Poly95's Posts
Nairaland Forum › Poly95's Profile › Poly95's Posts
1 (of 1 pages)
Since Anambra get this, abi my eyes dey decieve? Why emeka dey drag Lagos with Yoruba shouting "Lagos na no man's land,we die here together" lol |
Is weak a title? If na title abeg I wan receive one. Awon set suckers |
Na two factions vote, both candidates won so why the noise? |
Mumu dey mock mumus, where's your state sef dino? |
Zelensky or wetin be his name should consider the number of life at stakes if this continue, war no be moinmoin or exercise wey you dey do on top your wife. Las las neither UN nor NQTO will kill putin. |
Edo pdp matter na family issue, mouth wey don chop dodo no fit talk ododo |
Must fayose talk on everything? Mepemepe governor |
Nigeria govt sud find lasting solution to ds problem |
1 (of 1 pages)