Pkid1's Posts
Nairaland Forum › Pkid1's Profile › Pkid1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Appisko:Post it if them born you well. Let's see who will finally be embarrassed. Hopeless gaynian. ![]() |
Wetin concern me. Na mumu people dey come out to protest for wetin no get head. As for me. I go my work in the morning, come back home peacefully. Invite my babe to my house, she cook, we eat, i smoke my loud, then we fvck wetin no good. Bachelor's life is good Abeg |
Commendable |
vankelvin:See your dirty Accra, mugu ![]()
|
vankelvin:You never see anything after you don collect beating from Abuja matter, you run enter another excuse. you go explain tire because as e be like this now you no get evidence. Hoodlum ![]() |
Ah ah, my guy slamowirr don enter next level oo ![]() |
vankelvin:You don't have common shame and sense at all You're the first country to gain independence with all the gold and resources. Yet, your Capital city is far worst than Somalia The whole of Ghana as a whole is not even at the level of Port Harcourt let alone Abuja and Nairobi ![]() https://www.youtube.com/watch?v=mWQ8YWjWGvk?si=tZBg4n0sAcMb3yNs |
Short man wey no wise. All Nigeria leaders are cursed |
vankelvin:Talk about your shitty Accra For how many years now, your so called Capital is just like a normal towns here in Nigeria There's no Difference between Accra and Sagamu in Ogun state ![]() |
negro77:Them go learn New thing |
vankelvin:Your one and only developed city is a one time big shithole gold coast gold coast, and the so called gold coast capital is the worst Capital city in the word ![]() https://www.youtube.com/watch?v=mWQ8YWjWGvk?si=tZBg4n0sAcMb3yNs |
vankelvin:Abuja is still better than your useless Accra by far miles. Even the abidjan is far better than your shitty Accra. Accra is the worst shithole ever in the world I swear. This is the same Wuse 2 the video you posted. Mind you Wuse has different zones. There is no where in Ghana that can come close to Wuse 2. https://www.youtube.com/watch?v=T-w26LIlXlg?si=yBn5Of9IztyPe850 And again Abuja central business district. Show me any where in Ghana that can come close. Idiot https://www.youtube.com/watch?v=Ws4PtriOav8?si=Y9Fs3zChPXPuotKI |
Port Harcourt City
|
Wodu89:The gods must be crazy was acted in South Africa and not Kenya |
Malroux:Nawa oo ![]() |
tsdarkside:You be mumu. Right from time in Kenya is ahead of Nigeria thread I don already know you as a mumu fool I swear ![]() |
The most developed and beautiful city in West Africa. Abuja!! https://www.youtube.com/watch?v=vmzjMv5tdCI?si=jZ6pqOpKv8xgtbKu |
complexstuffs:Yes we be slave. But slaves dey live way better life than their so called masters. Mugu fuel na 1000 naira oo. make your mind dey am. Hoodlum ![]() |
complexstuffs:How that one take concern igbo man. Na una dey rule and na still una dey suffer pass no be mumu be that ![]() |
complexstuffs:Who come dey suffer am now. Shay fuel now na 1k abi. E go soon enter 2k. Una go get sense by force ![]() |
complexstuffs:Since una dey rule wetin don change for this country. Nothing? Just suffering and smiling. Just see your country today. A complete shithole ![]() |
Babe go collect preek, una dey here dey disturb una selves. Nna ehn |
Just40:My guy, you go explain explain tire, because you no get evidence. If you dey explain dey try dey put evidence. Because as e be like this now your explanation no dey book at all ![]() |
Taylor90: ![]() |
Vinnie2000:Una sabi these yoruba people wella ![]() |
vankelvin:Fulani herdsmen alone is enough to handle your useless coward military let alone Boko haram ![]() |
GeneralDae:Bokoharam are the third deadliest terrorist in the world and that foolish Ghanaian is calling them 'ordinary'? I just dey laugh them. |
vankelvin:Mouth and Noise. Ordinary fulani herdsmen will wipe the entire Ghana in a week. |
dreamxhaser:Ghana as a whole sef combined will be gone for good. Ghana wey no get fighter jet. Why you see say them dey always ranked among the peaceful countries in the world. |
dreamxhaser:Even the ghanaians talking. If BH were to channel the energy they have on Nigeria on Ghana. They would have seized Ghana in one week. I swear ![]() |
Wuse II
|

after you don collect beating from Abuja matter, you run enter another excuse.
