1 Share
|
![]() |
vankelvin:You never see anything ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Ah ah, my guy slamowirr don enter next level oo ![]() ![]() ![]() |
![]() |
vankelvin:You don't have common shame and sense at all ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() https://www.youtube.com/watch?v=mWQ8YWjWGvk?si=tZBg4n0sAcMb3yNs 4 Likes |
![]() |
Short man wey no wise. All Nigeria leaders are cursed 6 Likes 2 Shares |
![]() |
vankelvin:Talk about your shitty Accra ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 4 Likes |
![]() |
negro77:Them go learn New thing |
![]() |
vankelvin:Your one and only developed city is a one time big shithole ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() https://www.youtube.com/watch?v=mWQ8YWjWGvk?si=tZBg4n0sAcMb3yNs |
![]() |
vankelvin:Abuja is still better than your useless Accra by far miles. Even the abidjan is far better than your shitty Accra. Accra is the worst shithole ever in the world I swear. This is the same Wuse 2 the video you posted. Mind you Wuse has different zones. There is no where in Ghana that can come close to Wuse 2. https://www.youtube.com/watch?v=T-w26LIlXlg?si=yBn5Of9IztyPe850 And again Abuja central business district. Show me any where in Ghana that can come close. Idiot https://www.youtube.com/watch?v=Ws4PtriOav8?si=Y9Fs3zChPXPuotKI |
![]() |
Port Harcourt City 2 Likes
|
![]() |
Wodu89:The gods must be crazy was acted in South Africa and not Kenya |
![]() |
Malroux:Nawa oo ![]() ![]() |
![]() |
tsdarkside:You be mumu. Right from time in Kenya is ahead of Nigeria thread I don already know you as a mumu fool ![]() ![]() ![]() |
![]() |
The most developed and beautiful city in West Africa. Abuja!! https://www.youtube.com/watch?v=vmzjMv5tdCI?si=jZ6pqOpKv8xgtbKu 4 Likes 2 Shares |
![]() |
complexstuffs:Yes we be slave. But slaves dey live way better life than their so called masters. Mugu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
complexstuffs:How that one take concern igbo man. Na una dey rule and na still una dey suffer pass ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
complexstuffs:Who come dey suffer am now. Shay fuel now na 1k abi. E go soon enter 2k. Una go get sense by force ![]() |
![]() |
complexstuffs:Since una dey rule wetin don change for this country. Nothing? Just suffering and smiling. Just see your country today. A complete shithole ![]() ![]() |
![]() |
Babe go collect preek, una dey here dey disturb una selves. Nna ehn |
![]() |
Just40:My guy, you go explain explain tire, because you no get evidence. If you dey explain dey try dey put evidence. Because as e be like this now your explanation no dey book at all ![]() 4 Likes 1 Share |
![]() |
Taylor90: ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Vinnie2000:Una sabi these yoruba people wella ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
vankelvin:Fulani herdsmen alone is enough to handle your useless coward military ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
GeneralDae:Bokoharam are the third deadliest terrorist in the world and that foolish Ghanaian is calling them 'ordinary'? I just dey laugh them. 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |