Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,282 members, 7,818,958 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 08:55 AM

Pkv's Posts

Nairaland Forum / Pkv's Profile / Pkv's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 26 pages)

Phones / Re: *~ Semid4lyfe Voted Phones Section Poster Of The Year *~ Congratulations! by pkv(m): 12:26pm On Dec 25, 2011
Honsule 4 lyf, except if una go do pdp rig d poll.haba honsule is d only one among those dudes dat listen with his heart and not with kpomo ears na
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:03pm On Dec 06, 2011
guys i still dey with una o!every morning and nyt i dey follow d thread,i know wan talk cos i don tire 2 say dem say list go comot 2day or 2moro and nothing go show.d truth is there is going 2 b a 2nd list but d when is wat i can swear on especialy with wat ASUU has termed a moda 4 al strikes.make una just hold on biko
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:12pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

Dats s just d fact pkv
well i can assure u dat u got ur fact wrong.i spoke with a person at d helm of affairs.(sorry i wont disclose his name here) and bliv me d list wont exceed dec.i dont want 2 run a battle of posts with u ova dat nor say wat wuld pls guys stewing here ova d 2nd list.common bro watz d essence of giving admission afta ova 5wks in which dudes dat made d 1st list hav written some shot guns.if u r doing a course lyk physics 131 taken by sadist lyk Zakari how t wan bgin meet up sef?kukuma say no 2nd list na
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:08pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

Dats s just d fact pkv
well i can assure u dat u got ur fact wrong.i spoke with a person at d helm of affairs.(sorry i wont disclose his name here) and bliv me d list wont exceed dec.i dont want 2 run a battle of posts with u ova dat nor say wat wuld pls guys stewing here ova d 2nd list.common bro watz d essence of giving admission afta ova 5wks in which dudes dat made d 1st list hav written some shot guns.if u r doing a course lyk physics 131 taken by sadist lyk Zakari how t wan bgin meet up sef?kukuma say no 2nd list na
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 4:37pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

To those that still awaits the second list, sure there ll b a second list by january ending or first wk of febuary, but as a broda 2 u i ll tel u nt 2 put your hope in just 1 basket i.e abu. I ll advice and recomend u guyz 2 apply 4 rems nd diploma courses in any oda reputable institution just as abu, to get doing dan sitting @ home kos its writen an idle s d devils workshop, so my fellow brodas nd sistas be wise nd i knw at d end we all smile wen d list s out.one luv
is that a speculation or factual?pls reply my post cos there is somting i want 2 say
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 11:57am On Nov 25, 2011
we dey with una.make we c wetin go shele this weekend
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:29pm On Nov 22, 2011
yuboy:

y frustrated is it your fault dat u were not given addmission i pray god help us all ooooooooooooo,,,,,,,,,,,,,,,,,i wona give some 1 my papers again to help me wit d addmission stuff people wu were offered addmission wuld dey start attendin lectures b4 us?babatunde na me and u remain 4 dis trend oooooooooooooo
we still dey with una till d end.most of us kept quite cos dat so cald first list cleared our dought about wat merit means 2 abu.common wat d hell is 187 aggregate and jamb 191 doing in pharmacy when dudes with 250 plus in both agregate and jamb 4 d same course and same state where not even given messenger.our analysis were rubbishd by dat list dats why most of us kip quite cos make we no go yarn wrong ting again especialy 4 this injury tym.i dey visit d thread 24/7 is just dat i cant post buldadash except if i am certain 2 a 80% extent of wat i am sharing.no b only una cos lyk 65% of members of this thread neva got and dat is dumbfounding.D gudnews is dat d 2nd list is a Yes but Wait small.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:16pm On Nov 22, 2011
Nyntynplus:

I waz highly Disapointed dt amng all of us dt apply for DE frm kadpoly dt no one hv bin oferd admision upon say majority hv graduated wit upper & distiction in d GP, it is vry dificult 4 me 2 swallow wen i saw sum1 wit lower credit in state poly hv goten, i hv no option dan 2 go bk 4 my HND coz Digree or not your destny is already by God and u cant go abv it.
dont b bro,even d key academic big boyz were'nt happy about dat malo list.a lot of issues hav bin addresd and even jamb had 2 send an official letter 2 d registrar's office complaining about how stupid dat list was and different 4rm d one they actualy approved.with all this fire wey dey their nyash dem no go fit 2 any how 4 d 2nd list.just b calm bro
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:08pm On Nov 22, 2011
Vikyvidic:

Pkv pls tel me abt d sbrs tin nw pls,is d result out or even d admision? pls i'm eagerly waitin though i bliv d 2nd list wil favo me.tnx.yuboy,babaT & DO WHILE GOD wil c us 2ru,
no sir,sbrs result aint out much more its admission.it shuld b on air by d 2nd week of december.dat is a presumption o!
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:05pm On Nov 22, 2011
DO_WHILE*:

I couldnt say anything cos there was apparently nothing to say. We still await 2nd list.

Bros, put your hope on the 2nd list. Dats ABU for you. However, pls try and continue with d lecture for your HND.,,,U have said it all, ,,,,,,,,,,,,Nothing is impossible.


PKV, pls your numba(Glo) has not been going and i dont have another one, ,,,,pls flash me with your mtn or any oda lines


Keep hope alive guys.


sorry dowhile,u can reach me via 08094350834,d glo is actualy 4 my modem.someting positive about d 1st list is gonna happen soonest.i cant bet on dat bt i cant say precisely when bt it wuld b b4 d convocation.God has 3 ways of answering our prayers.it culd b Yes,No or Wait.in our own case i blive it is Yes but Wait small.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:49pm On Nov 20, 2011
sweetlady:

need cash ? sell your stuff now!!! starting selling your stuff @ campumarket.com.ng , its easy , simple and free . find out now!
sweety u r in d wrong place at d wrong tym.culd u take ur tomatoes 2 d grocery section?pls
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:47pm On Nov 20, 2011
BabatundeGPD:

please is d diploma 4 all course?
no sir,d diploma is restricted 2 administrative courses and law within congo campus and library and info science and guidance and counseling at samaru campus
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 9:34am On Nov 19, 2011
guys just hold on 2 nxt week,a lot wuld happen as per d 2nd list issue.u wuld b d first 2 know, hope u guys r doing great.kip d faith alive
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 8:54am On Nov 17, 2011
yuboy:

All d people wey get addmission don 4 get us now oooo but d most important make god no forget us oooo see now dey don get addmisson dey live us alone rader dan dem 2 b sheding light into dis affairs, :, :
ol guys no b lyk dat,d only info dat is worth posting here is dat d 2nd list wuld b out.dat i can swear on my lyf.apart 4rm dat u wont xpect us 2 start blowing lies just 2 pls ur ears.if anyting pops in u dudes wuld b d first 2 know cos we wuld b here 4 u guys till matric.make una no vex
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 3:26pm On Nov 14, 2011
Mammohammed:

Wats sup fellow nairalanders, Goodluck to those that await the second list, Please could someone just help with the document with which we're going for registration, Would i get accomodation if i start my reg on wednesday?
u cant get acco if u start on weds.this is d drill,afta succesfuly passing d screening which myt take u d whole day dept on ur faculty,u go 2 d bank,pay and raise a draft,com bak and get ur reciept,get online 2 get ur acco,go bak 2 pay some yeye money at d office of d hostel admin,fill a form and hav it signd.bros inshort mayb na nxt week u go fit finish acco wahala.una fit colonize any vacant rum b4 dat tym until when d owners wey don clear d rum come.if u b waffy sef u fit just squat with dem sef
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 3:16pm On Nov 14, 2011
sinji:

Ve reg start already? Som1 pls reply. I'll wan to start 2moro
4 some facultyz yes and 4 some no.just wait till wednesday 2 b on d safer side except if na u wan b d 0001 of d class.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 3:11pm On Nov 14, 2011
guys dont u tinh is because pple dat we helpd made d 1st list dats why we left u dry,d weekend was a hectic one 4 me besides one nids 2 hav factual in4 2 post.d 2nd list wuld b out b4 d end of registration 4 d 1st list and DAC's list is not d so cald 2nd list.matter of fact is d 2nd list wuld b more favourable dan d 1st list 2 most candidates.just hold on
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 1:21am On Nov 10, 2011
engrkunlex:

@waybgold you may send your email address now so that i will be able to send you the whole CIVIL LAW student that was given admission this year and you too will be able to see how 80%> plenty from kwara, mind you of all the department that conducted post jamb civil law recorded higher percentage of great marks as nobody knows the reason, even some1 that score low in jamb got 60%> in Law screening test, drop your mail now before i sleep

but you too dey funyyyyyyyyyyy ooooooooooooooo,but have u confirmed any1 he did use to lie?
thanks ma oga,i dey hear you ooooooooo
na u b d bomb bro.u still dey d system dey current pass me na.we don retire bt neva tire.i go enta z 2moro bt i go drop my aunty 4 shikka b4 i enta sams cos she dey com work 4rm kd 2 z everyday.i go hala u aftaral ur dept na stone trow 4rm senate.una lectures don serious so?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 1:15am On Nov 10, 2011
Jamb2012:

i have 2012 jamb question available. incase no admission yet
u r a dumb daft.get out of this thread if u hav noting serious 2 say.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 1:12am On Nov 10, 2011
yuboy:

Eoshe na bad lucky make he no check 4 u guys again if he check 10 na only 1 go get see if him and him papa na d vc him go tell me cow, make we still dey pray ooo,babatunde u ma shut your trash bed of d same featers flock 2geder,
there is no doubt about 1 out of 10 geting wahala.got d same thing dat was why i stopd posting d sorrys xcept if is congrats.i wuldnt want 2 b d bearer of bad news u kno
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 1:03am On Nov 10, 2011
yuboy:

guy no let eoshe 1 help u check ooo na hin b d bad lucky self beware of him na wa ooo na wetin eoshe 1 dey use check wey b say out of 10 na only 1 dem go give addmission y eoshe pity us now me na va check but i no i no all your bad intension go follow u ooo because say u no get make odas 2 no get ko better stop dat 1 ooo na baba god dey give addmisson make u no no b say na i 2 no u say i no get but if i get ko wetin i go do u now zombie like u
eoshoo don suffer ur hand!i just dey laugh 4 9te only me lyk mumu.i wish d vc or som1 at d helm of d admission affairs wuld hav just peep in2 d thread 2 realize wat d pains d release of such an unfair list had caused.aint funny cos during d U04 (abu has no U03 cos of a strike dat set dem backward by a yr) era there aint putme bt imagine afta d input of resources 2 write jamb,then putme especialy guys who came 4rm lag,ekiti,ibadan(i know i kept lyk 3 pple including a lady at my shrine)risk ur lyf 2 ply abuja-lokoja road and all u culd gt is this rubbish.yuboy take am easy cos d 2nd list is gonna b favourable dan this even thot som of u aint gonna gt wat u aplyd 4 bt u must get and i advice u take dat as destiny.now cheer up and quit bin a firebrand.nobody is wishing no1 ill bro.i hope 2 mit u somday mayb when i com down 4 my pgd or during matric.just hav a litle faith in fate pal
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 9:52pm On Nov 09, 2011
@dowhile,i wuld b there nevadles my oda fone is fully charged cos i no go ping in d 9te and i dey charge this 1 as i dey post so.infact i don log out sef.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 9:48pm On Nov 09, 2011
engrkunlex:

@2nd batch gist
dont pay single kobo until they release the name and you can now pay any amount to anybody, am telling you this based on experience and what i saw last year admission and troughly if anybody go help you, he will not request for any kobo because second list has always be "MAY" so they may promised and bleep-up later,just tell the person that you will surely pay with good agreement as, if you get and you dont pay the person helping you in the senate may withheld your admission letter.
Gaskia i say my own oooooooooooooooooooooooooooo @ pkv say i dey make sense or what do you think is the thing we can say so that our brodas and sisters will not fall victim?

just 2 buttres ur point bliv me or not d 19 northern states govnors and certain forums hav had a series of dat meetings afta d post election violence in which d oda regions of d country were calling a segregation 4rm d north and also cos majority of northerns were denied admision in d W,E and S while abu d premier uni of d north was stil acepting their students further increasing d educational gap.if u r talking about zamfara b4 i left school a zamfara med student was recieving wat d equivalent of a level 7 civil servant monthly.i wont advice som1 dat aint abubakar 2 apply abu nxt year if he doesnt hav a strong connection.bt then make ur runs 4 d upcoming 2nd list bt BE WISE!
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 3:11pm On Nov 09, 2011
DO_WHILE*:

@Solomon, tankx bro, keep dat up. U are gud. , , we can meet in skul if u are close. @Dayo, pkv nd kunlexy,,,,,am aiting for u guys at d senate buildin pls. , , dayo trow your numba abeg. Pkv, your numba no dey go fa.
biko no vex,d fone having ur line and oda dudes line here went off even b4 i left kd trust RIMS.was at d senate since 10 till about to 2.wuld b there same tym same place 2moro.i wuld wait 4 u at d lobby close 2 d lift door by 10.30am.meanwhile i wuld kall u b4 i get there.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 3:00pm On Nov 09, 2011
dayo23:

sorry 2 say dis bt am dissapointed in u @do-while, u mean we d abusite here ar lieing or wat, i got to knw dat they are going to release another list even b4 d first list was release. Dis first list is even up2 4000 candidate and atleast unlike last yr ABU is goin to release lyk 5000 plus dis yr frm NUC, so jst relax and 4get abt dat english in dere website.i suggest now u shld start running your stuff sharp sharp, coz dis list is runz list nt even 2nd.
bro u dey waste tym 4 dat blanket?i beg make we concentrate on serious minded pple cos this guy wey dem kal himself akopola abi na akoxx don giv afta jamb
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 2:55pm On Nov 09, 2011
ferdiii:

I thought no admission for MBBS and Nursing this Session!
datz affirmative sir
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 8:43am On Nov 09, 2011
Akosxxx:

Though i can't believe my eyes when i checked mine, surely i was sad And nw im moving on. Congrats to all doz that got it and thanks 4 your words of encouragement.
FACT: thr ll be no 2nd list coz last year it was jst one list too and when u check out the pop up mssg i.e 4 doz of us tht didn't get the admission it reads, Sorry, u hv nt been offered admission diz SESSION. analyse the word session. Lets wake up guyz n move on so u won't fall victim.
and wat were u xpecting 2 c.'wait we wuld get bak 2 u"well move out cos we r moving on.going by ur posts on this forum 4rm day 1 i can deduced u knew u fate.a 2nd list wuld b out.is a comfirmd truth
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:24am On Nov 09, 2011
waybgold:

@pkv. Op uve nt forgotten our discusn. Huk me up on 2go @ erujeje101. we nid chat. @ Babatunde wch syd 4 lag. coz me sef lag base bt 4rm kwara. @ we nt yet granted admision lets kip prayn nd make sum follow up. God wil help us all.
yep,i have'nt 4gotten u.dat 2go go hard me 2moro cos i go enta zaria and 2 hold fone 4 hand dey press press go hard me bsides i go dey very engaged.add me up wit 08094350834 or JAMDOW
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:17am On Nov 09, 2011
yuboy:

Pkv were are u guys dey fool us wit rumors oooo eoshe na lie pls make him no check 4 una again,16540632ag i luv solo i trust u oo count on u guys
yuboy take am easy na.sorry i bin dey road all day bt if som1 don tell u say e help u check take am so na.2 check dat ting no easy at all.bsides dat person no fit joke 4 this kind tym wey boys no dey smile na.d gudnews b say anoda list go pop up and e go dey fair so just bliv in God trust in ur destiny.d thing neva spoil finish.i go hala u wetin dey 2moro.wetin u apply sef?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:09am On Nov 09, 2011
i saw som1 postind dat he wants 2 get connected and money wont b a problem.PLS OGA U R OPENING URSELF 2 SCAM.dont let u desperation ovarule ur reasoning.there is no dought dat 4 u c b on any list afta this one u nid 2 get connected and money myt xchange hands but.B CAREFUL HOW U GO ABOUT IT.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:03am On Nov 09, 2011
Akosxxx:

Can someone jst confirm whether there ll be another  list
YES SIR,THERE IS GONNA B A 2ND LIST.DAT I COMFIRMED AND IS GOING 2 BE A SUPPLEMENTARY LIST FOR THE LIST DAT JUST CAME UP.WHEN? MY SOURCE SAID DAT INFO IS CLASSIFIED AND I DIDNT PUSH D MATTER 4DA COS HE AINT MY MATE OR PAL.SORRY I WAS ENROUTE 4RM BAUCHI 2 KD AND HOPEFULLY WULD B IN ZARIA 2 GET FIRST HAND IN4,NID ALSO 2 C D HARDCOPY 2 KNOW D NUMBA OF DUDES DAT WERE ADMITED SO WE CULD PREDICT D NUMBA OF VACANCY THE HAV AND 2 ANALYZE IF DAT LIST WAS INDEED FAIR.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 26 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.