Politics › Re: Patience Jonathan's Surprise Birthday Party In Australia by pkv(m): 6:55pm On Oct 27, 2011 |
gascoign1: Yes they should be happy when I D I O T S like you benefit from dem, Oloshi hehehe!i no fit shout |
Politics › Re: Describe Nigeria's Biggest Problem In One Word! by pkv(m): 6:50pm On Oct 27, 2011 |
mismanagement |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 5:25pm On Oct 27, 2011 |
Rexsul: Lol! Am sorry guys,rex jst wants 2 warm your blood up jst like his, hmm abeg make una no kidnap me o na only me b d son of my fada but u ma know say this thread na mixture militants,bokon haram,talibans,NTC and saints full here u com dey drop dat kind joke.all men na apollo eyez dem get na.waya send recharge card of N1000K 2 each memba of this thread odawise we go kidnap u b4 d admission comot |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 4:49pm On Oct 27, 2011 |
[quote author=Jos-boy link=topic=688936.msg9428315#msg9428315 date=1319711325]@pkv, I got ma guy at barnawa too, He's based at Aliyu Katsina crescent, Barnawa GRA, make u give am sallah meat make him bring 4 me o. I go call tell am to meet u collect.[/quote]i dey gidigba 4 dat side 2.i get want unfinishd biz there b4 i travel sef.ur guy dey shayo mayb i go know am? |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 4:42pm On Oct 27, 2011 |
[quote author=DO_WHILE* link=topic=688936.msg9428357#msg9428357 date=1319711692]Pkv, attack ha small o. Me sef dey barnawa na. I be netwrk for barnawa, i dey yakwo strt and zambia rd. ., , , amen to your prayer bro. U fit confirm if truely na wkend dem go drop d list? Cos My ears don full for diff info sef ,,,, wia be your side na?,,,,,,,,, guys , may God see us tru in dis.[/quote]i dey lawal aliyu rd shagari l.c, guy i dey fear 2 talk my church info about when d list go comot sef cos if small yawa happen boys fit casterate me.make we wait till saturday sha |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 4:36pm On Oct 27, 2011 |
alexiro: @ Rexsul u must b a fool 4 postin wat u aint sure of jst tank your star's i can't get my hand on u take your ill mannerd attitude 2 whr your likes ar muntula! hahahaha, him no know say na offside joke b dat?even 2 drop info now i dey fear much more this kind rough play |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 4:27pm On Oct 27, 2011 |
Goldieboo: haba pkv,ubana fa ka zaga, kayi hakuri, Allah ya baka hakuri, dan Allah dan anabi ki yi mani aikin gafara.walahi na sha kamar kema irin yar akuyan cen nan da bata da hakanli kona kwandala.nasan daraja uba da uwar ama kuma kin san wasan mu nan ta katsinawa.yi hakuri mamana.Allah ya bamu sa'a |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:40am On Oct 27, 2011 |
Solomon198sss: pkv @ take am easy oh. how is every thing 4 your side? bro i just dey kampe.hope dats mutual.ryt now i dey at ease dats why i no dey freakd cos dem lyk am they no lyk am list go comot and insha Allah una go dey there.na just a matter of days na. |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:35am On Oct 27, 2011 |
Akwash: Why ABU treatin us lyk dis? gud tings com 2 those who wait.u guys r soon gonna b there sotay u go dey look 4ward 2 midsemesta break.just pray on bro |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:29am On Oct 27, 2011 |
[quote author=DO_WHILE* link=topic=688936.msg9427537#msg9427537 date=1319703467]Pkv, free d gurl. ,,,,,,she no knw say me dey try ease tension ne. Besides, work witout play makes jack a dull dog. And me no wan dull.,,, Where are we sef? .,,,,see, me dey hear say na wkend o. Infact, one of my guys for skul put am for im status. , , ,make dem do comot am jor. Cos me dey leave and i no even knw where to go, so i dey hang out for kd for now. Na my fone i dey use browse for few days nw.,,,,,hwfar, she still dey lag? Make she precipitate down precipitate prepare for registration na.,,,,,,,,guys, d wait is almost over.,,,,,[/quote]mo men wetin tire me b say d retard just enta matter wey no concern ha and 2 show ha busy body boyz talk sef.na here she wan com vent ha frustration?abi she ting say boyz no know wetin b d way 4ward?bro she dey lag but go enta on saturday.me dey enta kd same day make i attack ha b4 i hear say i was not dere altough she no fit do dat roughplay sha.we dey base 4 barnawa.which side u dey mayb we go fit hook up witout som eskimo b.i.t.c.h poke nosing where ha runnin nose is not wanted |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 8:45am On Oct 27, 2011 |
musie: dis is agony. Dey shuld release dis list so dat we can weight our option Brainz12: Pls my friends infact my brothers nd sisters pls lets not spoil the relationship we have suffered so hard to build in this forum pls we are like a family now pls dont let minor differences shatter this room we are almost there. Pls lets be matured. no 1 intends spoilng any relationship but is gross lack of self and home discipline when primitive myopic shallow minded i.d, o.t.s of d lyks of jennykalu or wateva deviant name she kalls herself dont know dat all work and no play makes ha a dullard.she shuld hav simply shut up ha irish potatoe mouth if she had noting constructive 2 say as all she coms here 2 do is get witout giving.stupid parasitic b.i.t.c.h |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:10am On Oct 27, 2011 |
[quote author=DO_WHILE* link=topic=688936.msg9422297#msg9422297 date=1319633526]Jenny, your mouth too much. ,,,,i dnt knw dat u are fmale. Bsides u poked your nose. Sorry ehn. I didnt mean it. It's admission matter. As for the word, pls google it. Its and assignment. Cos me i like challenges. No offence meant my sister.[/quote]very immature sister na him u get,this one wey she want foam serious here when she reach there na their type u go dey c 4 pep'razy.better make she grow up |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:05am On Oct 27, 2011 |
Goldieboo: lol, no vex abeg, 'yarantaka ne ke damu sa'u jst spok al dat ws on ma myd, no myd am Ubanki yarantaka ke damu yar shegiya, say watz ur mind na, follow follow |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:00am On Oct 27, 2011 |
Jayslimie: My people lets try to be tolerant, now where has maturity and sense of humour gone to? It's a good thing we're at peace now cos it's only in a peaceful enviroment that progress will reign, @jennykalu, u're vry intelignt, @do-while u'r very informative, u see? We need each other. Gudluck evry1. One luv. watz intel about d myopic cretin? |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 11:40pm On Oct 26, 2011 |
Jennykalu: Jambito is not an insult but a step 2 a greater height. Abi my fellow aspirents how una c am? U'r so CHILDISH, UNCIVILIZED & wat we call JUVENILE. C who is callin som1 jambito & yet your empty uncircumcised brain did not tel u dat DUDE & DICKHEAD ar words used 4men. Pls wer is d word *DISCOMBOBULATE* as used in your last post in d dictionary or is d word produced by your village head master? Prof DO-WHILE pls read thru your last post & mk corrections 2 avoid embarasmnt & reduction in dignity cos virtually evry statement, sentence, puntuation, grammer & xpression is wrong. Download n Register 2go so u can meet your type n discuss your relationship matters in their rooms or better stil continue hallucinating. Boy, i pass u wella,,, i beat u hands down,,, MUMU c your head like Gadaffi, Hehehehehehehehe dis forum is 4 admission! so watz d big deal about discusing one's fantasies u juvenile insolent spoilt b.r.a.t,or u tink this is ur father's thread were no one can be jocular witout having a green fresh 4rm d dorm student acting lyk a class rep.so dumb of 2 poke ur b.i.t.c.hy nose were it aint wanted.if u r here 4 info just get it and leave odawise go get it 4rm d info centa of a.b.u itself.my probs wit nairaland is even raguna log in and bleat! |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:47am On Oct 26, 2011 |
[quote author=DO_WHILE* link=topic=688936.msg9418516#msg9418516 date=1319577547]@pvk. To drop info here, persn nid be careful oo.,,,,chai, u see wetin abu dey do nw ba? I cant wait to see her oo. . , ,,Correct, abeg hala her 4 me. Tel her say me no fit wait to meet her oo.[/quote]waya now,na she b this bt when una mit proper 4 samaru campus make d relationship dey limited 2 KIL,red seat,sea neva dry and blue seat, i no want hear say una go luv garden,sculpture garden,social centre,mates,easy lyf or white house and their lyks.if u undatake 2 sign this agreement, gbam na u b d bomb odawise anywhere wey i dey serve i go blow enta Z throway bokon haram bomb 4 ur head
|
Romance › Re: My Boss Want Me To Do Him: And Am Not Gay. by pkv(m): 12:06am On Oct 26, 2011 |
ronkebp: @ Poster, start looking for another job and resign. unless you are ready to yansh him. hmmn!wat a difficult choice either way |
Politics › Re: Is There Anything You Like About Nigeria? by pkv(m): 11:59pm On Oct 25, 2011 |
i luv the absence of natural disasters, except 4 d political disasters i am proudly naija |
Romance › Re: Female Opinions Needed On How To Spice Up A Boring Relationship! by pkv(m): 11:48pm On Oct 25, 2011 |
pendo89: This is what I think. 1. You are being too nice to her.Like somebody said give her a challenge. I dislike men who say yes to everything a woman requests for esp if its inappropriate. A No is also an answer. 2. She's comparing you to a previous relationship or presently. 3. This is hard.But as a lady I know ladies have a way of talking indirectly.So as not to hurt you she will blame the routine when you are actually the bore. This happens if the love has grown cold and if that is the case then you both entered into it for the wrong reasons.
> Be a real man not Mr.nice or Mr.yes yes. > Up your game so that she has nobody to compare your game with. This is tricky. > If she's 'bored with you my bro,no amount of gifts can restore that. Could be something in your personality she detests and that is difficult to work out.
Good luk though. shikenan!Robert kelly sing am say 'when a woman is fed up;there is nothing u can do about it'.better google elsewhere bro |
Forum Games › Re: Words Ending With '-ism' by pkv(m): 11:39pm On Oct 25, 2011 |
[color=#006600][/color]bokonharamism |
Career › Re: Would The University You Attend Determine Job Opportunities? by pkv(m): 11:35pm On Oct 25, 2011 |
very intresting thread, following and learning! |
Car Talk › Re: Are Women Actually The Motivating Factor Why Men Buy Cars? by pkv(m): 9:17pm On Oct 25, 2011 |
chaircover: Thank God for women. Many women these days buy and drive the same types of cars as men, yet bought with their own money  and are men the reason why they buy and drive the same brand of cars? |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 9:13pm On Oct 25, 2011 |
[quote author=DO_WHILE* link=topic=688936.msg9417558#msg9417558 date=1319568064]Wen d heart is willing, d impossible becomes possible, watever abu is thinking dat will not be possible regarding our admissions shall surely be posibble, can i hear say amen?.,,,,,,funny dudes, ahahaha, hey hitting your head wont solve anything. Lets just be prayerful. Pvk bro. I dey kd nw. ,,,,,,some guy said d amission will,,,,,hmmmmmi will complete dat statement 2moro morning, make i confirm first.[/quote]bro no try complete am o b4 som pple wey dey nack head com visit u with bomb if the no c d am.by d way my cousin is town,arrived on sunday bt in lag till thursday na him she go com upnorth |
Celebrities › Re: Dbanj- "my Mother Said I Should Go To Church To Find A Wife" by pkv(m): 9:06pm On Oct 25, 2011 |
Evagreenfields: yes na, or is it a bad idea? take am easy o!no com bak 4rm canaan land 2 nairaland with tears o |
Family › Re: Female Bankers How Do You Cope With Your Husbands? by pkv(m): 8:56pm On Oct 25, 2011 |
maclatunji: I was expecting someone to say this but I did not know you would be the one dumb enough to post it! dull reply 4rm a piggy braind olodo |
Education › Re: University Of Abuja 2011/2012 Post Ume And Admission Update. by pkv(m): 8:48pm On Oct 25, 2011 |
Maurice45: those that say no pume and utme will b used for admission, how are they to knw to complete list of all students that applied for the skul? go 2 jamb's site dat ends with org(i dey fear 2 complete am cos nairaland antispam wahala no dey pity me at all)scrol down and u wuld get d data of numba of dudes dat applyd 4 each institution,their courses and preferance, in essence they know |
Romance › Re: My Boss Want Me To Do Him: And Am Not Gay. by pkv(m): 7:48pm On Oct 25, 2011 |
Play along and when d son of a jezebel let down his guard and is about banging ur a.s.s.hole, grab and crush his deviant balls.no case! |
Car Talk › Re: Are Women Actually The Motivating Factor Why Men Buy Cars? by pkv(m): 7:36pm On Oct 25, 2011 |
islamrules: Why are we pretending here ? Why cant we say the truth ? Once a guy has a car, those poverty riddled brains will be running after him even though he cannot afford four square meal or even fuel that car.
And most naija men rush to get a car at slight chicken change they got just to flirt with women.
Na naija settings now. typical of d malo folks.u r malo shay? |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 7:21pm On Oct 25, 2011 |
Jennykalu: Abeg pple with this HURRAH thing shud stop dis rough play oooo, C i nearly hit head 4 door wer i d jump in anticipation, Pls stop dis xpensiv play? HIP HOP HURRAY!!!.THE LIST IS not FINALY OUT |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 9:36am On Oct 25, 2011 |
timkayjay: o mehn, whether dem gree comot d list abi dem no gree, we dnt ave choice dan 2 wait coz complainin in diz forum iznt changin anyfin, d koko b say d tin go show 1 day, nd dose alwayz repeatedly askin 4 wassup wit chances, make una c d list nd una go know more bout d chance, make we jus swallow d frustratn nd jus wait since deres no futher obvious option gbam!!u don yarn well |
Romance › Re: My Boss Want Me To Do Him: And Am Not Gay. by pkv(m): 9:29am On Oct 25, 2011 |
N.o.n.s.e.n.s.e! |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:45pm On Oct 24, 2011 |
brown23: hey guz wat do u think its hppenning with d list, lol as registrar dey carry am go jamb office wind come blow am comot 4 him hand throway am inside abu dam, dem manage comot am com dry am 4 sun.when e dry una go c am |