Poceda's Posts
Nairaland Forum › Poceda's Profile › Poceda's Posts
hope when wetin dey follow sleeping with female corpers go come make you ready |
Na wa for una ooo. A beg leave the guy. Na were they pain person e dey put near fire. Na the one wey dey pain am be that. |
Hi never knew of this. Just stumbled on it. I like it. Moved to port Hacourt recently. |
Why cant a girl be trusted? She told you were she was because her mind was free. Take it as that. |